Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 270 271 272 273 274 275 276 277 278 (of 317 pages)
no go dey steal her meat and stock fish oh! look only ! touch not! |
uche sufri sufri use dat gal oh!, na so you dey eat? wetin she cook sef ? Akpu plus afang soup ![]() |
justkunmi: are u for real?mine is heights, and dark places |
ok go find correct peppered 2 headed koboko come chase me comot ! wey yah wifey sef ! e don tey wey i read im post |
welicomu oh! |
uche go and rest i dey this thread gidigba, nuttin go happen! omo i dey bake meat pie ,i get like 10-15 to browse sleep? i don murder sleep. sup witcha? |
let the runs begin ngwa! @ dollie the ball is in your court! ![]() |
unsubscribe me then if you can ![]() |
subscribing ![]()
|
Donzman:dats why he is called candylips innit? ![]() |
go right ahead flirt ,yes flirt and then cheat on your wife! you can't control your mind! you can't control your d i c k, i guess the best thing to do is do the dirt! [/b]you already done in it your mind * roll Eyes** hiss * i guess your wife being faithful and true to you is [b]rubbish, having a great sex life with her is nonsense abi?, i hope you get caught in the act by your wife, i hope she kicks you to the kerb and she takes 3/4 of your wealth( if you are a rich man) or better still she turns the table on you and she goes out and do the same thing you are contemplating! |
persin wey dey ask weda dublin dey for germany ![]() |
Odeku:omo u dey find trouble oh! suck wetin?
|
score 43! ![]() |
Odeku:who wan fly aircraft ? me? tufiakwa! |
nahhhhhhhhhh the thing is always crashing my best score is 40 ![]() |
@nilla dont like dat game cant get a hang of it ![]() |
uhun pan umon iba e la- woah! ![]() |
so wata gwan here? |
erhm, erhm, |
jammin: ![]() |
woah! i 've never laughed so hard in ma life " "@ crazykid @ bolarge @ nosa kudos meen! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 270 271 272 273 274 275 276 277 278 (of 317 pages)


, No be me talk am!
suck wetin?
