NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:15am On Mar 23, 2016 |
CROBBOY: Who is trying to compete with you When we are two parallel unequal forces moving in opposite direction that will never come into collision  .*turns and Wispers to nxt pesin* .its only in dis kinda situation u find CROBBOY making cool use of the few times he actually spent in physics class *nods head* Mmmmm Hmm he use to be a dodger buh nw i guess he's changed, wait lemme say hi to him... CROBBOY gud morning sir, hw was ur nite dear.. Hope it was fab.. Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:53am On Mar 23, 2016 |
jubrealguy: good morning ooo madam, abeg, i wan know how e dey go...... jamisi .... Jubreal gud morning hw was ur nite.... Hope u slept well |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:50am On Mar 23, 2016 |
OmoiyaAwax: Precious morning to my wonderful family here... It took my mum 9 good months to make it.... Wow, here i am today, a new age with grace, success with divine.... Am a year older today. HBD to me myself nd i..... Pls celebrate with me #ChemicalT, #Rukkyola, #eaglevision, #Alonso, #villageGoat, #fraiser, #spixytinxy,#jubrealguy,#fireandice,#iambibi... .. OmoiyaAwax happy birthday to u dear, wishing u Gods Grace, His Blessings, and, Mercies, A Long Life and prosperity and may His wisdom and Understanding be with u now and forever more.. *Amen* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:29am On Mar 23, 2016 |
justified10:

are u also interested in d seminar?
being a female, I will subsidise for u.
u can pay 4900. ... Lolz.. Tnks buh no.... Am not interested. Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:20am On Mar 23, 2016 |
justified10:

are u also interested in d seminar?
being a female, I will subsidise for u.
u can pay 4900. ... Lolz.. Tnks buh no.... Am not interested. Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:06am On Mar 23, 2016 |
Fraiser: she is married to jubrealguy physically nd she is married to fraiser emotionally ... Super story.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 12:00am On Mar 23, 2016 |
justified10: Mr crobboy, wait till easter sunday, i will b doing a general e-seminar on nairaland... i will teach u how to do multiple quouting, ow to send pm, how to make girls reply ur pm nd much more.. seminar fee is 5000 and dia shall be e-book for sale  fraih no spoil.ma market o  lol. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:32pm On Mar 22, 2016 |
Abbeyunique2: *singing gbera remix by small doctor ft reminisce
Eyin eyan erima pepin jubrealguy and fraiser how far? eaglevision, folabibret and wittyemi kilon supping? Bobolil padie, shey nairabet don pay? kbs468 oropo and dtobs agbenuso, news wo lowa. spixytinxy, shey oguro and bushmeat still dey sha? Logodwhiz, merikim no allow function officially abi? i knw say she go like soccer. quickly score a goal joor. amodu, ur wife missoyin no too dey around. hope u neva kick anoda ball in? rukkyola that jazz really worked for ur sent4rina. u don sabi where his mumu button dey. crobboy and sc31 no dey behave like couple wetin happen? molakems, quityjoice, iambibi and chymi. i see una wella. to all other monikers i failed to mention, i love u all ** lastly shout out to the queen of my heart Beckytee. ejo ma lo ara wa gbo(till our old age). love you to the moon and back. muuuah .. Oga Abbey beta pesin.. .... Welcom sir... We missed u too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:27pm On Mar 22, 2016 |
CROBBOY: DECEIVE YOURSELF  .. Talk to d hands.... Durrrrrhhhhhhhh.... We can't hear u  ... U bera goan look for ur SC31..... Lonlyyy mannnn.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:14pm On Mar 22, 2016 |
Fraiser: as jubrealguy dey now, d survival of both hin marriage nd hin welfare na at my own mercy . keep on dreaming  |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:11pm On Mar 22, 2016 |
CROBBOY: *whispering* Are you sure I really came to see him? .. Shuuuuu? Jubrealguy baby come and hear wat d so called frnd dat came to see u is saying o.... If u kno him, come and carry him out of here.. *turns to CROBBOY * and u, so because i allowed u in, wen u came to see ur frnd jubreal.... Dat is y u want to turn it into anoda tin abi..... Isoryt... U can bring it on.... I kno hw to handle ur type.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:54pm On Mar 22, 2016 |
jubrealguy: prepared indomie jare, i know u wud b tired so wanted u to have a good rest when you back, so who and who asked after me .. Some of ur frnds.... U ate indomie at work... Alryt.. I made jellof rice... So jst go and shower den come down and eat... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:46pm On Mar 22, 2016 |
CROBBOY: So now because your H** is back you're talking to me in harsh tone abi
Done worry, another day is coming. ... Lwkmdoooooooooo.....oya sorry... . Buh u see his tired na... And he jst came back..and he needs to be attended to,.....soo Dnt worry tomoro u can come back and see him ok?... Tnks for ya understanding... *waving gudby*..gudnit sir.. Greet d family for me o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:34pm On Mar 22, 2016 |
jubrealguy: day was fine....Miss u....ehn! Shebi u see d kind stunts all ur friends dey pull .. Na Only STUNTS? ... Make dem evn do BACK FLUTE, .. Or evn TOMBULU.. dah one is dia cup of fura.... So hw fa... Gist me abeg... Hw was work,.... Wat did u evn eat.? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:18pm On Mar 22, 2016 |
CROBBOY: Hmmmmmmm ..wat is hmmm? Av delivered ur message ...  .... So bera Leee meee and my husband alone, |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:11pm On Mar 22, 2016 |
Fraih: GREAT!!! #hugs back  Evrything is fine with me .. Wait oo.... Is dis Fraih.... Baby where did u go to..... I missed u faa  ... Aha time to report dah ya stubborn twinnie to u... Hw wants to destroy my marriage oo... .  ... Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:02pm On Mar 22, 2016 |
jubrealguy: my one in a million ... *making shakara* yessssss.... Lol... Welcom dear.. Hw was ur day... ... I was evn telling CROBBOY dat u'l soon be back...... And here u r |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:10pm On Mar 22, 2016 |
CROBBOY: How would you describe a woman that has since been away and has refused to keep in touch with me and refused to reply my numerous calls? THIS HUMAN BODY NO BE FIREWOOD O! Between, I hope no one else in this city is hearing this o? because I am only telling you because you're a trusted family friend. How is your own husband (my paddy)? its been a while since I heared from him o. Or has he taken the position of my wife? naaahhhh...*sips wine * He's been buzy with work... Dats all.... buh he will be back soon..its already past 8... so i guess he should be on his way den.. .So . *sips wine again*...tell me... hws ur evening going? ..because to me, the weather seens cool and friendly!!..... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:29pm On Mar 22, 2016 |
SMartins1: Iambibi, howfr? how's you day going? And wey my man! Aghans? . Am gud... Hw u..... By d way congrats!! I saw her reply... Lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 3:55pm On Mar 22, 2016 |
CROBBOY: She is fine sha. Although the way things are going, I'm beginning to think in terms of Polygamy. My Loneliness is really elongating. I'm having a feeling she has moved on. lmao... Moved on... Without ur consent?... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:34am On Mar 22, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:17am On Mar 22, 2016 |
CROBBOY: Of cause him na my paddy. But e don tay since I don dey advice am say this babe na DREAM COME TRUE. But him dey consistently tell me say person no go dey CHOP OKRO SOUP EVERYDAY.
So me just wan make sure say she no fall into wrongs hands again ... Alryt... I trust u.... Ur a gud guy... No dey change soup like ur frnd oo... By d way.. Hw is ur bae.. Hope she's gud... Say me hi to her o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:09am On Mar 22, 2016 |
Chommieblaq: Iambibi, this your twinnie dey scatter ma dada ...lwkmd... . Na so.... Na wetin him take resemble our papa b dat o.. ......... Lolz... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:51am On Mar 22, 2016 |
Fraiser: yea yea Iambibi I see u dia, u re too dope babe, i hope to elope wit u babe, even if am to climb a rope or even switch to a ghoast mode nd elope in a boat because d road myt be choked, d manner by which u partner wit me, make me feel lyk an isrealite blessed wit manna, I enjoy d partern of ur friendship d way I enjoy wearing pullover in harmattan. One day one day I will take u personal lyk my panama. Dj oya raise it up, louder... louder... Oya guys rock dem rock dem.. Ijo shoki leleyi... lolz....wich kind dream b dis? ... Oya open ur eyes party don finish.........lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:42am On Mar 22, 2016 |
CROBBOY: Of cause him na my paddy. But e don tay since I don dey advice am say this babe na DREAM COME TRUE. But him dey consistently tell me say person no go dey CHOP OKRO SOUP EVERYDAY. So me just wan make sure say shr no fall into wrongs hands again .. Alryt... Gud guy....... Lolz.... Greet ur bae for me o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:37am On Mar 22, 2016 |
Testimony89: Mi kwa? U beta com my haos n sop beta fud..... *pack my tins tryin to leave, reach d door n turn back* I don taste ur soup........ D soup ehn......*frowning ha face* mak I kip dat to masef.... Weitin I do afta dat I no fit open am because....... I no fit talk am...I no won lus my fine face...lol .. Lwkmd.. Abeg carry ur wahala dey go ur way......... I no fit shout....*goin to the back yard* If u finish lock my door..... *in ma mind.. * no kind of ppl wey pesin no go see for dis life... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:46am On Mar 22, 2016 |
katerine7: Emi ke to boil water?i no fit do dat job, sleep still dey catch me ... Lolz.. Na God save am say him no chuk my name for dah list... Ehn aswear, him for cry dah cry wey dey hungry am dis morning.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:43am On Mar 22, 2016 |
iamdynamite: ,i will sure take care of her now,trust me..and for the love letter i will do somethhing about that.but i know i gat her heart already. .. Alryt... No problem... Chommieblaq will surely see d love poem wen she gets back... Wen r u guys goin to do d wedding.., i cnt wait to hav u guys as my neighbours oo... *lowers tone * u kno uv not yet given her d diamond ring and red roses, for her to officially be ur bae..... So twinnie do d needful ok? .. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:27am On Mar 22, 2016 |
iamdynamite: twinnie me gm,how was your night,twinnie why do you want to beg for that guy now,so you want my baby to go back to that serial cheat.............  .. *Wispers * i was only pulling his legs..... Lolz... Hw u... Come o...... Bera take care of her o.... If u want her to stay... U can drop ur own luv letter lolz... To recapture her heart...... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:23am On Mar 22, 2016 |
Testimony89: Iambibi dis one no fair oh! I dey inside ur kitchen since last nait, u no even com to say gud morning! Well mission accomplished...o ya com open d door 4 mi I dey go my haos....*open ha fridge, tak one 5alive n sip it*....... Na lik dis u n jubrealguy dey do 4 haos *shaking my head* o ya sha gud morning! . Lolz.. Gud morning, hw was ur nite wait ooo..... Hu say make u carry dat 5alive...na jubreal? *opens door * oya alele.... Dey go ur house.... Wen i cook i will call u to come and eat ok? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:13am On Mar 22, 2016 |
Chommieblaq: Babe u set die jaree .. Chommieblaq the epitome of black is beautiful... Hw fa.... Wetin DTOBS dey suffer him sef with hausa for..... Lwkmd...... Hw iamdynamite joh..  ... I dey tell DTOBS say i fit help am beg u ooo buh make him stop to dey accuse me wrongly....him no wan hear, Him tinks say na by hausa abiii... Oya na... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:04am On Mar 22, 2016 |
justified10: chai..babe, why are u beauriful like dis? .... For where? Hu dash me beauriful..... . Gud morning, hope ur nite was gr8 |