Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 161 162 163 164 165 166 167 168 169 (of 580 pages)
Lol 2023 election av turn some people to online nuisance and Bandit.... Same people that can't use there keyboard to face ordinary UGM without looking for Wu to blame will come online to abuse people for having contrary opinion..... |
Lol People wey no fit face ordinary MC oluomo or UGM in SE without looking for someone to blame na dem u dey rate.. |
Lol make he go rest for him house.... |
Lol nothing last forever.... |
Acidosis:You think say I resemble you that support someone blindly I didn't vote Buhari cause I never believed in him.... I'm not like you people that support failure up nd down nd always wanting to defend it... |
toprealman:Ok continue with your delusion you think if FG found a way to negotiate with Boko Haram, Fulani herdsmen and UGM they won't do that to secure people or you think ammunition the soldiers are using to fight are free.... |
toprealman:Lol that's where you people get it wrong everything isn't war.... Is better they engage the Local for peace than engage NAVY the local start sabotaging there effort and the two party start loosing something needs common sense.... This is what Yaradua was able to du that helps us till today.... |
bionixs:He doesn't need to hustle for anything Before election Tinubu as gone to meet him in the creek.... You think everybody must suffer or ass lick like you before you get what you want..... |
Lol they're observing Monday sit at home let's wait till tomorrow they might have new update.... |
![]() Who shot the Prank Edem Victor or TG Omori... Just Dey Play.... |
No more 8month looking for clueless people.... |
Lol you no discourage yourself when he used you as VP.... |
Killermamba:Lol you go soon find another excuse working class Citizen on Monday when they're hiding under the table like Cassava observing Monday sit at home.... Continue to dey decieve yourself.... You guys have been beaten black and blue.... |
Lol Today's Monday why everywhere come silent.... Abi UGM don go off online Bandit Network Mass ni.... If Dem born Jubril well make he postpone the Inauguration to Tuesday.... |
Good Peace come dey everywhere... The best way to shut your haters up and enemy up is to win because there's no cure for hate..... |
Alll the online warrior av gone into hiding observing Monday sit at home.... This life Focus on ur dream Let your haters keep hating cos derr is no cure for hate, Let them call you different name still no look dere side.... |
They're all observing Monday sit at home... |
I go junction this Morning Soldier dey dere If anybody du anyhow men are on ground..... People wey dey mak noise online are all hiding derr head in shame right now.... Well today na Monday so they might be observing Monday sit at home na why dem no see the Inauguration disrupt... If them born Jubril well make he postpone am to Tuesday |
Lol Wu come ripe na Atiku wey don dey inside the rain and sun contesting every election year..... |
Make dem no remain calm I just go Junction now to use ATM na Soldier dem station dere..... |
Abdul05:Today na Monday Sit at Home na u know whether UGM don go off all dere Network Mass so that they can experience Monday Sit at home in full.... |
HopeSpencer:And FakePrinceOfLagos.... Make them place dem on suicide watch.... |
![]() You mean your 100 barren Cow .... Shey ur cow sha lata born during your 8yrs tenure or na still the 100..... |
brutal1:Covid 19 made Alot of people start believing in Working from Home so 2023 can also give some people hope and make them start dere own country online and have dere own President dere... |
Lol we need to Thank Jack for creating Twitter where people can cry unlimited and become President dere.. |
Why he dey reject Ganduje wan dash am an extra hour na why na ![]() |
Mabizeka:When them they display dere own madness did you say this... Same people that will be caution will come online and tell us that APC also du the same to Goodluck.... They're now been paid back in dere own coin you guy's are now crying all over the internet claiming victim.... Wetin make all the celebrity's, people that are bullied online come talk for not supporting dere lord .... |
Omo na Full Page he colet... And some people are still crying that nobody voted this man that he stole people's vote and Abuja right now is experiencing holdup all hotel as been booked even Buhari with his 12million vote no pull crowd like this .... |
Ogene001:Oga face your region nd ur IPOB we are not in terrorist competition you can keep worshipping your IPOB buh we won't take it when our People decide to display derr stupidity on us na small small he go start till they start seizing our Monday from us and we start hiding under the Table like Yam every Monday.... |
Pepperdemisback:Freedom of speech is allowed buh Freedom to be Stupid shouldn't be allowed I know one day Kanu too go colet his 600yrs.... |
Some people hero if dem present this guy to some people in one region like that dem go vote him massively.... Ordinary NEPA poll he no commission for Benue People.... That Taraba Governor too jus get Luck nobody's ever call him out the citizen are comfortable with him... If I ever feel like contesting for Governor in Nigeria this two states will be my only option Taraba and Benue even if I'm not Performing he don sure me die my people don't care.... |
They should be killed so anyone that wants to break the country without following the right process should be dealt with like Wu steal for public... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 161 162 163 164 165 166 167 168 169 (of 580 pages)

