Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 193 194 195 196 197 198 199 200 201 (of 580 pages)
chudez0147:Cry more nd enjoy your Fake News the hunger in the land right now will make people even come with hammer to breakdown your door just for free food... I don't need to convince you just keep believing what you can believe... People wan protest election mata u think say na kid like diZ dem go engage believe what you want to believe I know say na fake News they give you people orgasm.... |
![]() |
Lol this people and fake News sha all the people wey me see for here looks like people wey dey always bombard all diz rich people house for Ramadan food... |
Na today Yaba don dey colet I'm sure when The Govt they destroy Tejuosho den if na this season be the time you guys would've come online to cry again say na witch-hunt..... Yaba wey near Railroad so if the Govt decide to clear the place because of rail accident wey happen of recent I see nothing bad dere is for the safety of people like u wey go still come cry online when disaster happens and tell us the Govt didn't do anything.... |
You're mad ni... Come nd arrest me now if any Animal misbehave cross my lane I go deal with the animal without Mercy nd roll the animal put for my pot... This people making all this Law sef and they eat Fish, Cow, Pig 🐷🐖🐖🐷, Dog 🐕🐕🐶 Goat 🐐🐐 and Chicken 🐔🍗 are doz one not animals you go arrest tire..... |
Lol how did he know they're APC voters... So people now go out with dere Party tag to beg now or go around announcing who they vote for before they ask for help.... People and attention sef if you wan catch cruise du am in a mature way.... |
malaria:Don't know Abt ur Area oh buh for my side the queue don dey reduce nd ATM are dispensing already without queue... |
Ok |
Lol which Promise land this one just they take our players to Red Sea without any Mosses wey go part way our Players just dey sink more like this.... |
Lol with all the hype na disaster coach dem still go buy... Thank God this Govt is about to be over nothing wey dem don ever du right since them enter I don't know maybe they came in prepared cos na from bad appointment to one jargons policy's... |
Lol the Lord be with them all.. Delta state go dey cos dem use the state money to run invisible presidency... Ikpeazu sef dey list of state wey dey owe wetin he come use the money du.... Imagine that clueless Ortom too wey no see ordinary Gutter drill for people of Benue... |
Lol cash don dey available now infact some banks give up to 40k now queue don dey reduce it shows this people du that policy to wicked the masses ni... |
Lol procecute dem all with fake news carrier during Election.... |
Lol the difference between Ghanaian and Nigerian Jollof be say Ghanaian own no dey get Pepper they don't eat pepper... Na the day I tell one banny to prepare me derr Fried Rice na him I shock Fried Rice was brown dem go first boil the rice come dey fry am like say na Fish dem dey fry.... |
Lol na this same case some people go file. court go throw all dere case out still fine dem say dem jus come waste derr time.... Some people are still giving dem sef hope telling us we will be shock wetin wan shock us pass you no win the election u no go still win for court.... |
SpatialKing:Lol you're educated indeed after you du your own and you guy's were been paid back you're now crying up nd down... |
SpatialKing:Who started the tag when You guy's start tagging APC Amala Ewedu Gbegiri.Party you didn't know one day will come they will also pay you back with it.... No b una first start to shout the party as become a regional party dey are now paying you back in ur own you're now crying when you dey du ur own you're not a bigot but Patriot... Not like you're from Ebonyi you will ever vote APC so stop trying to disguise.... So stop crying if you need bucket 🪣🪣 holla me I supply 🪣🪣🪣 for tears.... |
Na this Sowore guy he no dey rest after d people wey he dey always fight for throw him under the bus in the last election... |
Lol na ur village people wan cast u to ur family... No be mouth oh like seriously dem no born anybody well to make use of my phone behind my back.... |
Lol una headache if he like make he handover to stone he sha don du wetin Buhari don use our eyes see is enough make he go bak to Daura.... |
Ameachi left the group chat 🧐🧐🧐 |
You people are mad... Tell us wetin you gain with your stupid policy and hope banks will pay derr staffs for the weekend work this one wey dem wan turn bankers to clock wey no dey rest.... |
Lol how doz derr exit correlate with the President elect.... You people and always looking for ways to sell your news.... We all know most of the big companies av been relocating to Ghana due to electricity... Last year Guinness or so left the country shey na Tinubu cause that one... Even ShopRite av left I guess that's Tinubu also .. Alot of company don leave the country under this present regime so how can you accuse who dem Neva even sworn in as the cause of one company failure...
|
What you can afford and buy legal way you wan go buy am from street.... Now the guy don run dem street.... |
Lol why not when your productivity say so... |
Fake news too much for the country sef... |
Lol people no go see the scam now na afta the Supreme court rule on the Presidential election people will know they've been setup na even Same Lawyer wey Adeleke dey use na him one presidential candidate dey use..... |
Na scope to defeat the BVAs over voting this one dey find.... Scam too full this country.... |
Lol dem wan use the case Scam una... Politicians just looking for ways to defeat the BVAs over voting scope.,. |
He be like say people from Linda tribe don offend her the way she dey carry dere crime lately is somehow.... |
Ofunaofu:You need some bucket 🪣🪣🪣 donate your tears here... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 193 194 195 196 197 198 199 200 201 (of 580 pages)
