Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 207 208 209 210 211 212 213 214 215 (of 580 pages)
Buh Benin Republic no dey so the list no coret... At least for this West Africa na Benin Republic good pass... |
Awa people representing.... |
Lol nobody dey find anybody.... No be Nigeria.... |
Ok |
Lol Kano Otilo.... State wey no sure for APC na Kano be the first.... |
He no share Kerosene join.... |
Lol you dey reject wetin u dey dish out.... I just wish this Thunder fire people are real he should just fire everywhere in Nigeria make everybody go rest cos this country no look like country again confusion left and right.... |
Na dem... The Disco light continues.... Election is over who we wan blame like this... Dem don blame Fulani Herdsmen, DSS, Buhari, Tinubu who's next |
Maybe he don watch too much horror movie make them sentence him to death through same method.... |
Fool well he can only decive the gullible... They use fake News to cashout and get followers... They call dem sef investigative journalist buh with all dere investigation dey don't attach evidence... I no blame dem na NL wey don turn dustbin wey be say with ordinary tweet u go make frontpage.. |
Lol everybody with wetin dey give dem joy.... I just hate that pounded Yam which one be make you eat finish mak e come dey be like say you carry concrete put for body the food just dey too heavy for person body..... |
MagnoIiaaa:Lol he don reach this level.... Why u no jus join dating app... |
Lol the country is gone.... |
Ok we still Neva see the memo on dere Twitter or website... |
Maybe himself too win... |
Tenses:You people are the one playing politics of bitterness everyone av right to av different view.... |
All this no count to some people.... Is no more about competency anymore buh payback... |
Lol what a confused country with confused citizens.... |
lagosrd:You people and Stupidity please how did I disrespect him should I now call him brother Bode.... If you want to showcase ur stupidity find another person to show... |
Lol goan start paying back your Loan.... Okowa Paid 300B Delta money inside... I thought you all support the Naira redesign it was late hour you discovered you've all been scammed.... |
Watch out they will blame Tinubu supporter for the fake News they will Neva admit any fault.... We av been asking them which state be the 19 state dem no get name.... If you ask them to show you the breakdown calculations so that he go easy for all of us to go confirm we no go see them... They just like using fake News to seek sympathy when you burst dem dey look for someone to blame for the fake news.... I guess Sowore too win when I check the IRev I see say he win Benin Republic, Togo and Niger Republic also.... |
Lol confused country CBN no talk, The president no talk... Nigeria is on Auto run... |
Lol nobody dey assasinate anybody make Mr Bode calm down.... Or maybe he should just increase his security that's all... |
PoliteActivist:Lol las las after everything u will sha die or will the beautiful life make you live forever.... |
This life na stress... |
That's how they av been circulating this jargons up nd down if you ask them for the 19 state they can't mention they will refer you to INEC portal u wey dey don du d calculations give us ur breakdown and state so that he go fit easy for lazy people like us.... The mods that move this Jargons to front page and create the Thread on NL needs to be sanction for displaying is stupidity without any credible source... |
Lol so dem go colet election fees.... Make dem no conduct election for the state dem no need m.... |
You people are bringing terrorism to Christianity gradually buh you people are not seeing it... Alll is well sha.... |
You people are mad.... Buh some of your ATM don dey dispense old note already hope no be say u wan dey pump out wetin u no go take bak ... |
Lol na only poor man dem dey sentence to death for murder in Nigeria |
Lol some people wey dey share things online go rest for some minutes or hour like this ... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 207 208 209 210 211 212 213 214 215 (of 580 pages)