Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 201 202 203 204 205 206 207 208 209 (of 580 pages)
You don't care about Igbos been murdered in SE buh na Lagos wey Neva record any death so far pass thug wey die na him dey make u cry.... Just tell us SE people dying in dere region cause of election is okay with you guy's... |
Chrismania100:Fool you thinks Lagos ends on the Island or Maryland... Have you been to inner part of Ikorodu to Epe or place s like imota you think Lagos don't av villages... This how fools like you keep saying jargons If he sure for u tell me ur location in Lagos anytime they're doing the non citizen type of Oro in Ikorodu I will come nd call u mak we watch together.... |
DodadaKoKigbe:Lagos and Ogun people even Nice make dem go try am for Oyo state doz one Agbero no get mercy.... |
Lol for where when dem dey du dere own he dey sweet dem.... For say na dem win dere own go worst the kain way they will abuse people to depression.... So the same breakfast wey dem serve people during the campaign period don du na dere turn to chop dere own breakfast too... You now turn election to internet war on the internet we can't have different view, Friends start blocking each other because they support different candidate... Relationship of longer years destroyed because you're are not supporting who i support like there's no life after election..... |
They will leave derr own state and all focused on Lagos like the same thing didn't happen in Edo State... |
Protest on Monday when you're supposed to go to work nd also plan aw ur week will go.... Unless you people wan turn the entire country to a Monday sit at home like some part av been observing... |
duro4chang:Lol na 1983 u go loun loun I'm talking about this present age Kwara no dey practice the type of Politics wey SW dey practice... Is hard for a Christian to win in Kwara state dem no go support him..... |
INDOMIE9090:Lol na lie.... I'm not sure you're from Kwara..... From Lawal Saraki Mai Gida Abdul Rahman only the Deputy dey always be Christian so stop lying you don't practice SW type of politics..... Is hard for a Christian to win in Kwara.... |
This present APC needs to clear all the Buhari mess so that they won't av a tough life in 2027.... |
Wetin concern SW with Religion una wan start una jargons again after election don finish.... Is even easier for an Ogboni, Babalawo to win election In SW wetin concern us and religion.... The only state that practice religion in dere Politics is Kwara and dey are not in SW.... |
Omo Dapo go nearly wan shiit for body with wetin e see oh.. |
Your headache.,. |
KUNZEH:How many cancelled vote did they've hope say rerun no go dey... |
Who's even winning in the North we Neva see any election for that side.... Northerner una sure say una vote yesterday.... |
The North wey we dey call names sef no dey go out to disgrace the country buh see we Southerners wey we say na we sabi pass carry Hookup from local enter international... Like this now another set of people will cast the country... |
homosapien:Leave dem nd dere mouth Making I know Lagos state Govt won't close anywhere the election is over dey don't need it.... Buh someone saying if he leaves people will not survive is what I don't understand Buhari closed the border we all cried, complained the Neighboring countries came to beg at the end of the day everybody move on and get used to it did we see Benin Republic as country or Nigeria fold up.... |
Oyo tilo Seyi 2nd term secured.... How far we Neva hear from Ogun oh state wey we think say no get opposition since yesterday av been so silent be like say PDP is serving Abiodun breakfast without putting it on loudspeaker.... |
Lol why making it look like Is Tinubu that said all this you people and always looking for sympathy.... This is Onanuga personal view so why making the heading looks like it was Tinubu that said this.... You people don start to build another propaganda wey u go dey attach in 4yrs time... |
At least he can concentrate and rule his people so well he no go use the state Parliament du excuse... |
Lol shey North no even du election we Neva see any Governor wey don win for that side... |
Jnkay:Find another thing talk abg can you bring this type of Character to Ibadan and vote him don't lie the GRV guy said Alot of jargons against the people he wants to rule and you expect people to be happy with him.... Even when Ajumobi started saying he was a constituted authority to the people he was rulling did people not start hating him with all the work Ajumobi did in Oyo he made his party loose through is jargons talk..... If any tribe try to claim Oyo nd chestbeat Abt it Oyo people won't sleep and fold dere hands or see someone who talk jargons online and see is anti Oyo people with his speech... Did you see anyone doing this type of jargons to Adeleke as him Mama no be Yoruba.... |
Una no dey rest with Propaganda election don finish una still continue... |
Lol Abiola don come out live to tell you he have nothing to du with Yorubas will you guy now rest with your propaganda of trying to tell us a Yoruba is rulling in ur region..... We all know it was a scam before buh we acted along... See the Oworu guy in Lagos also he was never on the ballot and he dey cry up and down doing campaign and SM thug stunt using it to seek for sympathy vote.... |
Hyperchi:Show us any link where the people you mentioned or Tweet where they're degenerating dere own tribe.... You people that can't even tolorate Igbokwe utterances towards his tribe still ban him from coming home and call him Sabo they talk u want us to tolerate GRV for things you yourself won't tolorate.... Your hypocrisy stinks... |
mployer:Show us any link where the people you mentioned or Tweet where they're degenerating dere own tribe.... You people that can't even tolorate Igbokwe utterances towards his tribe still ban him from coming home and call him Sabo they talk u want us to tolerate GRV for things you yourself won't tolorate.... Your hypocrisy stinks... |
You people are still crying up nd down same you that can't tolorate Igbokwe utterances towards his tribe and call him Sabo still ban him from coming home want us to tolerate GRV dey open thread up nd down u people will soon tire.... |
N3TRAL:Lol u jus go dey find some people trouble.... They've all been on silent mode since yesterday with tears and peace av been restored on the cyber space nobody dey bully anybody again for having different view since yesterday.... Peace come dey everywhere..... |
DispatcherLagos:Tell me the difference with Igbokwe utterances against Igbo and GRV utterances against Yoruba is dere any difference.... You people that can't even tolorate Igbokwe cause of his utterances wants us to do the same with GRV... |
DispatcherLagos:You want us to tolerate GRV when you guys haven't even tolorate Igbokwe or av u forgotten how you ban him from going home you guys call him Sabo cancelled him severally cause he av a different view Against his tribe... I'm sure if he contest in his home state you guys will also serve him the same breakfast APC gave to GRV... What you can't take you want others to take it is everywhere on the internet how the guy dey degrade the same tribe he wants to rule which you guys can't even take from Igbokwe... Just try hide your hypocrisy we know you people.... |
Lol this one na Massacre Na this state sure pass for APC.,. Dem no suppose du election for Borno dem just waste Tax payers money.... |
Lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 201 202 203 204 205 206 207 208 209 (of 580 pages)