Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 580 pages)
Lol well I have no job for him.... Na Wu get option dey select.... Watchout Jobless people will come online to advice that same person to leave the work... Na only Nigeria u go see Wu dey jobless dey advice Wu get Job... Life starts from somewhere today might not be good buh dere is hope for you... A even better chance for starting from somewhere than who sleeps at home everyday shouting no job or writing interview up nd down won't u spend T fare won't u eat during the time you're on a Job chase.... We av seen where a Bank Security become a Banker just start something first so u don't become tools to depression or crime.... |
Ok |
Ileya goan rest oga... |
Ok Wu win... People fighting over land wey dem no fit carry go heaven... |
Lol to even eat outside come dey hard like kilode... If person wan live long you've to be watching where u eat... |
Lol make he sha go e don du... If Buhari go for 3rd term he fit still win... |
Otilo... Dem suppose hold that Ameachi tie am down like ram mak he vomit all the money he swallow.... This Serap jus dey get judgement buh the Govt no dey gri obey m... |
Let's Blame DSS, Fulani herdsmen, Buhari, Hope and Tinubu.... The thing fess shock me I been think say na Odumodublvck.. |
Lol I thought dere supporter wants the case to be rounded up before May 29... The supporter are joker's that thinks Tribunal works like Football that last for 90min... |
Lol Otilo... |
Freedom don tire him .. Overdose of freedom dey choke him.... |
Lol all this one jus dey waste derr time... How many polling unit we get for even Rivers state wey the result no clear get pass 50 Polling Unit... This case go drag tire... |
Death be playing soccer everywhere.... |
[quote author= post=123251853]Useless site[/quote]The site is useless and you can't just create your own site and be moving things to frontpage as u like and also continue with ur diick measure... Useless site u wan die dere nd begging for frontpage.. |
Till mad fans go storm the Field one day and the Refree will get dem angry nd the Mad fans will decide to descend on the Train that day... |
BossLA:Keep crying nobody cares about your tears... Since you can't be objective and do things differently from the two major party.... |
Lol you don't trade word with suspect... Buh you can tell us nobody's clean.... |
Lol make he sha avoid one side of the country make dem no go kidnap him and also avoid one side make dem no go kill him... |
Lol Orji Kalu I can see ur handwriting same thing u played during the Presidential Primary u wan resume am again wen u lose again now u go play the victim card.... |
Lol while there supporter will still Blame APC... APC supporter just using them to catch cruise buh they will av problem with PDP na APC dem go still blame.... |
This how to play opposition not some bitter candidate that always want things to get spoiled and use as Yardstick to talk jargons instead of been objective.... Just that Nigeria don't queue behind sound mind buh daft mind and the lousy ones.... |
Lol Dey Play.... Buhari wey no fit help himself na him u dey go meet... |
You people should allow this man rest... |
Lol ok na in one word na unclean people they arrest unclean people.... So EFCC they tell us nobody holy pass... |
Lol. Which one be Late hour appointment like this why not allow the next person to come du the appointment u wey no see people appoint for over 8mnth when you just came in.... |
How much is that in dollars |
GeneralPula:That one too should be send to jail but I saw some hypocrite on that thread saying there's freedom of speech.... |
Good make them Give him room beside that Eze of Ajao cause you've access to cheap Data no mean say make u dey stupid.... This what I know SM will start sending Alot of people to jail than real life event.... |
Lo |
Death is a Necessity if u escape today one day is coming you won't escape... |
Lol them Jail you for Nigeria u dey protest for another place.... You call a country a Zoo and you're been given a Zoo treatment u still don't like the treatment.... What type of treatment du u want from the Zoo.... |
Asabe4:Like 2weeks or a Month make we rest from Buhari Disaster first... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 166 167 168 169 170 171 172 173 174 (of 580 pages)
