Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 267 268 269 270 271 272 273 274 275 (of 317 pages)
me? tell? no worry na style- style i go use look the girl when she waka reach here ! ![]() |
ewooooooooooooooooooooooooooh! na so? when did it start again? ![]() |
i talk am i don tell uuche sey yawa must gas ![]() |
sup nilla so where is madam or do i smell divorce? ![]() |
siddon there persin wey go scatter una dey come uche i am good and thriving wetin dey? wata gwan at your end! ![]() |
barry white- next to me |
so wetin dey happen for this thread nowadays? madam and uche still dey do love tintinwan? or them don scatter like akara ? ![]() |
lauryn:u sabi parachute? ![]() find the nearest one! ![]() |
fela kuti----------odoo |
hot oil? water? for hair treatment or to make akpu/eba? abegie ! nuttin dey/go happen jor ! @ watever abeg who dey do partee? plenty crayfish dey? ![]() |
mo wapa:ashe! |
food dey!? c o s na food i dey find come ![]() una get akpu ? and bokoto? ![]() |
anybodi dey house ? ![]() |
abeg who be k toy johnson? ![]() |
@ naijacutee i have read the book and seen the movie, i think fell in love with the geishas from reading the book |
aww odeku where u been go i don dey find you and yah wife @ L ![]() |
ika6 signing in any bodi home? ![]() |
y'all mine is 1 800 holla atme! ![]() |
@ L na me you talk sey i no be human, thunder fire dat yah thin mouth, see no be only yah bele dey run even yah mouth dey run too!waka go! and come back later na for this thread you go come meet me, mama baby for jucntion don tell you since make you come dey work for her as assistant akpu pounder you no go gree! ![]() siddon there dey run mouth ![]() |
ewooooooooooooo i don forget sey u be transgendered |
u be man ma friend cook 1st jor ![]() |
@ L as you be cook na you go chop am first ![]() |
u wan cook? ![]() |
odeku see am dem don they come ohhhhhhhhhhhhhhh ![]() |
nahhhhhhh am on yim not bim ![]() |
to hold ground get levels oh! how can i hold ground aganist like 10 females? likkle me against 10 other gals ? abeg dat equation is soo unbalanced by the time theyfinish with me ? hummmmmmm ![]() |
no you are not online cos you aint responding ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 267 268 269 270 271 272 273 274 275 (of 317 pages)



