Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 204 205 206 207 208 209 210 211 212 (of 580 pages)
LagosEmir:Lol are you planning on accepting the results nd not start with una theory that someone stole your mandate.... |
LagosEmir:Then if the results didn't go your way can you agree with the results... Since you say everywhere is peaceful... |
Let's start from his polling unit results... |
N3TRAL:The type of problem wey Bayelsa APC candidate jam this GRV guy fit jam am with his multiple name.... |
Lol Free and Fair election in Nigeria is just like saying Bail is free in Nigeria Police station.... Make police hold you first next time when you hear anything free you go run.... Cause anything called Free in Nigeria na scam... |
Lol buh In Lagos they should be allergic to competence.... |
Lol as always he dey always du dem like say na that day ball dey sweet pass... |
seguno2:Lol you people don't know power intoxicate buh people dey allow internet theory enter your head is hard for politicians to loose without fighting to the end even if they loose life would av been lost... Election no be gentle man game for this part of the world... I don hear 3 Gun shot this morning was hoping to go vote before as I don hear that I no wan even know wether na warning shot or anything I no dey go anywhere I will sleep there's life after election.... |
Lol Nigeria all politicians are the same while some disguise some comes out with boldness.... |
Lol everybody using the Template wey dem sabi.... Buh LP still dey think election na Gentle man game for Nigeria... Once you want to wrestle power in Nigeria you're proned to be attacked cos politicians see election as a do or die affair.... Imagine trying to wrestle power from people like Wike or Yahya Bello and you think you can do that with a gentle man approach... |
Lol wetin him no fit du na him he dey sign..... Use 6month find Minister.... |
Lol Oro wey be Night event... You wan Vote for 12 midnight... |
Acidosis:Ok continue dreaming when that Supreme court fails you I hope you won't cry abi no Be Supreme Court Dash imo state Governor and Bayelsa state Governor..... I just hope you won't cry when judgement fails to go your way.... Naso una believe so much in BVAs and INEC till dey carry u all handicap,.. |
Acidosis:Lol is therr anything like free and Fair in Nigeria it seems dem jus born u guy's.... Election av been going on before now nd na still lamentation we still lament even the almighty America no see free and Fair conduct na Nigeria wey dey back go conduct free and Fair.,.. You people should keep living in fantasy..... |
luluosas: |
Lol no more 19 states na defraud again now.... Everyday with different story nd fake hope..... |
Acidosis:Lol continue with the tears tomorrow ur body go calm when result show ... |
Acidosis:Lol you think I don't pay Tax in Lagos continue and be crying..... Same you people thatve been claiming you're from Lagos don dey open thread this few days crying about Oro if you're from Lagos truly you won't be crying about any Oro cos you automatically qualify to waka any aw u like.... The election is tomorrow all of una go rest nd for ur info na Nigeria I dey av changed my Voting unit from Lagos since I don't really stay in Lagos that much... Go concentrate on your life nd stop crying up nd down.... |
Acidosis:Lol I'm a Lagosians buh don't live in Lagos.... Nobody mentioned Tinubu here I don't know why you feel like crying just a simple question of that your same ideology isn't been applied in another region u don dey deviate.... |
Lol Bariga boy's... |
Lol |
Eh eh village people don go dial this guy number and he go pick put am for Loud Speaker 🔊 Just thank your star say no be Nigeria Police or SARS wey no get mercy for unarmed citizens u go try am with .... Been a Nigerian alone na something oh u will be harrassed by police in ur own country still step outside na still the same thing.... |
Lol same you people that told us to vote competence during Presidential election and we ask you what happens to voting Sowore you will tell us isn't tested you can't vote someone that's not tested during Presidential election buh u want us to vote someone that's not been tested during Governorship election... You guys don dey sing another lyrics like this keep displaying your hypocrisy...... |
Acidosis:Lol but you can't carry out same on UGM wey dey ravage one region.... Continue to deceive yourself... |
They will soon come for his head say his paid say him career don die he needs money..... There's no way everybody can hate who you hate on this earth buh I don't know why some bunch of people don't know that..... |
Lol na everywhere oh I no understand again I'm suspecting them go soon blow trumpet .. |
Lol this people signing jargons up nd down and not add 5Naira to the masses life.... |
Wetin he find go that side.... Wey money dey enta for u steadily u still dey chook eye's for wetin no lost... |
RIP.... The life sef na something when the guy glory just pick..... |
Chelsea and Madrid everytime shey diz people no wan rest.... |
This people and Rufai dem jus like fighting each other like bread and butter 🧈 🍞 |
Lol collapse for what reason wetin be the GRV competence same you people that keeps telling us to vote competence that you've tested and you can't vote Sowore that you've not tested before presidency are now bringing someone as not been tested also... You people and hypocrisy..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 204 205 206 207 208 209 210 211 212 (of 580 pages)
You cannot go about punishing women, oppressing non indigenes, and looting people's shops in the name of Oro.. You will hate yourself.