Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 364 365 366 367 368 369 370 371 372 (of 580 pages)
lol |
The president don talk say e will end terrorism before he leave office na part of the process b diz... Mak Niger people enjoy... |
Timblogga:Ode like people in ur family |
Na we post u derr why u dey ask us wetin u suppose du.... |
ok |
Dem don supply him Mpkuri mmiri.... Normal behavior wey people dey behave daily buh ones white du it d thing turn racism.... Aw black take dey different from white apart from the skin color na d same wickedness dey inside everybody dem both gt acid mouth buh ones u b white e turn racism.... |
Ok we shuld jus blame Abba Kyari nd ix goons so dat we can add more to the script you guys ar acting... |
Make them take the dead body go sell den dem go kuku see buyer diz one wey people blood dey hot for Ritual.... so na she stand as her own surety nd gurantor for d hospital.... |
Pure water win u people shuld getat from here.... |
Make she bring Tom Ford wen she come mak our president wear... |
Lol shey na NDLEA dey arrest people with fake Currency now wetin EFCC client dey du with NDLEA.. Soon NDLEA go dey ask motorist for dere drivers license... Na wen dem go parade Abba with him drugs nd 65k abi the type of constitution wey ABBA dey use dey different from the oda criminal.... |
You can see how black is treating dere fellow black man now no outrage by any African leader or anybody buh let it be White doing diz to black u will start hearing racism Black life matters.... |
lol usher dey pay himself salary.... No where wey corruption no dey even the Treasurer dey play scope.... |
lol |
You people must be mad the insecurity u people created ursef nd ur son no fit clean am..... You dey expect anoda person to come clean ur mess.... |
lol las las the court will put him on bail with surety and everybody will goan rest.... And the Mata vanish like Magu Case... |
lol you people just dey look for something to keep us busy.... When u people don finish u will rest.... That's how dem dey use Magu mata disturb our peace den we use am catch cruise till everybody tire nd rest..... |
dawnomike:lol some advance site will still detect it and tell you that you're using a duplicate ID.. Some site security is so strong... |
lol no serious company go take dat Paper from u.... All d Verification app wey most of doz international site dey use no recognize dat paper cos e no carry any security like doz original plastic ID card wey dey gt some features... Is either u find ur sef a Drivers license or international passport if u dey serious.... |
Him sef don try mak e go rest... |
The ban don come mak dem allow us rest... |
D loot wey dem loot before don finish... Omicron people wants to loot again.. |
You people no go ever dey calm down na everything b competition for u people.... Weda first son or not u don know d one wey go make u proud pass... God forbid you know weda na ur blood sef go turn prodigal son las las so why all diz competition just train dem.. How doz been a first son add value to dere life your real blood should give the adopted son his own respect cos there's age difference nd let dem know dey didn't come to diz world for competition so dey mus be well behaved.... |
lol you people go tire.... Na so all na mak noise on Magu abg where the case now.... Wen u people ar done with ur media Trial nd public diversion u will rest.... |
Benue people just dey go tru alot dem no get security dem still no get Governor.... |
You mean owing salaries and changing the state to a one schl uniform na wetin u call Legacy b dat... |
lol the Giveaway don go b dat afta dem don remove dere cut... If everybody is willing to pay back sef will dey return dere own share wey dem loot... And moreover I tot the money is meant to make doz Trader a Millionaire, why Millionaires come still dey owe ![]() |
lol you mean High Tension or Transformer... |
lol By having super Powers.... or by learning how to ride Okada from doz Indian Actors ![]() |
flokii:Let's take for instance you stay in the west or America and your friend feels like seeing how your country ID looks like you now bring out that yeye NiN paper to show him nd call it an ID the guy will see you as joker... Carry paper giv person call am ID.... |
lol Nothing is working in this country again ordinary Ghana don activate a E Passport features on dere Ghana card we ar still here carrying one yeye NiN paper up nd down without any good functionality.... To print plastic National ID Card e hard dem to still produce international Passport he hard for dem.... The country should be put up for Auction even if na $100 mak dem buy am.... |
lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 364 365 366 367 368 369 370 371 372 (of 580 pages)