Idinc's Posts
Nairaland Forum › Idinc's Profile › Idinc's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
stay 2geda and read a portion of d bible,like d portion dat says thou shall nt commit adultery |
hu eva read dat out and charged d eagles 2 win 6 tyms back 2 back must hv bn drinkin since sunday 9t n obviously drunk |
na tym u get,wat of Seyi Olofinjana |
up 9ja,TB wateva taalk say una go win,just like i said 2,buh 1 thing amusin is dat he said he is seein sumtyn in d match he dznt wnt 2 say.mr God wanna b.u 4 talk am naw mk u enta voicemail |
i still dey reason my plans o buh by 15 or 16th i go sure |
No disrespect 2 Uti,buh frm dt pic,i think 2 things re involved,eida dt dude is his bro or hin born Uti a bastard.any similar thoughts?.dt dude is like a teen,n lil Uti here is like 5,wt d hell am i sopposed 2 think ![]() |
SamConquer: 'Other rappers be like Naija them no dey reach finals'...time to change it to 'other rappers be like Ghana dem no dey reach finals'...OLAMIDE GO REMIX THAT SONG O.NAIJA DON SPOIL THE SONG...IF U BELEIVE THAT THAT THE AFCON 2013 TROPHY WILL BE ON IT'S WAY TO NAIJA ON MONDAY AFTER THE MATCH ON SUNDAY.....LIKE THIS COMMENTi blv sha but guy no dey beg pple mk dem like ur comment ![]() SamConquer: 'Other rappers be like Naija them no dey reach finals'...time to change it to 'other rappers be like Ghana dem no dey reach finals'...OLAMIDE GO REMIX THAT SONG O.NAIJA DON SPOIL THE SONG...IF U BELEIVE THAT THAT THE AFCON 2013 TROPHY WILL BE ON IT'S WAY TO NAIJA ON MONDAY AFTER THE MATCH ON SUNDAY.....LIKE THIS COMMENTi blv sha but guy no dey beg pple mk dem like ur comment |
PurpleHouse: My Blood is Green Already!always blv in d Power of 9ja,it works 4me |
AFCON no dey get weight again o,hw zambia and nw burkina faso go dey rch final naw,mtchew.i 4 like c ghana/9ja final.all d same,go eagles,d sky is green! |
d news says HUGGING A GUY,buh d pic is more like HUGGING HER CLOTHE |
Goal.com says Mikel is cleared 2 play but Fegor Ogude wil miss out on suspension,dis news is late |
i wonder,do americans talk abt our first citizen's plane...(i dnt evn knw d official name of GEJ's plane.mtchew) |
miss joel obi,wia d hell is Aluko??! |
easiest way 2 steal a fowl,throw sum corn till it steps in2 ur door.agn gals act nt only like butterflies buh lk fowls also |
[b][/b]I once chased a butterfly n it flew.out of exhaustion i retraced n den it came perching @my palm.if i must chase a gal,i dnt chase no gal 4so long,dey 'perch' ryt at my palm... |
chhhhiiiiieeeeeiiiiiii!!!!! Na hin b say dis world fit spoil again com dec.21st oooooo |
hapi new yr peeps.we made it 2geda,21st dec 2012 try stop us bt e no reach... hehehe |
OP wch kin jamb question u set dia![]() |
i dunno 4 u pple,buh me o i dey wash my own use am d upper month ![]() |
touchin...our government shd 'import' d dog 2 lecture d boko boys on d nid 2 value lives |
it's nt abt hw many arrests made,it's abt gettin d criminals.evn if dey make a hundred arrest wtout gettin doz involved,it wl lead nowhere |
xeryve: This is quiet unfortunate. All the best to Tito.no bro i think u're d 1 dat's left no comment with dat ur grammer...'this is QUIET unfortunate' |
OMG nt agn...psychos dis r kids 4 cryin out loud...kids!!! |
what an irony of ENTERTAINMENT NEWS...rip man... |
what an irony of eENTERTAINMENT NEWS...rip man... |
nawa o as dem take our moni pay d ransom,dis 1 go definately affect d price of garri |
guys dt gov.is a joke,d oda day in aba he paraded d streets wit ova 30 vehicles,lockd up in his tinted glass...of course he knew he'd b booed.Nw ask wt he came 2do,he came 2 commission a bad road dt ws patched wt gravels n sand.nxt its all on air dt he's workin wonders.no mata hw nice wt uv seen in doz pics may luk,u'd cry if u saw dem 4 real |
in Garba Lawal,we had a Ryan Giggs |
i'm nt just nominatin,it has 2b...infact a round of applause 4 T.A orji of abia state!!! |
[quote author=autumn.flower]Na lie, how can he be born on 12:12 pm. Rubbish![/quote]my dear,weda na dem set d tym mk d boy ryhme wt 12:12PM |
