Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 206 207 208 209 210 211 212 213 214 (of 580 pages)
Lol you people don forget say campaign don finish abi ur tenure is about to expire.... |
Lol they're still consoling themsef with someone stole dere mandates and the court will help them.... |
We Neva know If the policy don go like this ... This one wey I still dey read for News say you've to provide Barcode before you deposit old note and you no dey ask for Barcode before you pay me in old note..... The country I confused right now.... World most confused country right now will be Nigeria.... |
I wish thunder can just fire dem all.... You wan change note u still couldn't make it available awa old note you destroy it all.. We av Alot of Cash in the Banking system right now buh still not reflecting on the economy instead na inflation.... Saving Money policy isn't meant for Nigerians.... Make we Neva celebrate yet oh maybe na Hacker hack CBN handle oh mak we still calm down... |
Lol una jus dey wake up.... Good morning NLC .... Una don see say una no get hope again na now u wake up to du the right thing wen people are complaining Abt the policy you guy's go silent mode hoping it will help your candidate to win buh las las everybody eyes don dey clear .... I remember during Fuel Subsidy protest Bank will go load dere ATM every evening dere was Alot of money to use to enjoy protest den buh now na with empty stomach no be Wu don chop see cash colet go protest this Govt make sure dey served the breakfast all round without leaving any stone untoched..... |
ganisucks:Mrs thoery will you bet 100k this election will stand... Leave theory and let's place a bet if he sure for u.... Naso u tell us different Theory how general was backing your lord still he colet a 3rd class breakfast... |
Youngsage:Lol is Obi not knowing it all and still couldn't deliver anything in Anambra.... |
Lol ok you go soon add I'm learning how to Govern Lagos join.... |
So Nobody see Slap colet this season |
Buh CBN av been silent on the Court ruling buh dey can reply fake News... Is like you people are mad the sufferness wey una don show us Neva du still,.... |
we have alot of Naira in the Banking sector right now and isn't showing on our Forex ordinary 10naira no reduce from Dollar nd Naira.,.. So automatically as a lame man wey know nothing Abt economy saving money for Nigerias won't even av any effect on us this policy don show am clearly.... We keep asking the supporters of this Policy what's the benefits till now we Neva get any beta reason... Imagine we av Alot of CFA in Circulation and still derr currency is getting stronger each other..... We need a good and realistic Policy this Policy is anti people saving money is of no benefits for Nigerians.... |
jmoore:You guy's have problem how's Obi different from Buhari that's what we are trying to bring out buh in ur hypocritical way u will always want to defend any shiit from ur lord.,. No be say suffer tire u people buh u hate who's serving the sufferness if na Obi you're good with the suffering.... We need more realistic policy's Nigeria problem is beyond cashless Policy's We av Alot of CFA circulating and still derr currency is getting stronger each day.... |
jmoore:Which good policy we have alot of Naira in the Banking sector right now and isn't showing on our Forex ordinary 10naira no reduce from Dollar nd Naira.,.. So automatically as a lame man wey know nothing Abt economy saving money for Nigerias won't even av any effect on us this policy don show am clearly.... |
Disco lights continue... Wu we go blame like this it seems dere people don exhaust who dey derr blaming list..... Hypocrites will hail this killing cos na someone from the party dem hate let it be the other way round the whole world no go rest dem go don run know the killer..... |
akaahs:This past few weeks av chop several Failed transaction in my Opay History I don't know what's wrong with them lately it seems the affliction wey attack Nigeria banks don reach derr side..... |
Lol no be una dey hype the policy wen we dey cry una call us names telling us to du transfer even if we wan buy 20Naira groundnut that the policy will help ur future say he go help ur savior enta.... The Policy Neva give me breakfast chop till last week that I went to market to buy Things after doing Transfer to two People one from Opay to Opay and the other to Sterling bank na so money no gri deliver Opay as Neva failed buh last week I was served a very hot breakfast..... |
Lol online Mob dey just want everybody to dance to dere tune.... If you like stop using Dangote products also that's your own problem.... When some region keep Observing Monday sit at home and competing with Boko Haram did the world stop breathing.... |
Lol Nigeria a country where 95 percent are corrupt buh looking for an angel to come perform a miracle.... With diz crop of citizens even if a miracle is to happen some people will still find a way to hijack it..... |
Ogun state is automatically on an another 4yrs ride as dem no gri get any strong opposition..... The Abia of SW ![]() |
Ok Las Las everybody go dey alright... Another 4yrs journey Abt to begin.... |
E go be.,. |
Nigeria loves Suffering that's when you start seeing some fools adding some Theory to the bad policy's.... The other day some fools told us is to curb Vote buying now some fools say is making dem secure if u like waka any aw u don go be that.... |
Lol Orji Uzor I can see ur handwriting dere using Ur Newspaper platform to hustle for the sit.... |
Lol confused country with confused citizens.... |
You're madt... No be You and Bayelsa state Govt they object the ruling when other's were fighting the policy.... Now you want people in your state to accept old note... |
Is in for a long ride the boy don maga dem.... |
Lol who they take people that love fake News serious... Maybe na Mistake dem du na 25 state he win since the election na on the 25 dem du am... |
Ok |
tiswell:So Train no dey use horn if you wan showcase ur stupidity find another customer.... |
ufotunang:Yes there's always a barricade around the one wey dey near Ladipo or so unless dem don comot am now I can remember den.... The Barricade money like that one person fit don colet am from FG by Nigeria Railway Corp... |
Hmmm |
Hmmm i still dey wonder how the thing take happen or the Driver mind no dey inside the Bus cos with how Train dey always move and dere Horn alone sef.... God understand..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 206 207 208 209 210 211 212 213 214 (of 580 pages)

