Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 317 pages)
Sagamite:the ladies wetin? ![]() |
^^^^^^^ " " see as dis one up dia wan carry shark wey go killl ammu hehehehehehehehehhehehee! lafta wan wound me ![]() |
jennykadry:yeparipa!!!!!!!!!! kai! akoi- correct- buratashi!!!! ? ![]() |
when did we start having she-males in here? ![]() mukina i don warn you nor dey bring stray-erhmmmmmmmmmmm inside how again, your ears don block u nor dey hear word na koboko i go take clean am for u ![]() |
ifyalways:half current ke? ,biko abeg ify show me the way oh " " how do i become full voltage aka NL transformer ? mu heheheheheheh !!!!! |
how come my name nor dey inside the dat interview? ![]() |
YIM? yim ke? i dey allergic to yim , nuffin for you jare ![]() |
^^^^^ pay me in pammy and i will reveal who blazay is original pammy oh dont go and bring saccharin here ![]() |
![]() ok lets just say am habitually late for your birthday ![]() with a very good reason this year ask muki roses are red! violets are blue scratch dat nonsensethis are words from my heart: It gladden my soul that i have u as my twinny you are much loved and revered though your b-day has passed!!!!!! hey!!! to your psychotic,anally retentive " " twinny sista from another mum, its your baff-day efryday yaaaaaaaaaaaah!!!!!!!! pammy any one ![]() Happy Baffday luv i even got u a pink cake muhehehehehehehehehehe " "https://media.onsugar.com/files/2010/02/06/3/401/4017663/image.jpg |
mukina2:and we wuff me twinnies seriously too drrionelli:i've been good! yeah! its been a minute , hope u're aight? ![]() |
i just had to come back ![]() always knew Aj was coming back!!!!!! kai i don laff grow belle ![]() this thread has made my day! |
whitelexi:yeah right empty barrel ![]() Blazay:mu heheheheheheheh ! ![]() |
me loff my 2nd leg dey sleep na im i get time to come cause kpata online small i don tire, how is u ? time up!!!! my 2nd leg just woke up ta! ta! |
and it get messier , na wha ![]() |
ika here reporting for acksion ![]() iice happy baffday oh mukina go explain efrything how did u spend yah day? |
@ serubawon when is the happy day oh i wan dance alanta lemm jollof rice and shack pammy like n0 mans bixnix just submit the date, time and venue instanta ![]() congratulobias are in order!!! ![]() |
whitelexi: gbagaun! gbagaun! gbagaun!!!!!!!! ![]() |
congratulations mazel tov sirabbey:amin ase ! |
Blazay:the bolded parts gave me food for thought the colored part had me rolling on the floor chei! ![]() |
siena:sorry siena just had to do that!, wanted to know the caliber of rats we're dealing with on the thread ![]() baby me:yes i do ! we live in your kitchen pipes ,in your basement, we actually have a cooking -show every Tuesday night when u are busy upstairs the show is called African-Ratatouille ![]() |
@ topic his socks, toothpaste, soap, boxers, body cream!,his nice shirts , multivitamin tabs " "jen:gbam! and he is not allowed to retaliate and am not about to stop sef ![]() |
am supposed to be sleeping oh! but this thread had me in stitches naija we hail thee! @ topic rats like this? https://newsimg.bbc.co.uk/media/images/44307000/jpg/_44307921_rat_416.jpg Or like dis? https://www.breakfastmeat.com/uploaded_images/rats-711335.jpg |
[quote author=tpiah! link=topic=608926.msg7789625#msg7789625 date=1298519385]^^um, you wan see my red eye o. nothing shall come between me and becomerich. he has[b] some male secretaries who would be happy to assist you[/b].[/quote]me? male secretaries? Tufiakwa! ![]() ika6 nor dey fight oh, but if you stand in my way? hummmmmmmmmmm! Na harmattan go warn loin cloth wearer like you tpiah " "so biko waka far!!!! ![]() |
^^^^ ati bantu oh OR batu oh musiwa is da man Up presidoooooo ( chei i don turn to sychophant finish) ![]() [quote author=tpiah! link=topic=608926.msg7789592#msg7789592 date=1298518417]ikamefa i hope you're not trying to snatch becomerich. you want to be first lady, abi.[/quote]" " come tpiah ! u think sey na only you get first lady of the republic ambitions? ![]() |
drrionelli:nahhh! like we say in my edge of the woods :pay her no mind ![]() the gal be suffering from : too- much agape love for ika6 ![]() mukina2:mukina stop it ! its too early in the morning to be high on overnight pammy " " |
common y'all dis na one persin presidential ambition unah turn to bantu- language class shior! ![]() President Musiwa u don win jare ! Nuhu and Tinubu aint gay shyte on yah! ![]() Bi o ti e soro , o ti wole ![]() |
tourist red salt expendables |
spikedcylinder:fabuloso ! spikey u don mara finish ! chei see my long hair, dem dey mad? dem wan try am? and my segzi lips ![]() laffing like a jackal here |
^^^^^^^ " " prolly a prospective buyer who drives upside down ![]() |
totally fell in love with odunlade in this movie, hehehe! what a name! sis kola ![]() his fave remark was: ta lo loshi? answer: iyalaya won lo loshi ![]() i still think jenifa is the funniest and the best! |
![]() gbam! |
wetin do am? |





the colored part had me rolling on the floor chei!