|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Romance › Re: SHY GUYS; The Endangered Specie by IamLEGEND1: 6:25pm On Aug 22, 2015 |
i dey come |
|
|
|
Romance › Re: I'm 27 Loving A 17 Year Old!!! Pls Help.. by IamLEGEND1: 5:48pm On Aug 22, 2015 |
Jorussia: bros thank God say you dey reason like me.This op na poor guy,him dey find small girl when him go dey use small money take maintain, so that the girl go fulfil him sexual urge for am.As far as i am concerned,any guy above 25 when nor fit court girl when dey him age group, is not Man.I am 25,i can't imagine myself wooing a 17years old girl.If i want to date a girl,she should be between 22-25. |
Romance › Re: Why Do We Really Get Married? by IamLEGEND1: 5:42pm On Aug 22, 2015 |
Fulaboy: Let her keep forming, the ratio of women to men now is 3:1 I heard 
I think they will soon start chasing us just like Joseph tearing our shirts around  LoLZzzzzz Just leave dem, soon dem go dey find us make we even chat dem up sef. na bcoz dem just dey ban me everyday now, i for find another wife tey-tey. badt guy, how u been dey na? |
Romance › Re: Why Do We Really Get Married? by IamLEGEND1: 5:28pm On Aug 22, 2015 |
Fulaboy: Eyyah But I don't think mrsph yno will disappoint just leave dat woman.... she know say i wan carry am go meet my mama but she dey play me wayo. |
|
Romance › Re: Please Advice; My Best Friend's Fiance Says He Loves Me by IamLEGEND1: 5:20pm On Aug 22, 2015 |
trapQ: what do you mean by " you have fish brain, like majority of the female gender" that statement is hyper offensive. well you could be referring to your sister. that you've met senseless girls doesn't mean there aren't reasonable ones. well like with almost everything, there are always exceptions. & my sister's love life is of no interest to me. but it doesnt change the fact that the MAJORITY(keyword:majority) still act dumb. i am all for girl power and shít, but women dey fall hand seriously. |