₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,812 members, 8,513,810 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 02:50 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 363 364 365 366 367 368 369 370 371 (of 580 pages)

Politics › Re: Ngige: Why It Is Difficult To Increase Varsity Lecturers’ Salaries by inoki247: 8:06am On Feb 26, 2022
But not difficult to increase you people salary nd allowance....
Politics › Re: Insurgency: FG Will Take Care Of You, Osinbajo Assures Borno Returnees by inoki247: 6:31am On Feb 26, 2022
Share dem 10k BokoMoni also...
Politics › Re: 2023: Give Us Osinbajo, Borno Residents by inoki247: 6:28am On Feb 26, 2022
lol or make dem give u people Ukraine President so u people can defend ur land undecided undecided
Foreign Affairs › Re: Kaycee Madu Back In Cabinet As Labour And Immigration Minister by inoki247: 2:38am On Feb 26, 2022
Next time don't let the Naija spirit dial ur number...
Politics › Re: 2023: My Fitness Not A Problem, I'm Not Applying To Be A Sprinter - Tinubu by inoki247: 9:30pm On Feb 25, 2022
lol This man dealer jus dey give him wrong drug wey dey mak him dey always jam talk....


So when e become the president na like diz e go jus dey talk jargons once u challenge him on anything..
Crime › Re: Update On Uromi Bank Robbery by inoki247: 8:30pm On Feb 25, 2022
Imagine the same Youth wey d Police nd Law enforcement agency dey harass na dem dey du d work of Police now....
Politics › Re: Nigeria, AU Condemn Russia Invasion Into Ukraine, Urge Russian troops To Retreat by inoki247: 8:24pm On Feb 25, 2022
If Russia vex us we will send awa Able Abba Kyari to Ukraine to help Ukraine out...
Politics › Re: Govt;will Take Care Of You, Osinbajo Promises ‘repentant’ Boko Haram Terrorists by inoki247: 6:01pm On Feb 25, 2022
lol who will now take care of ritualist in d south since u people av decided to not av sense...
Business › Re: UBA Sets International Spending Limit To $20 Per Month by inoki247: 5:07pm On Feb 25, 2022
what a useless country what can $20 buy Pure water....

See that guy with useless analysis anybody into fraud shey na $100 fraud e go dey du.....



All the fraud been carried out lately na tru POS why dem no ban POS den if we ar to follow d guy yeye logic....

Yankee wey credit card fraud full sef dem no ban credit card....

see him talking abt PayPal been blocked no b only Nigeria dem block PayPal there ar oda countries in Africa also dat can't receive funds through PayPal u people shuld just get out with all diz ur Junction Newspaper stand analysis...
Politics › Re: Algeria, Ethiopia, Nigeria, South Africa Form G4 Nations by inoki247: 1:22pm On Feb 25, 2022
G4 keel dem dere....


Clueless people Black south Africans dey harrass foreigners wey b black dem no see anything talk na G4 dem dey talk up nd down G4 ko MY X 4 ni...
Crime › Re: Court Sentences 'Evans' Chukwudimeme Onwuamadike To Life Imprisonment (Pictures) by inoki247: 1:13pm On Feb 25, 2022
mak dem convict dem all including Abba
Politics › Re: Extremely Dangerous Train Driving In Lagos (video) by inoki247: 1:06pm On Feb 25, 2022
Wetin dey extreme here abi u jus dey find view for your YouTube page....


Na aw dem lay d track for ground na him make the train bend..


Abi u no see for ursef from the beginning of the video where d Track waz captured dat d two track no dey equal...
Islam › Re: Nigeria’s Constitution Allows Muslim Women To Wear Hijab – FG by inoki247:
Buh Nigeria constitution shuld also allow us wear Juju cloth....
Politics › Re: N5,000 Shared By Buhari Government Is Bliss To Many Nigerians – Presidential Aid by inoki247: 11:26am On Feb 25, 2022
iwaeda:
You will use the N5k to play baba Ijebu Lalasticlala angry grin grin grin grin grin
Lol and Baba ijebu colet the 5k from u without winning anything nd like dat Baba ijebu add to him own earning wat a win win...
Politics › Re: Bayelsa Monarch Rejects Food Gift Given By Aiteo Group(photos) by inoki247: 10:55am On Feb 25, 2022
FaceTanke:
Beg for solar power instead
This your name na u dey represent doz boys wey no see schl complete undecided undecided
Politics › Re: N5,000 Shared By Buhari Government Is Bliss To Many Nigerians – Presidential Aid by inoki247: 10:40am On Feb 25, 2022
Yes with 5k you can become a millionaire...


Na diz regime I see dat theory.....


With 10k Tradermoni you can become a Billionaire buh still hard u to return the 10k Tradermoni Loan...
Politics › Re: NCAA Petitioned As Air Peace ‘disrespects’ Emir Of Kano by inoki247: 10:31am On Feb 25, 2022
You people want Air peace to treat u guys specially like say no b d same amount wey u pay na him oda passengers pay....


we dey experience delay most time nd we come online to complain buh as e b say na masses wey we be awa noise always falls into deaf ear buh e reach ur turn now u want special treatment....
Celebrities › Re: Should We Not Smoke Weed In Our Houses? - Singer Portable Challenges NDLEA by inoki247: 7:15pm On Feb 24, 2022
Person wey no know person dey suffer for diz part of the world most especially if u come from the south...


Na Abba dey dere so dem no harass him dem no parade him with Placard like a criminal na him still dey sue NDLEA.

NDLEA no see him carry go court...
Politics › Re: No More Money Rituals, Smoking In Movies - FG Tells Nollywood by inoki247: 6:22pm On Feb 24, 2022
The Japa nko who we go hold responsible for that...

Since you're looking for who to hold for the ritual like say na Nollywood turn the Economy upside down wey mak the desperation to survive in most people increase by 100 percent...
Politics › Re: MC Oluomo's Son, King West, Threatens People Who Post Negative Things About Him by inoki247: 3:52pm On Feb 24, 2022
too much igbo dey worry diz one Mak e getat from here...
Politics › Re: Osibanjo arrives maiduguri, commision Doctors Estate and other projects(photos) by inoki247: 3:42pm On Feb 24, 2022
Benue aw fa u get any project even if na Gutter huh huh sad
Celebrities › Re: Why We Arrested Singers Zinoleesky And Mohbad — NDLEA by inoki247: 2:38pm On Feb 24, 2022
This people are mad na only South you will come nd be harassing....


Na Abba Kyari dey dere so with a drug link u no parade him u no harass him buh ones u are from the south na Xtra sufferness...

Crime › Re: Court To Hear Abba Kyari’s Bail Application Feb 28 by inoki247: 12:58pm On Feb 24, 2022
We kuku tell u people that Nigeria is not for everybody....


Na from onset we don know say diz thing na script....


For over 2 weeks now NDLEA neva see him charge for court...
Politics › Re: Lawmakers To Vote On VAT, Power Devolution, Others by inoki247: 8:55am On Feb 24, 2022
Anoda story wey dem go drag till the next Election and abandon afta election...
Crime › Re: Canadian Police Kill Latjor Tuel, Abandon Body, Call Ambulance For His Dog (Pix) by inoki247: 8:37am On Feb 24, 2022
Golan007:
Japa people, shey una dey see am?
Wetin our police and law enforcement dey du us no worst pass diz....

Buh as e b anoda country ur voice go loud...
Politics › Re: Breaking: NDLEA Arrest Zinoleesky by inoki247: 3:39am On Feb 24, 2022
Double standard NDLEA dey will rada look for someone to arrest with 500gram of weed and parade him instead nd label him drug dealer..


Since Abba as been arrested dem neva parade am with cocaine nor a single dollar or even a Video of him in dere custody...
Politics › Re: 2023: Falz Says He Does Not Intend To Join Presidential Race by inoki247: 12:56pm On Feb 23, 2022
This coming Presidential election jokers go plenty wey go contest...

No dey shock if u see Abba Kyari for d list...
Politics › Re: 2023 #GEJisComing: Jonathan Is Running For Presidency Under APC - Twitter Users by inoki247:
This coming election go turn Cruise las las.....


Ngige for President/ Abba Kyari for VPshocked shocked
Politics › Re: ASUU Strike: I'm Shocked Education Ministry, Union Didn't Resolve Crisis - Ngige by inoki247: 5:43am On Feb 23, 2022
For the whole world na diz regime use the word Shock pass...
Travel › Re: A Nairalander's Experience At Arochukwu Waterfall, Indeed Amazing(photos, Video) by inoki247: 6:42pm On Feb 22, 2022
Rough play...
Politics › Re: Abba Kyari, Maina: Nigerian Criminal Suspects With History Of Illness by inoki247: 11:08am On Feb 22, 2022
The Army General on wheel chair nko..

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 363 364 365 366 367 368 369 370 371 (of 580 pages)