Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 194 195 196 197 198 199 200 201 202 (of 580 pages)
limeta:Lol don't deviate... You told us how you build Anambra also buh ur lord couldn't create a business where he built... |
Lol Breakfast been served to our online Noise maker.... Make them Give Sahara, Gazette and derr supporter the court case na make dem go submit am to Tinubu since they all know his location.... |
Lol wetin dey so special in this India wey this people they rush too sef.... |
Ogbuefi2020:Lol but his business is in Abuja and Port Harcourt.... The same state he build he no fit open his Mall derr.... |
Lol you people are mad.... I thought when this implementation starts EFCC and ICPC were arresting bank staffs and manager telling us they're reselling the cash I want to ask are doz agency tired or na jus propaganda... Cos with all the arrest people are still queing at the banks... |
Lol you people should keep giving yourself fake hope .. |
ajidikun:Lol na Sanwo Olu be My Governor na.... If you like take cruise serious naso Aregbe too dey always look like farmer... Calling someone a farmer isn't a disease I can also be called a farmer.... |
domDva:I'm sure if he didn't say anything Abt ur lord u people won't be saying this to you guy's is revenge not Abt Competency... You people that can support someone like GRV that at 40 his CV still looks like someone doing I.T so govt to you people isn't Abt Competency.... |
You don go court you still dey cry up nd down.... |
This one looks straight forward.... Not some people that're still trying to tell us a candidate should be disqualified.... |
Fire them all.. He come be like say na News against him brother na him Linda dey post lately... |
Lol lata people from that side go dey make Noise they chestbeat ordinary Calculation dem no see du still use 4days to calculate election... How can you calculate more than the accredited Voters dunse too much for that side when Osun don teach everybody lesson already... |
Make Juventus come buy him na dem sabi buy Old product.... |
Na SS get am so go rest,... |
He looks like a farmer... This Taraba state you hardly hear of anything from there na only during election we dey hear abt them,.. |
Make dm leave Adeleke... |
Lol the blackmail continues... Election don finish dem still dey run around with propaganda which meeting dem wan du wey dem no fit du.through secure Whatsapp call... Make una continue keep giving ursef orgasm.... |
🤣🤣 🤣🤣 Wetin concern Adams for this matter again... |
SmartGadgetz:Lol Some hate can not stop some people E.G Yahya, Wike normal normal dem fit no win buh they.keep using the loopholes the country has to win.... So don't put your hope so high and expect free and Fair election in Imo na the type of Kogi Template or Rivers template election dem go get so no too giv ursef hope.... |
He get PHD like Ikpeazu... Make he sha no go get same brain and disgrace PHD holders like Ikpeazu.... |
BluntCrazeMan:Keep deviating his people choose for which quality.... You people and always trying to spin things.... Well you all can take him to Anambra if his so good... At least let Lagos see what they miss cos of tribalism.... |
Ok this one no get CV Abi why him life story short pass other people own.... Sha no put Sokoto people for ur pocket.. mafi awon ara Sokoto si apo Sokoto eh... |
BluntCrazeMan:Nobody is ranting I'm talking about GRV why u dey hide you people are just hypocrite.... |
Emaprince:If you need bucket 🪣🪣🪣 to cry have it... I don't know how Tinubu take enter the mata you people will always shield your own from backlash... |
BluntCrazeMan:Individual doesn't matters buh you guy's went with GrV that at 40 us CV still looks like someone doin IT.... Just hide your hypocrisy... |
Lol a tribe that call someone a drug baron buh na dem full.the trade... Na dem Dominate Drug Market in Africa.... If the country finally split they will be the Columbia and Mexico of Africa two in one country.... |
Lol people Neva chop u wan use the money wey dem suppose use eat build house for drug... |
Person wwy fit don dey Togo laik this... Them need to transmit the News to him in French Like.... Bonjour Mr Bode.. |
Akwa Ibom the first state in Nigeria to get a White Governor |
The guy no try any parent will go to any length for dere kid .. Buh all the time wey he suppose use the money he looted to build world class hospital in his constituency he dey use am buy house build house up nd down for personal use now the property no fit rescue him.... |
A parent will go to any length to bring back derr kid to life.... Buh this guy no try all the time he was looting he should av build a world class hospital in his constituency buh no na house he dey buy up nd down.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 194 195 196 197 198 199 200 201 202 (of 580 pages)