Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 164 165 166 167 168 169 170 171 172 (of 580 pages)
Lol this 2023 them really carry Atiku handicap... |
All this killing sef.... |
Lol with all the Noise Nigerians wey dey UK no even reach 1million... |
Lol but one side for the country go dey observe sit at home that day FG no du well oh... |
Na Wu declare am Aregbe Minister of Public Holiday or who... |
He gave Alot of Lawyers more cashout avenue... Cause if we count APM, PDP and LP Lawyers the amount they've earned they will be thanking Tinubu like this.... |
Lol las las we survive even though Alot of people made millions from the bad polices nd destroy some people life the millions made didn't av value like 2015... |
This one no get sense... With Alot of legit work out there na car this one dey snatch.... |
Good make them hold this one all win na win..... They can't lose in two ways.... |
Lol u wan rip FG of dere land... Na Land Ripper we go call u or Land Grabber... |
Good... This are good workers not the one that will go behind derr boss back and plan how they can be Kidnapped or ripped... |
Then it means SE people have a greater chance cause in every Family from SE there's a Drug Baron Representative..... So is a win win for people of SE.... |
Lol this election don go make everybody go start to prepare for 2027 if all the opposition like make dem no come together make dem split dere vote again and start to look for stolen mandate up nd down.... |
Tinubu Spokesman... He Leave Atiku wey employ him and always speaks for Tinubu... |
Lol just dey play Oga this election don go try again lata... Otilo.... Democracy wasn't setback when Adeleke won at the Court, when the court nullify all APC Primary election in Zamfara amd Rivers state in 2019..... |
Where the public holiday please I no see any naso we all go work today Tinubu couldn't convince Buhari to give us Public holiday... |
Make he call Fire service make them come quench m with the equipment he bought for them or dem no get any.... |
Madmohamed123:Lol hypocrite but if he goes dere to sing nd abuse the candidate you will be happy with that and not tell us he shouldn't make enemy because of politicians... You people and hypocrisy once something isn't going ur way u will be looking for way to spin the narrative.... |
Lol Buhari TiLo... Make he enjoy his Zoo treatment he ordered for.... |
Lol I just hope when all court cases end some fake journalist will not come for ur head and start telling us they found an expose on u nd headless mob will start to cancel you.... |
Lol after you buy finish them fit lata ask you how did you make the money you use for payment ![]() |
This one no even dey get days off again ... From Monday sit at home to any day Knockout... |
Mohisah:Lol what I'm saying is nobody wey hand no touch in this present administration the rich, the poor, the opposition and the ruling party cos of stupid clueless and stupid policy.... |
Lol I just hope when election case don finish and options no dey for the loosers again still finding dere stolen Mandate th headless mob won't hunt down Pat Utomi nd start writing different expose nd jargons on him.... |
Lol after frustrating everybody, Fustrate the citizens, every candidate nd also pile up problems for the incoming administration... |
Lol people wey still dey chook head for that UK they try shey other better country no dey.... |
She dey taste inside wetin Civilian dey chop from the hand of the police make she enjoy am.... |
Lol ok... Buh u don dey experience the failure already in ur region so no wish him dead bkuz wetin u wan experience pass wetin u dey experience now in ur region... |
Ttalk:Lol he remain make them dey put him Obi sticker for Gas Cylinder for that side and dere Gas no go dey finish.... |
Lol I keep saying it Alot of stupid people av been deposited in to this Generation SM come still help dem boost dere stupidity... Mak una sef start to try another country no be only UK dey... |
Na attention this one dey find.. Online Mob will surely finish him for displaying his Stupidity... |
We survived... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 164 165 166 167 168 169 170 171 172 (of 580 pages)