IamLEGEND1's Posts
Nairaland Forum › IamLEGEND1's Profile › IamLEGEND1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 253 254 255 256 257 258 259 260 261 (of 439 pages)
bae is on her period? mah guy just disappear for 10days because you go turn to her emotional (& physical) punching bag.... |
theLegion:how she go take carry belle when she dey mensturate? of coz it can happen since sperm cells na badt guys and dem fit just dey chill for inside the place for some time until another egg come..... but the chances are significantly less besides no be say the guy go just go inside with no helmet na......... him díck go look like murder weapon when him komot am. |
misspicy:As far as "natural remedies" go that's all I can think of . but I hear say healthy intake of warm water,soak urself inside a bathtub + magnesium supplements work like a charm. |
theLegion:says who? abi u get vagína ni? |
sex lots of sex #NoBeJoke |
misspicy:NL's resident gold-miner..... ![]() and i come dey think say u be Yoruba.... so u still be fresh shawty? me wey dey classify you as one of our "aunties" for hia..... |
well I guess I'll just find my popcorn and witness the ongoing pay-per-view
|
where misspicy dey? oya food don come. |
|
what are we here to see? |
|
StephanieEzeh:
|
#4500 for perfume who get time for that ish when we get aboki perfume for 50bucks |
this thread makes absolutely no sense to me wia D foto na? |
and do you think we care ? mtcheeeeeeeeeeeeeeeewwwwwwww next please!! |
FlirtyKaren:
|
|
and if na deeper life girl 1st date- no date bcoz my mother will beat me 2nd date- no date again my pastor will swear for me 3rd date- 1st date 4th date- toast 5th date- toast again 6th date- toast again 7th date- toast again " " " 12th date- agree 13th date- try hug get slap 14th date- try hug again but get push 15th date- try hug again but she just backs away 16th date- try hug,succeed. 17th date- try kiss,get hot water 18th date- try kiss,get scream for help 19th date- try kiss,succeed 20th date- try long kiss,succeed 21st date- try sex,get baseball bat 22nd date- try sex,get louder scream 23rd date- error error error error |
mtcheeeeeeeeeeeeeeeewwwwwwww |
o.k WadElse |
![]() |
foto? |
probably the spirit of ****** |
DAVIYJONESS:so let me get this straight make we praise girls for 1. bleaching their skin. 2. wearing asspad when she got absolutely no meat behind there. 3. breastpad to cover up her low self-esteem 4. wearing dresses that make her look like a slút in public....What if I told you,a girl could look just as stunning and jaw-dropping without exposing her inner thighs and walking on heels that look like toothpick. well nobody dey sacrifice anything for me,if you do any of that noñsense... I know you're just doing it because you're nothing but a superficial wénch who has no dignity.
|
diz ugly thing? and na her dey win pageant? wic way na naija? to imagine dey kyn number dícks wey she don ride go hard no be small........ |
I guess I entered the wrong thread. who tell u say naija babes dey clean up for their boyfriends? dem dey do am for the general public,so more customers go come. girls be walking around with their red faces like akara while their knuckles,elbows and knees be telling us a different story. and no even start about àss and breàst pads abeg........that is just outright deception and deep-lying insecurities. and if she sleeps with an old,potbellied man for money......she is just a hoe like the rest of them.....no one cares about the backstory of the "professional" hoes and no one cares about theirs too.....if you fúck for money......bítch u a hoe. + Nigerian girls don't suck anything except ur wallet. |
|
wake me up when you post the picture |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 253 254 255 256 257 258 259 260 261 (of 439 pages)




