IamLEGEND1's Posts
Nairaland Forum › IamLEGEND1's Profile › IamLEGEND1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 439 pages)
Ass Ass Assssss |
DeeTus:i just tire for some people i tell you. falling for anything that wears a skirt. i'm good,bro. wetin dey ground? |
Dafuq is this shít? |
who is that? looks like all those oloshoz you see around midnight on the streets in western European countries. |
naija girls will happily remain there if dem dey get constant supply of money. |
depraved fucktàrds everywhere now. A mum and her child just dey chill their thing but ur mind don go somewhere. |
If i no see ears there,then all na scam. pointy ears are hot!h0T!!HOT!!! |
Another generic thread we've read different versions of thousands of time. |
Tiwa Savage wey carry coke & fanta body. Dr.Sid don knack the place Don Jazzy don enter TuBaba don shine am Teebillz sef don boink am steady. as All these hefty guys don explore the area,na wetin remain wey I go find there again? Abeg push Yemi come my side jare,I go make am forget Johnny. |
|
You think say na only naija the thing dey?
|
See this one and why are you mentioning girls? back when homeboys dey make this thing dey run upandan for street with no shoe.... girls na only to find stick or doll baby tie for back dem sabi. but trust NL girls,dem go enter here begin dey yarn say dem play this play kyn too. |
Where the ring? |
Director-General of the Friendzone. Your boys dey hail. |
Na woman gather beard like that?
she even shape am. |
O.k
what the fùck is this? |
wetin konsyn me. as long they're shaking it,imma be watching that shìt.
abi no be money dem dey pay them? Now Watching:⏩ Nelly- Tip Drill ft St.Lunatics |
![]() |
what's a twaci?_ |
appy married life. herbie27: NairalandEFCC1:[/quote] KingCheezyPuff: Can't you guys even pretend to be sensible for once? derailing a perfectly decent thread with needless talk about some petty beef no one cares about. #SmH |
that second child was probably given birth to in a hospital in Bariga.
e don dey form Capone from womb. |
Honestly, I think you did The right thing.it'll be easy for me to say you should have minded your business bt Lord knows I won't just stand there either...... my mind go dey boil like wetin. E better as you give am small beating.....and tell the girl to find her origin point. that guy fit kill am if she vex am when dem dey one on one. |
you know what the old men said-
Once you go olosho,you can never go back... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 439 pages)
