₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,748 members, 8,513,493 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 06:28 AM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 191 192 193 194 195 196 197 198 199 (of 580 pages)

Romance › Re: We’re Married But Celibate by inoki247: 2:49pm On Mar 30, 2023
Lol nothing wey we no go see for this modern marriage you go dey married and still be living like you're single nd that one no mean say u no go dey pay bills....
Business › Re: Have You Ever Transferred Money To The Wrong Account? by inoki247: 2:33pm On Mar 30, 2023
Nope wrong account hardly exist bkuz most time when I du a single mistake with the Digit is always showing doesn't exist....
Politics › Re: Sanwo-Olu And Hamzat Receive Certificates Of Return by inoki247: 2:18pm On Mar 30, 2023
Lol make I advertise Bucket 🪣🪣🪣🪣 for GRV fans...


If you people Love GRV so much dem don donate him for free take him to any state make he go perform wonders dere let's see what Tribalism and MC oluomo makes Lagosians miss....
Politics › Re: E Transact Is An Igboman's Company by inoki247: 2:17pm On Mar 30, 2023
MXrep:
Olodo. I'm sure you are surprised to find out about this. Sanwo Olu is done with you poor miscreants, he has returned to Igbos for economic progress of Lagos
Keep crying you think in Lagos dey think Abt which area you come from before dem carry job give you so far you're competent...


Na ur own state u no fit give outsider job if they're not from dere...


So continue with your tears...
Politics › Re: E Transact Is An Igboman's Company by inoki247: 2:10pm On Mar 30, 2023
MXrep:
See this mugu, we have been advertising opportunities in the East and telling you success stories of yoruba in the East. We no be your mate joor, we are greater than any petty tribalism. We believe that anybody can become anything anywhere
Have your Bucket 🪣🪣🪣🪣
Politics › Re: Iwuanyanwu’s Remark Targetted At MC Oluomo, Not Yorubas - Ohanaeze Apologises by inoki247: 2:10pm On Mar 30, 2023
Lol
Politics › Re: E Transact Is An Igboman's Company by inoki247: 2:06pm On Mar 30, 2023
MXrep:
I thought Igbos are irrelevant and only sell gala?
Lol continue you people needs that narrative since you've also termed every Yoruba man or woman in SE as an agbo seller and Tailor so is what you sew you're reaping....
Politics › Re: Nigerian Permit To Stage Protest In USA by inoki247: 2:04pm On Mar 30, 2023
Lol we know say na dem the person in charge na people from the other side....
Politics › Re: E Transact Is An Igboman's Company by inoki247: 2:00pm On Mar 30, 2023
Lol chest beating wan start....


People can't be engaged in peace for business in this part of the world again....
Celebrities › Re: Davido Visits Tony Elumelu’s House For His Daughter’s 21st Birthday by inoki247: 1:33pm On Mar 30, 2023
shocked shocked



Some people are enjoying dere life while some are online 247 looking for Wu to curse....
Politics › Re: Supreme Court Dismisses Nwajiuba's Suit Against Atiku, Tinubu by inoki247: 1:13pm On Mar 30, 2023
Lol throwing of cases in the dustbin don begin...
Business › Re: Fire Guts Lagos Spare Parts Market (Photos) by inoki247: 1:03pm On Mar 30, 2023
Guess they won't jump into conclusion again....


The Govt needs to find a lasting solutions to all this and always station a Fire truck 🚛🚒 in every big market at least if you can't afford to build a mini Fire station at every market shey Truck hard u people to station for dere 247....
Politics › Re: Court Grants Agba Jalingo Bail After 4 Days In Kuje Prison by inoki247: 12:32pm On Mar 30, 2023
Lol
Crime › Re: Tiffany Ritter Fiance, Leonard van der Mond, Found Dead by inoki247: 11:15am On Mar 30, 2023
Otilo....
Politics › Re: Interim Government: Fani-kayode Urges DSS To Arrest Atiku, Peter Obi by inoki247: 11:13am On Mar 30, 2023
Lol this one no get sense he should goan rest nd DSS needs to pick him up for is daily nuisance..


Anyone that also wants Interim Govt no get sense also...
Business › Re: What Valuable Item Can 1 Million Naira Really Buy In Nigeria? by inoki247: 11:12am On Mar 30, 2023
He go buy you 1000 British Pounds shocked shocked shocked


We dey always pray Abt millions he reach out turn we start to dey earn that same Million he come turn Valueless u no fit even use am buy Land for inside GRA buh jus a plot of land in one local bush...


Imagine having 20m nd u still dey the category of a poor man d money no fit buy u land for GRA talkless of building nor a good car wey no be Tokunbo wey panel beater don beat him life....
Foreign Affairs › Re: Alban Bagbin, Ghana's Speaker, Slams Kamala Harris For Canvassing Gay Rights by inoki247: 8:12am On Mar 30, 2023
Lol una problem..,


Na why dem no fit come Nigeria wen dem know say Buhari no send dere Papa if u talk that kain rubbish for him side....

No Technology, No how more development can come to Africa na LGBT jargons u bring aw will that better the life of an African man or add to our GDP...
Politics › Re: FEC Okays ₦‎24.2 Billion Free Internet For 20 Airports, Varsities, Markets by inoki247:
Lol okay oh...



Internet speed wey no go fit du ordinary 500kb per Seconds ...
Politics › Re: Peter Obi Congratulates Solomon Arase On His Swearing-In As PSC Chairman by inoki247: 8:30pm On Mar 29, 2023
Lol some people will worship this thread and also hype the message like say dem jus win Wordcup,..
Celebrities › Re: Pastor Ab Isong Shares Blessing CEO's One-Legged Outfit (Edited Photo) by inoki247:
All this girl with dry yansh sef forcing the Oporoko Yansh on our face people wey get the yansh sef no stress showcase am like this...
Politics › Re: Lagos Election: GRV Gets Court Order To Inspect BVAS, Electoral Materials (Pix) by inoki247: 7:42pm On Mar 29, 2023
Lol safe trip ..



Enjoy your inspection...


Anything he needs make INEC make sure dem supply him....


Na same him run to court make dem upload all results on IREV INEC du upload of results wey reach like 90 percent or so that day he still no clear for him eyes....


Make INEC give him anything wey he need since the results still blur for him eyes....
Politics › Re: I Won’t Fail You’, Otti Vows; Advises Looters To Return Public Funds by inoki247: 7:19pm On Mar 29, 2023
Lol we hear u....


He sha good say u enta so we can always av an example of what other state miss or dodge ..


So if you du ur people well is a Plus to ur party if you du ur people any aw na Still ur party go hear m...
Romance › Re: I Had Sex With My Own Son - Lady (pix/video) by inoki247:
From the accent na Ghanaian so I pass....


Seems dey are now grooming more stupid people lately from that side na so one du naked Photoshoot with him pikin the other day....
Politics › Re: DSS Confirms Plot By Disgruntled Elements For Interim Government by inoki247: 5:38pm On Mar 29, 2023
Lol they're confused....
Politics › Re: Bayelsa: Confusion In APC Over Timipre Silva's Aspiration by inoki247: 5:34pm On Mar 29, 2023
Oga go rest Jhoor leave am for Lyon Mak he try again...
Politics › Re: Police Open Fire On Lagos Drivers Protesting Agbero Taxes (pics) by inoki247: 5:12pm On Mar 29, 2023
Ok
Politics › Re: My Wives And Children Won't Be Part Of Governance – Kano Governor-Elect, Yusuf by inoki247: 5:08pm On Mar 29, 2023
Lol we hear you....

Campaign don finish...
Politics › Re: Panic As Nigerians Storm Defence Hqs, Beg The Military To Seize Power & Stop Tin by inoki247: 5:00pm On Mar 29, 2023
Oboto700:
army should take over..why are you scared
Lol army Take over wetin u people should grow up...


How can you be calling for Army u think you will av all this freedom u still av if army takes over because you hate someone shouldn't mean you should ruin other people's life cause of your intolerance....
Celebrities › Re: Portable May Face Prosecution, Behaviour Unruly – Police by inoki247: 2:33pm On Mar 29, 2023
Ok did the force also behave them sef also...
Politics › Re: US Recovers $53m ‘Proceeds Of Illegally Awarded Contracts’ Involving Diezani by inoki247: 1:50pm On Mar 29, 2023
Emiefiele go soon join her for UK...
Politics › Re: Igbo Progressives Beg Yoruba In Lagos To Overlook Provocation by inoki247: 1:46pm On Mar 29, 2023
shocked shocked shocked


Naso we Yoruba too beg the Akwa Ibom and the Govt when the Yorubas dere misbehave so nobody is above begging make dem retrace derr steps na him b Koko nd everybody's go dey alright...
Politics › Re: Panic As Nigerians Storm Defence Hqs, Beg The Military To Seize Power & Stop Tin by inoki247: 1:42pm On Mar 29, 2023
Lol I Neva see clueless people wey reach this people...



Army wwy no nice na him u sha dey want by force all doz Freedom of Speech no reach Army side once dey tak over be ready to dey colet if u talk any how online dem don show u sample For Lekki Toll Gate Incase u don quickly forget dem no sabi protest na Gun dem dey use speak with protesters.....


So continue be inviting wetin worst bkuz u hate someone....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 191 192 193 194 195 196 197 198 199 (of 580 pages)