Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 580 pages)
Lol everybody fighting for dere pocket.... Face your life if you want to get to where you're going.... |
Lol two years... So wetin Benin Republic hold him for.... Or dem jus feel like wasting two years of his life.... If u get issue with Nigeria you come run go Kenya you're on ur own.... |
Lol wetin concern Africa with the matter like this now.... |
I hope they're coming with dere own money to start something remarkable the way MTN and other Network came in den to kick out NITEL... |
Lol what du u people call success sef so you want to succeed bkuz u want to show off or bkuz u want the best for yourself and comfort.... |
We want the country to be like the develop world buh some people jus sha wan be saboteur,.. No mata what you du dere lawlessness will always pop up bkuz they all know no consequences.... |
Guyman01:Lol Omo this format u go think say dem round dem up for one place teach dem... U no fit go open Joint in peace.... |
Lol every year with every story some years na Pampers, some years na Pant also... |
Lol people no dey analyse figure anymore buh looking for Forgery up nd down... |
Lol Passport wey people dey beg immigration to colet now na Immigration dey beg people to come colet it.... This must be a dream ... |
He don turn game... |
Lol wetin dey shock her dere.... |
Believeintruth:Lol.but APM can be involved... Just dey play I no dey follow u argue bring money make we bet let's make money than arguing.... Let's bet y'all will loose at Supreme find Escrow come nd ur 250k... |
So soon... We go soon start to see pray for... |
Nobody's praying for Israel now oh.... I no wan see pray for this oh after them retaliate.... |
Jostoman:Lol nobody's here to argue with you... I'm here for only bet I'm done with argument election is done and dusted buh if you say otherwise come in with your 250k and come with an Escrow let's bet.... All this argument won't put money in our account so is better we mak money out of instead of arguing on what you believe is sure for u..... The bet is Atiku will loose at the Supreme court so if you're in and is so sure for u let's do the needful... |
Jostoman:Argue with figures he did the same with Buhari O Level.... Did he win if yes present your figures this what PdP guy did in Nassarawa to get is mandate he no pursue any shadow... Oga if u can't win through the Ballot stop looking for back door win... If you've money maybe 250k let's bet I'm done arguing with you guy's the election is gone if you say otherwise let's go with money find Escrow come.... |
Lol some people don go use small hand wan colet big one like this.... Nobody's saying pray for Israel now wen dem retaliate we go dey see pray for 🤐🤐🤐 |
Lol |
Lol them don see how desperate Atiku his .... Calling people that're not in court to join u in fighting... Take your evidence to Supreme Court or are the people you're calling on the Judges in Supreme court.... |
Lol na this one case sure pass now... Too easy for him Lawyer sef no be him dey use Fagbemi same Lawyer wey him people don attack when he was representing APC... People are not even analysing Figures Anymore buh looking for disqualifications up nd down everywhere isn't IMO For say Nassarawa PDP candidate no analyse figure naso he for loose... |
Lol Village people really sit down re arrange this one Journey u go kidnap Lawyer not even ordinary Lawyer buh a SAN.... Buh the case Long since 2014.... So if they're innocent na so dere life for waste... |
Lol election is done and dusted.... The Lawyers are just cashing out with a dunce analogy imagine they're not even arguing about figures anymore buh pursuing disqualifications.... |
Lol Election is gone na Cruise loosers they catch buh if you think someone is still Cummin u can bring ur money for betting..... |
I don't know who the guy offend buh it seems going to that club give them joy.... Why always going that side to always harrassing people going to club or having a Club na contraband now... They're just killing people business with this dere jargons..... There's Alot of Club in US buh u will Neva see the FEDS storming dere any how nd packing people like sand even when some of the club sells drug..... I think is time he sue them... |
Lol only Lagos av MC Olumo ... So how can only Lagos give someone Presidency this one is on drugs.... This are the type of People that believes once you win Abuja you become the President.... Winning Lagos alone can't make you president what's the Total Vote from Lagos what's the Total Vote from Kano so I don't understand the theory his trying to create.... |
Mak dem free the rice Jarey... I think is time dem lift ban on rice nd try put a little tax on it if you want to import rice fine buh pay this amount.... |
Lol that app is shiit them go hold ur money for long u no go fit send out buh u can only receive.... The app don dey du the madness for like two years now.... Dem go allow u send money to Ghana to withdraw when he reach Ghana finish na war... The Citizens of Africa countries are not different from dere Leaders na opportunity dem Neva see... |
I don't even know Wu to blame on this guy Mata maybe na him Village people or he himself..... |
Lol |
Lol World Bank is on Colos is dere advice really working they advised on Subsidy removal and FX Floating all na Disaster now..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 580 pages)