Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 317 pages)
welli:gbam! |
iice:ahahahahahah " " yes me-loff ![]() it is very much alive i think it escaped from a banana boat ![]() ajadrage:awwwwwwwww! @ajad i totally missed that post!impressation ? but of course! me and impressation na paddy! ![]() how is you? ![]() so which one of my twinnies are you married to? because me i neffa see any dowry! ![]() |
when i nor be monkey? how i go dey chop bananas just like dat? ![]() |
@ topic oh really? ![]() |
DonFanuchi: |
The Sly:unless youare craze4u ( your pseudoname) you nor get mouth for this one oh so just go siddon or waka very far! Geniall:reborn! " reborn? na wah ohi better go and get[b] re-borned [/b] too anyways later ![]() mukina2:na wah oh muki i dey fear all this una moderators sef ! " " |
mukina2: with just "oga wetin happen na? ![]() |
erhmmmmmmmmmmmmmm ! pssssssssssssssssssssssssst! ![]() |
nalijah07:yes! nalijah07:sorry! i nor dey open my own yansh for public ![]() |
iice:" " same here my dad gave me my 1st taste of beeri think twas Star larger! ![]() he gave me a sip one night! the next night when nobody was at home went into the fridge took out a whole bottle and drank it next thing i remember was feeling very sleepy, i fell asleep right there with the empty bottle in front of me " "in any case when they all got back , i got the [b]" best " beating of my life from my father that nightbut did that stop me ? ![]() |
almondjoy:yeye! if i dey vex this play for don scatter since oh abeg nor let my husband see all this britico(rondon) allegations oh ,my papa don chop all his dowry money i neffa ready to find another bruv! |
almondjoy:you are wrong here! moi open a thread to meet maself ![]() that is crazy, childish( immature) like i told you i don't go looking for attention i preffer to be in the background ,be anonymous flirt with who jare? when did it become a bad thing to have online friends? ![]() Imani:bikonu chillaxxe oh @aj s mind is going haywire! whether i be flirt or no flirt oh the thing be sey, nor be me open this thread am sure the nlander with the pseudo name craze4u can confirm dat |
almondjoy: laughing my lumpy ass off ![]() propose ke? persin dey marry twice? ![]() of course my twinnies are HOT ![]() having a harem is expected! |
almondjoy:he! he! its no joke oh am a 4 erhmmmmmmmm feets ! tall gal oh so if dem no like dat head -shot, make alla dem waka! make im change hin mind oh na dat one go pay me pass all this noise for nuttin ![]() |
4 Play:you well so ! dem neffa comot am sefi saw instrument of torture na im i pick race " " ![]() almondjoy:na wetin ? why you wan know?mukina2:yes oh! i told him am suing him oh ,even down to his long shaggy red-beard! " " ![]() |
stillwater:gbam! ![]() ogi anyday |
![]() wtf! how can one persin be torturing me like this ? haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa! *drooling* i don " " |
" " jaipur india in pixs enjoy
|
4 Him:agreed! my question is do you pay or have ever paid tithes in any church? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 107 108 109 110 111 112 113 114 115 (of 317 pages)
[/color]
@ajad i totally missed that post!



"