₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,093 members, 8,420,289 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 03:47 PM

Toggle theme

Iambibi's Posts

Nairaland ForumIambibi's ProfileIambibi's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 55 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:54am On Mar 22, 2016
Rukkyola:
Lol! The party was fun. Na we win.
... Lolz... Yes naa.... Gud morning dear, hw was ur nite,..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:18pm On Mar 21, 2016
jubrealguy:
I prefer watching ..........m very tired
.. Lolz... Plz lemme go home... Wen u finish u join me at home.... Am tired,
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:13pm On Mar 21, 2016
Testimony89:
Haaaa! See d bae wei tell mi sey she no dey naija jst dey dance shoki for golden city night club......*shaking my head lik agama* so u sabi dance like dis..... I go folo u to ur haos afta dis party no mata wot!!!
.. Lolz... Follow me go my house? na for kitchen u go sleep o... because na me and jubrealguy get d whole room
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:06pm On Mar 21, 2016
Kbs468:
Smiles/ Ni ne kamachechen mai godiya.....

Ai dama baniyi zancen zaki amsa Na'am a idanun gamagari bai? Domin yin hakan, ba itace hadalci gare ki ba ai a matsayin ki na kyarkyawar Budurwa mai ilimi a Golden City dake Birnin Tareya dinmu.

Atleast you would automatically become my translator. Infact straight away, oya correct mi if I'm wrong with this word from chymi

Onugo meaning YOU HEAR BA! yes or No

this ones from me, myself and I

Da'alu Nu oo to mean UNA WELDONE OO

And

Obieze na Obiefule to mean PETER AND PAUL grin grin
... U try buh u see..... *clears throat*.... Dat onugo or warreva is suppose to be inugo.... As for d rest u try..... Wait o.. Na for party u dey ask me abt language... Abeg allow me to go and dance joh... Igbo ko, urobo ni....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:56pm On Mar 21, 2016
jubrealguy:
u no wan dey trust ur husband again, abi?
.. Lolz... Abeg no mind me... Na parry cos am joh... Hw u.. Mehnnnnn....u look gud o...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:50pm On Mar 21, 2016
jubrealguy:
hafa u na, na only ladies dey be beautiful? guys no dey handsome sef ni? See gender inequality for hia ooo
jubrealllllllll.... *givs him cake with mouth *... Baby where hav u been...... Oya Come and dance....
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:41pm On Mar 21, 2016
Yes yes yoh... Now we ballin like ballers, rolling like rollers, we chill with coker cola, and d crowd is getting taller, c our energy its solar, and i can evn c Rukkyola....omo d babe don dey scatter stage with shoki.. Alryt..alryr .... Its now time for dancin competition oo..... guys and ladies ..... No ojoro o... because i kno GC guys..una fit use all una power begin do break dance once d ladies start to win una.... Therefor all d ladies u can now remove ur koi koi shoe. While d guys can now fold dia trousers......... Cos we are abt to party hardddddddd..... *dancing and moving around** my co MC Fraiser... U can take it up from here...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:03pm On Mar 21, 2016
DTOBS:
My brother,I tell you!!!I don tire jawe, iambibi and her twinnie had finish their assignment on her.
Can you imagine that iambibi telling me that she was just watching,lmao she think say I be dauda!
My brother, me just dey watch her from my mirror....
lol.... U still dey accuse me... Lmao
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:43pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:
Which kain gown? Hu u c with gown. Na camp dress code we dey use 4 here. So better go change to white if u wan enter here.
Make I pirry u. Oya take
***gives her white short, t- shirt, socks, sneakers and waist pouch***
Oya go change
... *runs quickly to go and change, and enters*........ Mehnnnn c ppl.... Wait o.... I jst hope say my husband no dey here with anoda bae....c strange faces..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:18pm On Mar 21, 2016
SMartins1:
To the lady i fell in love with!!! MOLAKEM *roses*

I'll make it brief... not a guy with to many words and promises!!! but when i make a promise, not can stop me from fulfilling. Last night I looked up into the stars and matched each one with a reason why I love you. I was doing great until I ran out of stars.
I went tru your profile "God" Your cute smile made me melt...we really haven't see or met each other, but I want to make you this one promise!!!
You will never regret knowing / giving me a chance.
I Love you my lady MOLAKEM ... *tear drop*
.. *Wispers * so na like dis u take forget d diamond ring..... Ya naa
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:12pm On Mar 21, 2016
SMartins1:
iambibi has drip drop me... no be so ooo
lolz... No naa y should i do dat
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:06pm On Mar 21, 2016
SMartins1:
iambibi, the mara done dey ground ooo.... nah my lady me dey find so. help me call am out! abeg
SMartins1:
To the lady i fell in love with!!! MOLAKEM *roses*
I'll make it brief... not a guy with to many words and promises!!! but when i make a promise, not can stop me from fulfilling. Last night I looked up into the stars and matched each one with a reason why I love you. I was doing great until I ran out of stars.
I went tru your profile "God" Your cute smile made me melt...we really haven't see or met each other, but I want to make you this one promise!!!
You will never regret knowing / giving me a chance.
I Love you my lady MOLAKEM ... *tear drop*
...... Lwkmd.. .. Abeg leav me, u don make me troway my wine where i dey look as u kneel down dey profess luv to her .. Dnt worry... Molakem dey see evrytin.... Let her reply u, if she has accepted.... Me i wan enjoy my self in dis parry... Rukky hu remain wey neva chop food?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:47pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:
D kain big wood wey I carry 4 my hand no go let dem near d gate.
ATTENTION EVERYONE: In case u don't have white to wear 4 d parry. I still get like 2 pairs of white shirts & shorts wey I fit sell 2 u o. Better hurry now.
... I wan pass o... Dis one wey u block road so... No match my gown oo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:41pm On Mar 21, 2016
Rukkyola:
D kain big wood wey I carry 4 my hand no go let dem near d gate.
ATTENTION EVERYONE: In case u don't have white to wear 4 d parry. I still get like 2 pairs of white shirts & shorts wey I fit sell 2 u o. Better hurry now.
.... Lolz..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:29pm On Mar 21, 2016
Testimony89:
Giv me ur address I wnt to pay u a visit 2maro!!!
lol am not in d country too tongue
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:06pm On Mar 21, 2016
Testimony89:
Iambibi wias ur husby?
. Bae traveled out of the country... Buh will be back soon
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 8:04pm On Mar 21, 2016
SMartins1:
There you go!!!
My pleasure
.. Oya SMartins1... I guess the atmosphere is now conducive for ur punchlines..... *rings the WWE bell* oyaaaa let the official toasting begin.... (no forget we go hav to ask her if she accept am ooo)
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:51pm On Mar 21, 2016
SMartins1:
iambibi! Show face naw... no dull ur guy nah
.. Face showed!! Oya see me... Hw faa..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:50pm On Mar 21, 2016
katerine7:
I just don't want to get angry that is why I have been avoiding this page but the thunder wey go fire all these people wey just dey use my future play eh...make dem no just make me do midnight prayers for them, I fit vex read psalm chp7 for their head o...anybody wey know dem make ena beta warn dem, I no joke o na mean business I dey do na, maka adigh'ama ma
oloriburuku ni awon nysc
lmaooooooo.... Kate kate....c face....babe U dey provok o .. Lolz... Abegooo no b nysc go giv u high B.P at dis ur tender age.... Lol.... Oya come, come and rest.. Lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 7:37pm On Mar 21, 2016
DTOBS:
My brother,our people do say "e ni to ba dake, ti e aba dake"...
Since e be say na Hausa iambibi wan take dey do corner corner for me,na so me sef enter my abokis (water melon and suya seller) friend's side go learn small one ooo
..D to d T to d O to d B to d S....hw fa naa.... Lwkmd... iambibi the accuser? Wen? Hw? Wetin she accuse u of,.... E b like say u neva still understand say na chommie waka with her leg go meet iamdynamite, i only delivered message from iamdynamite to her so hw did i accuse u.... Buh dats not d main issue shaa... D main tin is... U r really finding difficult.. Y not come and let us discuss abt it..lol. I could beg her and change her mind towards u, evn though she has her own opinion to make o.. I fit still try for u, u kno and u will stop suffering urself, . I for don talk to her sins naa.. Buh because uv been accusing me upandan wrongly of wat i didnt do... So its up to u... If u want me to change her mind for u, fine and gud.. Buh if u dnt want...there no problem o i dnt mind to be watching frm ma reserve bench.... By d way gud evening sir!!!..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 6:21pm On Mar 21, 2016
Testimony89:
Bt I want both nd I want to be mor dan jst a friend.... I fought tooth n nail jst to prove my feelings n faithfulness to u.....I don't know how to write poem or love letter but please come and be the woman dat drives away my loneliness out of this city, though rose is not the most beautiful flower but I'll always show you what maks it the most special and valued.... I want to build a home, a relationship with no differences but full of peace, love and happiness with you, the one with an unbreakable and beautiful bond between father, mother nd children, one that will make all the babes in GC to be drooling and envy you...... Words will never be enough to express the kind of family I love to build with you.... I'm really short of words but please take my hands baby and be my new mother... Lol.... Pls don't mind my english I'm not a grammarian!!!
Testii testii, do u realize dat ur chyking anoda mans wife.. D bae is already taken... By SMartins1..... Dnt be in a rush naa jst calm down.. Ur own will come to u in a very stress free and easy way.. Ok... Evn though yes u saw her first but jst let her go.. Dat shows hw carin u r. . By d way.. Dat stuff u wrote is not an apology letter ooooo...lol... . buh i will accept it.... For old times sake... Now... Plz be a nice guy because i kno u r and go get urself anoda bae.... Once u sight her, and its difficult... I promise we shall all come to ur rescue... Tnks for ur understanding.... Lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:15am On Mar 21, 2016
SMartins1:
Alright... Waiting... and hope you are having a wonderful time?
.. Yea sure
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 11:09am On Mar 21, 2016
SMartins1:
don't mind my error. offer! if we can be best friends ?
.. Lolz...eehmm Lemme ask ma bestie Qutyjoice and jubrealguy first...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:58am On Mar 21, 2016
SMartins1:
Good morning to my lovely merikims , how was ur night?
Lolz merikims? Oga wait first... Seriously u don miss road... Its molakem and not merikims naaa.
SMartins1:
my head suppose swell nah... punchlines check, diamond ring and red roses Check. and have you accepted my offer?
offer? , wich offer,.. I dnt understand wat u min by offer
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:41am On Mar 21, 2016
SMartins1:
wow...see me blushing (blue)... whr did I go too? why did I miss this Chat. I now have a Bestie on G city @iambibi
.. Lolz.. Hope say ur head neva swell oo... *Wispers * go and prepare ur punchlines...and. .dnt forget d diamond ring and red roses o.... lolz
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f):
Testimony89:
Ar u still holding somfin inside *hug ha tightly* I won't allow anytin to mak us parallel to each oda..... *still hugging* u ar my bestie nd nofin wil eva change dat *she's smiling sheepishly* am so sowi all I said, pls do 4giv me, jst dat u hold a very special place in me n dat's y I reacted dat way bae...... Jubrealguy pls dnt get jealous wit dis cos dias notin mor to it dan 2 wondafu frnds!!!
lol.. No b my real face b dat o.... If u want to be gud guy den u'l need to apologize naa first for fightin in Golden city with ur frnd sirguy542, secondly to me, because u were d one dat called to com and settle d fait, only to be looking at me like poo, thirdly to jubrealguy for spoilin his name (he was trying to call u to order buh u were still forming jame bond, y naa) fourthly to hardie14 (because she was only joking with u and den u took it very seriously, and started warning her, we always joke here in GC, therefor no need for hard feelings) and lastly to all d baes in GC, especially ma bestie Qutyjoice because if u touch me, den u don touch her be b dat.. All diz should be in ur APOLOGY LETTER ... And once u do dis ur case wunt be taken to d senate again, and den we shall return to being friends .... And *Wispers* u wunt remain wifeless again, because a bae shall be bestowed unto you!! grin..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:11am On Mar 21, 2016
shuaibbs:
Oh it was gr8, got a taste of the rainy season yday with a heavy rainfall, felt like August... Slept like a baby

U...?
.. Mine was fab, didn't get a taste of the rainy season at all, not evn a drizzle, felt like January ..... , Slept in fidgety...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:57am On Mar 21, 2016
Kbs468:
Lol. Iambibi, kawai abinda ya rage miki shine ki zo ni sa miki ijabi akan Amarya ta ko tongue grin grin grin cheesy
.. Lol.. Nagode,.. Amma ni ba na so tongue.... Gud morning, hw's ur nite...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:53am On Mar 21, 2016
shuaibbs:
I feel this ur hausa...
E strong!!! grin
.. Lolz.. Na so i see am too o grin... By d way gud morning, hw was night...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:47am On Mar 21, 2016
Testimony89:
Iambibi gud morning n hw ws ur nait?
.. Hmm Testimony89.. Am jst looking at u ooo.... Am fine thank u!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:44am On Mar 21, 2016
Aghans:
There is no way i will celebrate my special day without informing the citizen of this great golden city. Today God has added one year to my years. Join and celebrate with me with your prayers
.. Happy birthday dear... Wish u long life and prosperity!!
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:41am On Mar 21, 2016
walexitouk:
I Bless God bro. Naa my transistor get me Ooo; listening to Ray-Power updates.
bro? Ayam not a guy o.... Lol... Buh all d same.... Listen well and hav fun!!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 55 pages)