Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 362 363 364 365 366 367 368 369 370 (of 580 pages)
if not you will call Russia on dem to shoot down dere Plane cos I don't get.... Why not just sue him for flight delay and stop ranting up nd down nd stop looking for appology and preferential treatment.. |
lol everywhere cruise..... Na Cruise we come catch for diz world wen oda country are busy with dere life na cruise we Nigerians come catch.... |
All is well... |
who be ur First Wallet no be ur Papa so I see why God no go take am... Abi wen e giv ur mama Belle nd e abandon both of u aw e go be so far he played all is fatherly role I see no reason why God no go take it cos he has once sacrificed is life for u too..... |
Yea best in jargons yarn.... |
This one na fool which kain Kindness wetin dem elect am for to show us Wickedness cos I don't understand.... Na all diz kain of people dey talk jargons for Landlord meeting nd Family meeting.... |
Lightorder:You don't need to understand me what I know is u cant have it good all day dere will be bad day also at work people wey dey Trenches na Condemn people dey dont mind losing dere life people wey dey kill dem sef any aw anytime the Agbero fight erupt on d island na him u think say go fear... |
emmyw:You dey tak Cruise serious shey na me d cause of u people losing point... |
LordviccoDaGuru:Which your beloved brother dey work e no see Terrorism curb u dey call am enjoyment... At least for south west we can sleep with our two eyes close... |
LordviccoDaGuru:Na u come from South East Ode... u people go just come online dey talk jargons once person no dey worship ur Lord nd Savior |
2 weeks official Visit he wan go commission project for Paris ni abi na him new hospital be dat abi why go for a visit of 2weeks... |
lol |
emmyw:Oga u go soon colet now u beta goan sit down one place Chelsea fans always looking for who to fight.... |
emmyw:All diz Chelsea Fans sef u wan colet abi.... |
we mus strip Chelsea off dere point and give it to Man UTD or Arsenal.... Abeg we need to check Man City also if dem no get any link with Russia no time.. |
we mus strip Chelsea off dere point and give it to Man UTD or Arsenal.... Abeg we need check Man City also if dem no get any link with Russia no time.. |
we mus strip Chelsea off dere point and give it to Man UTD or Arsenal.... Abeg we need check Man City also if dem no get any link with Russia no time.. |
we mus strip Chelsea off dere point and give it to Man UTD or Arsenal.... Abeg we need check Man City also if dem no get any link with Russia no time.. |
Double wahala for dead body... |
Rice and Beans ![]() |
They will soon come nd look for wu to blame... And wen Agbero strike for our side we no dey look for anybody to blame pass d state Govt wey no see dere excess curb... |
And our soldier dey run from Armed robber for Benin diz week... |
Right now Ukraine on our mind Boko na regular customer ![]() |
lol you people go pack tire... Diz one wey people desperation dey increase every day..... Even inside prison dem dey sell weed.... |
lol |
you people jus come Trenches dey think say na all doz Lekki boys u come arrest people wey don condemn people wey no mind if dem lose dere life..... The way Sars gets sense u people too will soon get sense las las..... |
I have survived January to Feburary.... |
Hope say dem no go accuse foreigners like Nigeria as the Evil Spirit ![]() |
Go for Babalawo.... |
You people are mad... Sole Bus to Ibadan na 500naira... Follow Trailer or truck na 200naira.... Bus for park na 1k... Sienna na 1500... So which Subsidy are u talking abt u mean the Subsidy on Petrol... |
oh ti di woro si woro..... NDLEA wan go misbehave for Trenches dem go lose for Trenches oh buh NDLEA sef go see say no b business as always.... |
Goan sin no more next time caution d Nigeria spirit wey dey inside u... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 362 363 364 365 366 367 368 369 370 (of 580 pages)
??