₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,813 members, 8,513,816 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:01 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 366 367 368 369 370 371 372 373 374 (of 580 pages)

Politics › Re: What FG Is Doing To Take Children Off Street And Back To Classroom by inoki247: 2:10am On Feb 16, 2022
lol na wetin u use dey take dem off the street wheel Barrow or truck....

This Govt just get plenty format everyday with new tactics on how to loot...
Crime › Re: There’s Nothing Like Money Ritual – Police Warns Killers by inoki247: 9:55pm On Feb 15, 2022
lol ok oga police sha no go waka any aw mak dem no go use u du experiment if e real or not...

Me jus know say na d desperation to survive diz days much....

If people are not desperate to look for money dem dey desperate to japa...
Politics › Re: Fuel Scarcity: Nigerians Trek In Abuja As Fuel Now Sells For ₦1000 Per Litre by inoki247: 9:52pm On Feb 15, 2022
Make dem endure am till 2023 maybe someone with Vision go enta....
Politics › Re: Despite CBN Interventions, Rice Records 92% Price Hike In Six Years by inoki247: 4:31pm On Feb 15, 2022
yeye people with yeye policy....


Make dem no go open border mak dey keep coming up with try nd error policy...
Crime › Re: Adamu Garba To Abba Kyari: Stop Hiding, Go And Clear Your Name by inoki247: 3:33pm On Feb 15, 2022
lol
Crime › Re: Anambra Youths Destroy Shrine Where Names, Destinies Of People Were Tied (Video) by inoki247: 11:55am On Feb 15, 2022
DroppingLiquid:
Chinedu Okafor na client name abi. Yahoo boy wey no get data to watch video dey cap. Head is just filled with nonsense.
what if na Chinedu Okafor Girlfriend come lock him shey no b client e still be...
Crime › Re: Anambra Youths Destroy Shrine Where Names, Destinies Of People Were Tied (Video) by inoki247: 11:12am On Feb 15, 2022
lol na client name check well
Crime › Re: Man Kills Neighbour Over Bucket Of Water In Kaduna by inoki247: 10:40am On Feb 15, 2022
ok na...


Untop ordinary bucket of water e b lik say killing no hard nd cost for Nigeria people fit kill dem sef bkuz 10 naira Biscuit....
Politics › Re: Old Picture Of Abba Kyari Campaigning Against Drug Use Surfaces by inoki247: 10:30am On Feb 15, 2022
Na Script forget am..

if we ar to go by d script dey want to tell me Abba jus pick up his phone nd call someone he az neva deal with in is life to struck a deal...

nd if e no b script I believe NDLEA were jus pained that dem ABBA go double cross go arrest dere paymaster nd affecting dere means of survival so dey decide to pay dem bak....
Education › Re: Sylvester Oromoni: Father Admits Home Treatment Of Sylvester To Court. by inoki247: 10:22am On Feb 15, 2022
Home treatment is not against the constitution bak den sef if u fall from tree na house dem go treat u we hardly go to d hospital....


Na wen d case start to dey worst which is rare dat we always go to the hospital....


So far the injury was not caused from home they still have a case dey just try to use the olden days techniques of we treating ourselves from home...
Crime › Re: Kyari: Why Disgraced Super Cop Cannot Escape Imprisonment – Henry Kelechukwu by inoki247:
Na Script forget am..

if we ar to go by d script dey want to tell me Abba jus pick up his phone nd call someone he az neva deal with in is life to struck a deal...
Crime › Re: Abba Kyari: More Senior Police Officers To Be Arrested Over Drug Scandal by inoki247:
Lol Egg roll ni....

You people shuld getat from here...


if we ar to go by ur script u want to tell me Abba jus pick up his phone nd called someone e az neva deal with in is life to struck a deal...

if we still dey follow the script I believe NDLEA were jus pained that dem ABBA go double cross dere means of survival nd ruin it so dey decide to pay dem bak....
Crime › Re: Abba Kyari For Extradition To U.S After NDLEA Probe by inoki247: 8:06am On Feb 15, 2022
lol drug case weh dem fit drag for more dan 10 years to 15 u people beta getat from here....
Politics › Re: Heads To Roll As More Senior Police Officers To Be Arrested After DCP Abba Kyari by inoki247: 8:03am On Feb 15, 2022
Lol Egg roll ni....

You people shuld getat from here...


if we ar to go by ur script u want to tell me Abba jus pick up his phone nd called some e az neva deal with in is life to struck a deal...

if we still dey follow the script I believe NDLEA were jus pained that dem ABBA go double cross dere means of survival nd ruin so dey decide to pay dem bak....
Business › Re: IMF says eNaira and other CBDCs are better than Bitcoin, altcoins by inoki247: 12:04am On Feb 15, 2022
lol abg if i put 5k since when dem don launch E Naira abg aw much e go don appreciate to or depreciate to....
Politics › Re: Buhari Reacts To Emergence Of Lekan Balogun As 42nd Olubadan Of Ibadan by inoki247: 9:33pm On Feb 14, 2022
Na Femi go talk...



Wetin concern Buhari nd Oluibadan wen e no dey seek for reelection....



Buhari wey sabi mind him business...
Politics › Re: Police Arraigns Precious Chikwendu Over Attempted Murder Of Fani-Kayode by inoki247: 9:20pm On Feb 14, 2022
She dey play her own game for social media the husband dey play him own for the court of law....
Travel › Re: Lagos Traffic In The 60s Vs Today (Photos) by inoki247: 6:57pm On Feb 14, 2022
You keep comparing the old with the new....


Before u start all diz things....

You go first look the population of people with cars nd people wey normal den with today....


Lagos wey every road users this day dey act like psycho now compare to the olden days...
Romance › Re: Valentine: What Do You Like About Your Boyfriend Or Girlfriend? by inoki247: 6:55pm On Feb 14, 2022
lol hookup girls don take over
Politics › Re: Zamfara Communities To Pay ₦9 Million, Contribute ₦6000 Each To Avert Attacks by inoki247: 6:40pm On Feb 14, 2022
ok
Politics › Re: Police Confirms Arrest As NDLEA Affirms Abba Kyari, 4 Others In Custody by inoki247: 6:25pm On Feb 14, 2022
You people shuld show us his Mugshot....


if you guys can parade someone with 500gm of tramadol nd tag him a drug dealer...

Please show us his mugshot abi na anoda Magu way case b diz...
Politics › Re: Abba Kyari: "Just One Out Of The Many Corrupt Officers" - Group by inoki247: 6:13pm On Feb 14, 2022
las las we go all dey alright for diz country...


The only righteous police officer in Nigeria now na the one wey dem neva recruit...
Politics › Re: Voters' Registration High In Kano, Low In Lagos - INEC by inoki247: 5:47pm On Feb 14, 2022
I jus pray say anoda clueless person no enta diz time cos d disaster go pass hurricane nd tornado's together....
Crime › Re: Abdulmalik Tanko Denies Killing Hanifa Abubakar by inoki247: 5:43pm On Feb 14, 2022
He b lik say dem dey give diz people script to always act....
Crime › Re: Police Arrests DCP Abba Kyari by inoki247: 5:30pm On Feb 14, 2022
Nice Script you guys shuld keep it up....


Abeg na wen dem go snap him with a Placard nd parade him the other day dem parade one boy with 500gm of Tramadol tag him drug dealer.....


When we go see Kyarii mugshot abi na different law..
Politics › Re: BREAKING: DCP Abba Kyari Arrested By Police by inoki247: 5:30pm On Feb 14, 2022
ok
Politics › Re: BREAKING: Police Arrrests Abba Kyari, 4 Others by inoki247: 5:27pm On Feb 14, 2022
Nice script you guys should keep it up....
Politics › Re: The Most Surprising Thing About Abba Kyari Drug Case by inoki247: 2:37pm On Feb 14, 2022
I remember when the allegation of his fraud came up den some people dey du different analysis say d Feds dey lie...



What me I just know is that this NDLEA case fit be another script cos diz script can help dem delay the first case for long infact till eternity....
Romance › Re: Lady Confronts Delivery Man For Delivering Valentine Gift To The Wrong Person by inoki247: 2:29pm On Feb 14, 2022
Dispatcher you no show Love oh....
Politics › Re: See What Journalist Fisayo Soyombo Said After NDLEA Declared Abba Kyari Wanted by inoki247: 1:26pm On Feb 14, 2022
Me just know with the Video nothing go still happen las las dem go keep dragging the case....


if I lie ask Ganduge aw fa....

You people shouldn't come with that immunity excuse...
Politics › Re: NDLEA Declares DCP Abba Kyari Wanted Over Illicit Drug Trafficking by inoki247: 12:17pm On Feb 14, 2022
lol This our Tailor Cup jus dey full left and right....



Buh no dull am oh e fit be another gimmick to tie man down in Nigeria to mak him extradition hard...
Romance › Re: My Fiancee Is Not Even Talking About Valentine by inoki247: 12:16pm On Feb 14, 2022
lol wu Valentine help to me I don't need to separate any special day to show love to someone...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 366 367 368 369 370 371 372 373 374 (of 580 pages)