Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 168 169 170 171 172 173 174 175 176 (of 580 pages)
PrinceOfLagos:Lol now I see you're just a Joker there are alot of Nigeria Politicians that've criminal case there that stop going to doz countries and they didn't Die..... U think say If Ekeramadu see chance escape UK come Nigeria he go think about UK again.... All this Visa Ban Jargons is not enough and is not working we need something more effective.... |
PrinceOfLagos:You people don't even use ur brain is US and UK the only place you can go to did Abramovic commit suicide after all what happens to him... What I know is all this Visa Ban Jargons is not enough we need something better they keep doing the same jargons every year 4yrs time people will still repeat the same election violence so the Visa ban no dey work to even get another Country no even hard just go buy a Caribbean Country Passport u will be Visiting different European Country sef without Visa.... |
Lol na mumu dey fear Visa ban how much dem dey sell another country Passport again you guys celebrate shiit... |
Lol joker's... Where that Fake Lawyer from Russia wey dem tell us whenever she represent someone Judge no dey adjourn case they give Verdict immediately dem need am here to come and stand for some joker's.... |
Her state Governor no go show support or na aw to Loot only dem know.... |
Stupidity no dey tire you people.... Na today calamity don dey jam people... I guess Rufai of Arise TV wey break Lagos traffic rule also and got picked up was because his supporting Tinubu.... Doyin Okupe waz convicted for fraud I guess he was supporting Tinubu also.... I guess Obi himself that went to UK for surgery recently also was bkuz he was against himself... When you need real life definition of stupidity dere ar some set of people someone can use as example and yardstick to Stupidity..... I just hope this 2023 election av not damaged Alot of brain 🧠 |
I just hope Abia is free for real this time around..... |
Lol election don finish una wan turn this one 2 campaign also He remain 1 person that one too go add him voice soon... |
Some State Govt don abandon dere responsibility pass am to FG... Na only to colet FG allocation Without any results... |
Na Sudan War deport this one.... Where the remaining 2500 Or doz one don join the fight .. |
Death is a debt everybody mus pay nobody fit see am dribble this one no be PalmPayyy or Lapoo.. |
Lol ok.... Na inside same church some people dey use as campaign ground nd cashout venue.... You will see Pastors, Alfas Bypassing Prepaid Meters people wey suppose they teach us morality and not engage in what's bad... |
Bluntemperor:All this thing you're saying will still pass through bank... Money for this money for that or will the Budget be paid with cash... Even the NNPC everything will still pass through bank even if they're to spend it through Cash.... So is now left for the bank to raise alarm to the law enforcement agency..... So maybe you don't understand what you're saying everything as gone digital so is very rare to du any Fraud that won't pass through the banking system.... You want to pay contractor you want to pay this even if the price is inflated na still bank he go pass through... |
Lol Dem dey use each other play... |
Lol without Picker Yahoo money no go easy to colet na... So without Banks aw Fraud go easy.. Abeg tell us something New... |
Lol ordinary Bet I no dey near m... How people dey pack dere money put for breeze is what I don't know... People putting money in all diz scam investment are not different from who go use him money buy Knockout Fireworks light am.. |
Lol So he couldn't use any hospital his lord created in Anambra.... I thought they say Anambra gt everything the place is Like Dubai Obi developed the state with Alot of healthcare facilities where Dr went on strike for almost a Year.... So na repacked fraud dem give people.... |
Lol pet people fit start protest for that side like this and start telling us is saying derogatory word against pet.... |
Lol no beta News dey ever come out of that Taraba... And they're always cursed with leader... |
Even the so called activist are scammers they can't du what they preach.... Don't come with that bullshiit they're private citizen talk.... The way Politicians are not patriotic is the same way the citizens are also not patriotic give dem opportunity dey will du the same... Nobody really hate corruption in this part of the world buh as e Neva reach dere turn na dere voice go loud pass.... |
Ndimkpurummiri:He come be like say Jubril Kala pass Buhari... |
Lol Parting gift From Jubril El Sudan of the Zoo kingdom giving somebody son Zoo treatment... |
Saga16:Ehn after will dey not snap with the hotel mirror aw will dey validate dere win... |
Them go colet the money finish use my buy Iphone 3 camera mostly the Youth of this Generation and chasing Jargons.... More stupid people av been deposited in this era.... |
Lol he should enjoy the Zoo... He no go die or him too wan go UK for treatment... |
Lol Incase freedom don tire you na update be this for u... Free for dey for u from FG .... |
ogmask:Ok think am which material dem go need for Russia wey dem go need to carry am through SA shey SA share border with Russia or Ukraine so the Logistic part Neva clear.... It might be SA they sell them ammunition wey dem buy legally from another country resell to Russia and cashout massively this life everybody dey find aw to survive... |
ibrutex:Oga rest all countries need each other before u start to dey talk nonsense online u think say na one person fit run m alone... |
Lol so SA don advance reach stage wey dem dey supply Russia ammunition.. |
Lol all this Newspaper stand Yarn I think the North gave LP 1 Billion Vote .... At least Rivers own dey glaring and evidence dey on IREv why not show us North own with evidence like the Rivers own.... |
Well his having a taste of Zoo.. |
Well his having a taste of Zoo..m |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 168 169 170 171 172 173 174 175 176 (of 580 pages)