Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 317 pages)
MrCrackles:thunder fire yah keyboard a thousand times ![]() na me sey make you nor dey listen to fuji music? abi i send you make you nor sabi read yoruba? http://thepmnews.com/2009/01/26/kokoro-fuji-star-osanle-iyabo-dead yeye smelly english-man! ![]() |
on a more serious note: Queen salawa Abeni is the mother of wande coal " " or is it o san nile iyabo? ![]() |
i ![]() my love for pammy is eternal ![]() |
ok make i find my broom i dey go dia now now! ![]() |
na wah for crase oh! people don sabi who dey go hell faya? now i know that:what nostradamus said was right! " " |
tsup loff? how u doin? |
una wan cut una hair abi? ![]() na pepper i go put for una yansh ![]() muki and iice dem tell una sey gorimapa dey for our family? make una try am!!!!!!!!!! ![]() i go show una sey "butter nor be monkey food" " " ![]() |
" " |
yipeeeeeeeeeee! i need details on the style of shagging they used " " are you guys sure the woman is not an alien? ![]() |
yaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaay! californication and dexter is about to start yipeeeeeeeeeeeeeeeeee! ![]() |
na today? known for a while that khanye puff- puff cheeks west, had lost a few screws from his head or rather from time to time! some evil spirits dey fry fowl eggs inside his brain. ![]() cos a sane self respecting dude wont be grabbing butts, spassing out in public and throwing small girls under the bus like he did to whats her name again? ![]() that boy needs to be shut- down for good yeye! ![]() |
i nor know oh ![]() abeg jakumo told dem! yeye! shior yakata! ![]() petition koo! compensation ni! *farts on thread!* ![]() |
una nor dey joke for hia oh ![]() |
yeah @ iice heard of the new cw series, the crazy thing is that i hardly watch that station ![]() prolly look out for it soon aight gals gotta zoom off again meanwhile let me leave you guys with these: https://www.wonderbirmingham.co.uk/birmingham/foodmiscellaneous/somaga0030.jpg and [img]http://bimkubwa.typepad.com/.a/6a011168c2a044970c01156f69a919970b-800wi[/img] make una enjoy! ![]() |
CrazyMan:yeparipa ! ![]() you suppose throway crase for ground since, ika6 would have recognised instanta ![]() how body? but erhmmmmmmmmm why the new name? wetin do yah old handle? ![]() |
abeg iice post a pix of the book make i go read am when i get time jare ![]() |
muki i know jare na one old nlander dey use pseudo-name ! ![]() @ iice abeg any new interesting vampire series totally hooked on those blood sucking monsters ![]() @ antichrist i nor get yah time, too busy check back in 20000yrs tu comprend? ![]() |
No2Atheism: mr atheism na wetin oh? ![]() |
a crazy man in da house @ muki i missed you and iice so came in just to say hi |
gbam! ![]() |
ehen! Eggs yum! yum! would bang him at any time T " " gorgeous bod! ![]() |
chinekeeeeeeeeeeeeeeeeee! winch kind magic dey yah profile so? ![]() you wan open yansh man? ![]() all my fowl, peacock and eagle and tolotolo feathers na hin you wan scatter so? ![]() |
i don miss una too ! na work too much work dey worry man! i don tire! i need sortin oh! " " very heavy sortin " " make i talk? ![]() |
could not watch the last episode of true-blood so freaking busy ![]() but saw that tall gorgeous black boy being shot in the head ![]() whats his name again? ![]() and that unrealistic white cow? suddenly i feel like eating steak with potatoes ![]() |
mohawkchic:yep! ![]() iice:abegie oh! ![]() |
toe -socks? yaaaaaaaaaaaaaaaaaaay! thunder go fire that jamaican monkey up dia me loff? i don miss una oh! |
chineke gawd of awara please come down and save all this likkle gals running around Hollywood or is it shaven-wood with half shaved heads,complete gorimapa styles and fugly shaped heads oh and also lawd! please remove the bugs or is it pins in their medulla-oblangatas that is making them go kuku better still stop the spread of these bugs oh. Thank you chineke ! ![]() @ topic fierce koo! tepid nii ![]() |
erhmmmmmmmmm me twinnies? what are gwaan? ![]() |
iice:yep that's why you are my bestest love, "@ muki oh yes forgot the gourd oh i fit tap pammy everywhere and anywhere oh ![]() @mohawk the large serving spoon is for my work , the rubber band is for my catapult or katana! ( as the case may be) the plates, cups and napkins is for emergencies ![]() |
@ topic alla dis must dey inside me bag: a large serving spoon several packs of dentyne ice gum a buncha rubber gloves rubber band/s (depending on my hair style) ![]() extra plastic plates and a cup, napkins folding knife ( in case one persin wan crase on top subway) ![]() |
current tapper! siddon dia dey find electricity, you sabi sey high voltage dey cause Electrocution ? ![]() muki my loff the only honey in my cappuchino the only panla in my efo soup the only wheat bread in my fridge the only knorr cubes in my ogbono soup. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 317 pages)


