Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 198 199 200 201 202 203 204 205 206 (of 580 pages)
Lol una go soon tire... |
Lol all na Noise if dem no go US dem no go die dey can always find another country so abg rest... Na poor man go dey fear Visa ban no be rich man now when you can easily purchase another Passport sef... |
Lol the people wey dey this side nothing concern dem Abt the d election na only Lagos be dere headache.... |
Lol confused lot no be about about any stolen mandate any more or been rigged buh his not qualify.... You told us is INEC you've issues with that you want to fight the system and you're also sure you won buh instead na case wey people don drag beat severally for court u go bring it seems you've the same brain with your supporters.... |
EsomahJD:You've Onne Port near you.. Your eye still dey Lagos nd looking for excuse that they're playing politics with other Port when you've one nearby buh u fail to use it using Theory to deciive yourself..... |
Lol joker's when things fails to go dere way them go start to showcase dere stupidity on a high scale... Buhari Govt wey don almost take our lives u say mak d same person set up Interim Govt so make doz one come finish us... |
Ok |
EsomahJD:Have you used Onne port and you're denied... You people and excuses left and right... |
heniford2:This will be so good at least when Fire incident happens like Onitsha today nobody accused Lagos Agbero of burning the market... Cos If something similar happens in SW or Lagos you guy's av always made up your mind that is Yoruba that's always burning ur market and deep down we all know Nigeria market is prone to burning due to Electrical fault most times buh you guy's already made up your mind with your theory..... |
He don start.... You guys will soon bring terrorism to Christianity continue with una jargons... Dere People that accused Redeemed of goin mute bkuz dey didn't play this type of politics will soon turn blind eye on this.... |
Kyase:Buh Ortom use una head no be small the guy just use 8yrs shout herdsmen no be insurgence Zulum too dey fight.... |
Kyase:Lol na ur State person u dey drag like Gen like this pity him una gather dey... It seems sense don dey locate some of dem already dem don dey go bak to default... |
PDP still get Majority.... Tough time for LP candidate ahead I pray dem no use wickedness show him pepper... |
Onyipk:Continue to quote when you guys abused us all curse us because we av different opinion you guy's never believed this day will come.... |
Tears go plenty for this thread.... I sell Bucket if u wan buy 🪣🪣🪣🪣 |
Lol when them tell una dere is life after election u no hear una eyes don clear now... You fools wey block una sef nd destroy una friendship or relationship bkuz u av different view I hope you've all come bak to ur senses.... |
humilitypays:If you need justification for your own rigging just let us know.... Did Police in SE stop the Youth that beat an old man from polling unit because he wants to Vote APC,.... At least the footage is everywhere.... |
Lol |
Lol |
Passionate888:When did I tell you Akwa Ibom is an ibo land I guess you want to spin the Narrative... You can see clearly I mentioned Akwa Ibom not linking it with Igbo tribe buh you people always go around with the News on NL to mock us and call us coward... If we are like you people we would av called Akwa Ibom people Tribalist buh na the Yoruba wey dey dat side know wetin dem du wey d Local decide to deal with them.... We don't play the victim card jargons like you people... |
Jostoman:I know you will hide your head in shame las las did dey rig the presidential election like this people no fit sit down use calculator check accredited du dere maths before dem rig you still dey bring Presidential election wey all the rigger's took dere time and APC don even use the 3 last election to study the machine more... Na PDP still dey back.... |
peter0071:I don't know where I made mention of Akwa Ibom as Igbo people... If you like keep crying... With the way they deal with Yoruba that misbehave with there local nobody call them Tribalist instead we took our L in peace .. And severally your always movk us with it and call us coward he reach your u dey cry dey shout tribalist.. |
abobote:You don't glorify thieves buh u dey glorify person wey don go prison before because if thieving mata. Before court help him life.... Just hide your face in shame... |
Election don finish dem still continue with dere propaganda and fake News.... Wetin no help dem to win them still continue trying to look for sympathy up nd down... |
xxxtedyxxx:You people wey no be fool why can't you bare Igbokwe utterances... Keep crying up nd down .. You people that always mocked us when Akwa Ibom deal with Yorubas and we didn't cry nor play the victim card nor threaten anybody instead we begged the GOvt... He reach your turn you dey cry up nd down when you dey mock us he dey sweet u..... |
You people problem... If you don't guide your child from saying Jargons online dem go deal with dem the way GRV misbehave.... People that can't take Igbokwe utterances and want us to take GRV utterances is that not wickedness.... I know one day all the Jargons wey El Rufai pikin too don talk online people will use it against dem... So if anybody likes they should keep playing the victim card.. We have Adeleke nobody call him Omo Ale so you people should stop trying to be Over wise... |
Lol people wey wan teach him lesson don go into hiding.... People telling us dey will impeach him wen dem Vote against his party buh all of dem don go into hiding now.... You will see now the noise Abt him been a one term Governor go die down like this ... |
Nothing wey dey straight forward for this country... |
sorry for the loss.. I pray derr Govt try to compensate them... I thank God this never happened in Lagos they would av tagged the GOvt say na derr thug and APC destroy dere market nothing wey u fit tell dem dey only believe in dere own Theory... If fire incident happens in Lagos they are always jumping to conclusions that is the Yoruba always burning dere market... This was how the GRV guy jumped into conclusion on the Akere market and his people too jumped into conclusion... I think every big Markets needs a Fire truck 🚒 always on standby where the people in charge do shifting but the Truck must always be there for any emergency wether na day or night the way Police dey stay for check point... |
gidgiddy:You people that're not tribalistic please did Igbokwe du half of what GRV du before you cancelled him and tagged him Sabo.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 198 199 200 201 202 203 204 205 206 (of 580 pages)