Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 365 366 367 368 369 370 371 372 373 (of 580 pages)
lol everybody dey fear for him head cos we don't know wu will be the next.... is beta dey pay d Ransom nd look for a way to track the money if possible afta d person av been released.... |
lol Election is almost here you people should continue.... Na wu win go represent the Thug wey dem go use.... |
You no get work u wan marry abg wetin u wan use dey feed d wife... He b like say diz generation see marriage as achievement... |
The country just dey somehow... Thank God I don disconnect myself for like 8month now nd I no die... |
lol which electricity dem go use charge the cam na wetin go b Police first excuse be dat.... Before dere oga come budget money for diesel for charging Bodycam... |
How dem wan take charge am.... police wey no see dere Truck maintain na dem wan maintain Camera... |
lol na incumbent dey cry lik opposition ![]() |
Nigeria na National Cake I dey wait for my turn oh ![]() |
When dem go Parade Abba Kyari or na different Law dey for him... |
lol everybody dey fear for him head cos we don't wu will be the next.... is beta dey pay d Ransom nd look for a way to track the money if possible afta d person av been released.... |
We don't know him here in Mushin..... Wetin concern Nigeria with India musician ![]() |
Grew lik tree wey no get impact on people's life.... All this paper growth... |
NDLEA are hypocrite you guys paraded someone with 400gram of Tramadol the other day with a Placard and Label him a drug dealer.... He get to Kyari turn now you guys are playing games and dem dey talk say diz stuff no b game..... Abi u people want to come with an excuse say e get immunity like Ganduje.. |
ok |
lol we know say na dere the Mata dey go.. You people shuld continue with d script.... You think say we dense someone that've been in Police custody since Saturday nd to be handed over to NDLEA on Monday was declared wanted on that same Monday.... |
lol what's special dem don start with Hype you people shuld Getat from here... The only thing special here is dat dem get time to starch dere cloth and take pictures... Not like they've any special intelligence in apprehending criminals... |
las las we go all rest... Na anoda Magu noise b diz... since all diz days dem neva put Placard for him cheat... |
lol maybe e wan try Ghana brand of juju Cos diz news no clear.. |
Na Criminal killing a Legal Criminal case b diz.... When dem change the Name to Okoda, Okoda ko Okota ni... |
Everybody blood dey hot now any small thing u colet no time... |
Cum/Come |
lol confused man... |
This Script no clear again e don dey get error... Imagine someone you declared wanted on Monday as been arrested since Saturday by the Police and was to be handed over to the NDLEA on Monday so why declaring who as been arrested already wanted..... Abg d script don dey get error e don dey b like Nollywood.... |
Me sha know say las las d case go b waste of time..... The Drama na long episode so we go all tire at the end of the day... The audio Arrest wey dem give him dem neva parade him put Placard for him chest till today as dem dey du to people.. if they can put Placard on dat guy chest with 500gm tramadol whats holding NDLEA from parading him... This anoda Magu case... them jus put him inside one room on AC on him head dey cool dere.. |
lol you people go tire na so all na make noise abt Magu abg where d case now... |
lol if I dey dere when e wan commit suicide nd people wan rescue him I no go allow dem make he die ode man... You no even see good reason to die on na relationship Mata wan b d cause... Ode boy person wey wan die still dey cover him face from camera... |
eh eh truly the end is near... |
lol |
Mak e mistakenly go Cross River mak dem catch him dere e go turn barbecue... When he don tire mak dem buy him energy drink so dat he can continue packing the gutter... |
One man down e don be for this one... once a man can control is sexual life he don gt everything for dix life... |
lol.. Las Las all the case will be thrown in d dustbin unless say no be Nigeria that's if the Mata no b script wey dem dey play... |
Na true cos na only speech we dey see since all diz days we no see pictorial evidence in handcuffs nd Placard... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 365 366 367 368 369 370 371 372 373 (of 580 pages)