Iamharkinwaley's Posts
Nairaland Forum › Iamharkinwaley's Profile › Iamharkinwaley's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 67 pages)
Hmmmm FTC here I come..... between op, post where dey blast m nau. Come to think of it, for a governor planning to join Tubaba's protest....chai naija haf finish... Oya likes for my Oshokomole and Tubaba jawe.Hmmmm FTC here I come..... between op, post where dey blast m nau. Come to think of it, for a governor planning to join Tubaba's protest....chai naija haf finish... Oya likes for my Oshokomole and Tubaba jawe.Hmmmm FTC here I come..... between op, post where dey blast m nau. Come to think of it, for a governor planning to join Tubaba's protest....chai naija haf finish... Oya likes for my Oshokomole and Tubaba jawe. |
666Antichrist:Lol no... Oya inbox me nau. |
Chai lala's pikin ![]() RIP |
666Antichrist:Well sorry I quoted you... This is my no 09094797238 pls inbox me on WhatsApp.... Let's discuss pls. |
666Antichrist:Hmm kip lying. wel done sir |
A good sign that Baba is dead...... |
Op dey do like pikin, had it being E slap dey make that yah brain enter default setting sharp sharp. Fashi her immediately, obviously she's not urs. |
I once fell in this category before, am always calling my ex name during sex with my bae then. Op the thing is he's still into his ex but dialogue matters, talk to him, burst his brain,I believe he will stop coz m a living testimony. |
Babe very great piece, no doubt you are good.
is it a real events? |
![]() ![]() ![]() |
sinaj:And this got my rib cracking... ![]() ![]() |
halfricanadian:Lol this got me smiling ![]() |
Some guys self ![]() ![]() |
L0velyn:lyk u don't care ![]() |
Nawa4naija me I yaf rushed down yieeee o to read another real interesting story of yours and trust me you no dey disappoint coz this tori dey make sense just like the first.Wel done Sir. |
L0velyn:Obviously this is one of the people Op type about. ![]() |
Op well done Sir... |
oludare007:you be my boss o.... I dey prostrate like this, infact my beards dey touch ground ![]() |
Like seriously you guys really made my night. Let me type mine, during my junior sec sch days am one kind of guy that leave the house without taking permission from parents, after school I get home eat and leave for my friend place, that's d routine everyday..... And you know Nigeria parents then, dem go dey preach for you say nah bad thing to leave house without telling anyone or asking for permission. Mumcy go call you inside her room begin dey tell you say anytime you want to leave the house let me know, I will allow you.Yimu, mumcy wey I know wella, if u won ask for permission nah that time she go say make you go pick beans or make she say don't you have assignments? As I see say nah like this she won dey do, she no won allow me ball with my guys naso I vex comot one day o without telling her, night reach I tip toe enter house not knowing she's waiting for me in sitting room with cane hidden @ her back, fvck up NEPA no bring light again in case if I won dough cane. Naso she say make I kneel down, I kneel down, as I kneel down omo nah that time she dey open all my fvck up wey she preserve for cooler, am also a type that when sweeping, I sweep like a handicap, I kneel sweep so nah this style she use flog me, kneel flog, she took the cane,knelt down and started kneel walking to my side, as she's kneel walking, she was displaying or should I say act how I dey take kneel sweep every morning, me sef MUMU, I know quickly know her scope, nah so she kneel sweep with cane cum dey talk something's say if i wake up won sweep i go dey greet everything wey dey house, still on her kneels she was saying good morning sitting room, gm rug, gm Tv , naso she talk those things reach my side, the force wey she use land hit that cane for my head I swear nah die, the beating continue for hours with me shouting and running round the whole house, nah my crush and her mumcy cum beg for me, I was embarrassed so tey I no fit look crush for eyes again... ![]() |
mayree2t9:Op self dey form holy, why he go censor that pics? Smh ![]() |
Oludare Extremely you are good..... Thanks for d update, pls keep it coming. |
Ptoocool:This one harsh o.... .) |
Why alive? I beg waste him. |
Bro I understand you, thanks for d updates interesting even when you miss out lively events. Looking forward to the next update... Thanks. |
So make we fry pap Make he no try cum back, just go and die.... |
sleemoon:Still searching ? Smh |
Where is the nude pix ? |
With d carrier and carrie u both lack sense.. . |
pishure or idontbelieveit |
mrdashing10:Lol stabbing her like a Fulani herdsman) This got my rib cracking... |
Great piece Well done Op |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 67 pages)

RIP



