Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 580 pages)
Pierocash:But you're good with Edo no Be Lagos you no reason am say that one too fit cause ethnic cleansing between Edo people and Lagosians also... You people hypocrisy stinks... |
Can May just come in Peace make all this fool go... Old note wwy dey in circulation no much election don finish the scarcity still persist I thought they told us Politicians park the old note full hand we du election this Sat we still no see the money... Insecurity and kidnapping too don resume we too suffer for this Govt hand make dem jus du and go .. |
raskymonojendor:Same people that see nothing wrong with Edo no be Lagos so they don't also know that statement can cause ethnic cleansing with that word if Benin people reason am dey always celebrate what they can't take... |
make dem drag him well and throw him inside gutter sef u wan go dey satisfy people wey be say nothing wey u du for dem dey will still play the victim card nd accuse you of been biased.... |
Lol you go need bucket 🪣🪣🪣🪣 or na Tank u go use.... When you spew Jargons online like Wu get same DNA with EL Rufai kid that always write Jargons online u no know say one day he go hunt u nd still u no stop with the jargons u continue... You might also need to go to court and bring Sanwo Olu son wey he deny for Delta and tell the court to disqualify him for not accepting his son as he don see he no win like him oga nd dem no get case Abt any rigging... Lagosians have Agberocracy while SE people get Ipobcracy where they can't go out on Monday due to sit at home. |
![]() Work don resume ![]() Anybody wey want GRV wey Lagosians just Reject they can take him to dere state and use his skills dere for them make Lagosians see wetin dem miss for been tribalistic.... |
Lol |
I just hope when you colet breakfast and things didn't go your way you will not start cursing people and say the judges as been bought.... Naso una shout BVAS u hype am u colet breakfast dere una don start another one... |
🧐 |
Wetin be the content.... |
Eh eh.... Bucket is available for sell 🪣🪣🪣🪣 I also sell in bulk... |
Ignatio:While you people are what.. Oga na everybody be Tribalist stop acting like an hypocrite... |
Lol so far u no go misbehave the way you act in Lagos dere ... Cause dere own Agbero no nice oh.... |
Blaze14k:Oga nobody wey no mess up you guy's are hypocrite... You abuse people curse people online like this the first time we would ever du election we can't av contrary opinion You served people online And you're served in offline so is a 1 : 1 something.... |
Blaze14k:So na most of my brothers mock us for this Akwa Ibom incident thread I guess you guy's always exonorating yourself... https://www.nairaland.com/7087958/yoruba-akwa-ibom-residents-clash When Akwa Ibom deal with the Yorubas we didn't call them Tribalist we took our L in peace and you guys even mocked us call us coward and we move on begged the Govt to even interfare.. And till today we never threaten any Akwa Ibom people.. I'm sure the Yoruba dere go don learn dere lesson any body wey go misbehave to the locals na dem know... At least we didn't play the Victim card nor call dem Tribalist like toy people... This a thread where you guys were mocking dem buh you will always want to hide your hypocrisy... |
D1official:Then the word Igbo means Chestbeaters that cry after collecting wotowoto.... |
The election suppose enta rerun.... INEC sef dey over du... |
Blaze14k:Which Tension when you guys were acting like Bandit online abusing people cursing people you don't know it can lead to Offline reaction.... You don't plant hatred and expect to reap love ... |
mushystuff:Oga you're still saying the same thing... Where in your reply did you show us he was trying to prove he won in was rigged in through this method or this process.... |
Bigchristo:Mak dem no use Thug Sanwo Olu go enter forget all this online Noise.... At least this I'm so sure of the gap fit no much oh.... Buh the way the GRV guy played into APC hands with all his Tweet really worked.... And for your info the election wasn't rigged na Voters suppression dem du.... Bkuz everyone can see the results from the IREV on that same day to start calculating..... Ask anybody in Lagos that as a polling unit copy on his phone and check the IREV if they're not the same.... |
Lol Colet Lapo or sell one Kidney.... |
Lol na all this For Sale type of Award.... Just like all this Award wey Yahya dey buy wey dem dey call the Best Governor of the Year..... |
Na Family matter Thank God say no Be Lagos people arrest am dem for don curse all the Yoruba and call us tribalist..... |
Onyipk:Lol at least you won fine why're you not challenging the results and process in court instead of challenging if the candidate qualify you guy's should continue crying up nd down ur eyes go soon clear.... |
Lol no go reduce material oh nd find ursef waking up in Hell one day cos na hell u go automatically qualify for bkuz u go dey manage material..... |
our Selected Governor Pepper 🫑 🌶️🌶️ dem Jhoor.... Ishey ti bere immediately no time to sleep on it some are still looking for dere stollen Mandate.... |
Hoelujohn:Lol na u wan give Osinbajo u people should rest abg.... Buhari and his group of Cabal that doesn't want anything good for Nigerians will present some one like Osinbajo I'm sorry to say I don't think you're an adult.... You didn't see from Buhari body language since the time Osinbajo as performed and try to outshine him he don stop to give him chance anything wey go make Life easy for Nigerians Buhari will nwva du it so he will rather bring some one brutal like him.... |
Lol |
Then why's he not fighting the result at the Tribunal instead his fighting who's qualify nd who's not qualify.... You people should keep enjoying your Propaganda May go soon reach una go rest again.,. |
I don't know how we take just jam evil leaders.. Emiefiele no go die well CBN go destroy our old note and failed to print more.... At least election don finish the old note and the new one still scarce.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 197 198 199 200 201 202 203 204 205 (of 580 pages)
