Celebrities › Re: 2baba To File #1 Billion Defamation Suit Against Brymo Over Accusatory Tweets by inoki247: 4:18pm On Oct 07, 2021 |
If we sell Brymo du Blood money sef e no go reach 10M why u wan kill him.... |
Jobs/Vacancies › Re: Job Scam: Woman Arrested For Selling Fake ECOWAS Employment Worth Over N47m by inoki247: 3:38pm On Oct 07, 2021 |
Yahoo everywhere....
Them say na only the Youth dey find shortcut to make money wetin diz grandma too wan use money du....
Dem don forget say na old people scam pass if we start to dey check all d people wey we dey call elders u go see say dem scam pass all diz Youth na noise all this youth jus dey mak... |
Sports › Re: Newcastle Utd Set To Become World's Richest Club After Saudi Takeover by inoki247: 3:07pm On Oct 07, 2021 |
Hisbah na ur people for dat side dey buy club from the West so u will not goan arrest dem cos na Haram b diz... |
Politics › Re: Buhari To Sack Malami, 14 Other Ministers - Sahara Reporters by inoki247: 3:05pm On Oct 07, 2021*. Modified: 5:54pm On Oct 07, 2021 |
in the dream...
I know say sacking the AGF na confirm fake News..
You people wan use us play Ludo...
Unless say him wan go contest for something e fit resign buh sacking him b laik dream wey no fit come true... |
Politics › Re: Buhari’s Attorney General Malami Advocates For Freedom Of Movement For Animals by inoki247: 3:00pm On Oct 07, 2021 |
Ok now make i go buy Pitbull mak I dey allow dem roam around the street since the Attorney General don talk say Animal needs to move freely... |
Politics › Re: Nigeria’s Payment System Attracted $500m Investment In 5 Years —CBN by inoki247: 10:20am On Oct 07, 2021 |
ok |
Career › Re: How Much Will It Cost To Start A Music Career In Nigeria by inoki247: 9:45am On Oct 07, 2021 |
Goan colet loan from Lapo nd start.... |
Education › Re: Kogi Teachers' Union Say Story Of Teacher Who Committed Suicide Is False by inoki247: 9:30am On Oct 07, 2021 |
Maybe na Private schl Teacher commit suicide den  |
Crime › Re: Bandits On Camels & Horses Kill 18 In Zamfara, 10 Massacred In Katsina by inoki247: 7:58am On Oct 07, 2021 |
Shebi dem don off Network nd dem don deal with Bandits..
Na fake News be diz cos the last time I check no more Bandits.. |
Travel › Re: 500 Nigerians Lose Jobs As UAE Declines Renewal Of Work Visas by inoki247: 7:54am On Oct 07, 2021 |
Some mumu don go use dere Stupidity spoil road for others... |
Politics › Re: Diesel Price Jumps To N320/Litre, Job Losses Loom by inoki247: 7:10am On Oct 07, 2021 |
Hmmm....
Mak telecommunications no go sha increase any tariff lik this cause na diesel dem dey use run dere mast... |
Politics › Re: 2022 Budget: FG Will Borrow To Finance ₦6.258trn Deficit - Zainab Ahmed by inoki247: 9:25pm On Oct 06, 2021 |
FG will soon borrow the Citizen Kidney to fund a project.... |
Business › Re: Soaring Cost Of Flour: Bakeries Begin Shutdown by inoki247: 9:02pm On Oct 06, 2021 |
Las las na Wheelbarrow we go dey pack money put to go buy bread... |
Education › Re: Bawa To Students: No Shortcut To Wealth, EFCC Will Catch You by inoki247: 8:52pm On Oct 06, 2021 |
Vaughanlanrewaj: smh. Don't worry, go ahead and use short cut in life. You will learn las las sir. Whether you use shortcut or long cut wetin no go last no go last... He should stop talking lik a Motivational speaker... |
Education › Re: Bawa To Students: No Shortcut To Wealth, EFCC Will Catch You by inoki247: 8:49pm On Oct 06, 2021 |
Vaughanlanrewaj: It's obvious you don't know him. Sir, not everyone stole or used short cut to get to the top in life. Go and read the oil subsidy thieves he investigated and burst over 10 years ago. I am sure that by tomorrow if Rotimi Oyedepo, the young EFCC prosecutor sending ending the careers of corrupt SANs like Rickey Tarfa , becomes a SAN tomorrow, you will cry short cut, abi. Sir, guys like Bawa don't sleep and wake up on social media. Kyari that mixed his career with social media is now in a mess. Oga save all this speech for future na so all na Hype Magu nd Abba till dere case file open to everybody.... For this Nigeria wey we dey almost everybody is after dere own pocket.... |
Education › Re: Bawa To Students: No Shortcut To Wealth, EFCC Will Catch You by inoki247: 8:35pm On Oct 06, 2021 |
lol like say no be shortcut u use reach the position wey u dey... |
Travel › Re: Welcome To Balneario, Brazil, The Dubai Of Brazil(photos) by inoki247: 8:23pm On Oct 06, 2021 |
ok |
Politics › Re: NLC Gives FG, Ogun 21 Days To Fix Lagos–Abeokuta Highway by inoki247: 3:31pm On Oct 06, 2021 |
NLC the Joker |
Politics › Re: Budget: FG Earmarks ₦100 Billion For 2023 Elections by inoki247: 3:08pm On Oct 06, 2021 |
100 billion to elect another brand new failure...
Las Las Nigeria money go dey useless like the South Korean won... |
Phones › Re: NCC Disqualifies Nigerians Below 18 From Getting SIM Cards by inoki247: 11:41am On Oct 06, 2021 |
SarkinYarki: Jamb doesn't issue admissions to 150 year olds Lol then the schl will do... Not all admission are given by Jamb some are from the school... |
Phones › Re: NCC Disqualifies Nigerians Below 18 From Getting SIM Cards by inoki247: 11:39am On Oct 06, 2021 |
Mynd44: The parent/guardian can get a SIM card, register said SIM under the adult's name and give to the child/ward.
And since the parent/guardian is responsible for the underaged, the parent/guardian issues responsibility for the actions done with the SIM So peradventure if the kid commits a crime with his or her parent registered sim who will they arrest  |
Phones › Re: NCC Disqualifies Nigerians Below 18 From Getting SIM Cards by inoki247: 11:32am On Oct 06, 2021 |
SarkinYarki: How did a 15year old kid get into higher institution Lol calculate am na 13years in both Nursery, primary nd secondary schl... |
Phones › Re: NCC Disqualifies Nigerians Below 18 From Getting SIM Cards by inoki247: 10:38am On Oct 06, 2021 |
lol someone below 18 years no fit get sim...
So how will parent that've 15years old kid in higher institution reach dere kid abi u people will goan install Nitel Landline telephone in dere schl....
Kid below 18 no fit get sim card but kid below 18 dey vote for North nd get married also mumu people... |
Crime › Re: Nigeria's Mafia, Cultists In Germany: A DW Documentary (Video) by inoki247: 2:53pm On Oct 05, 2021*. Modified: 5:01pm On Oct 05, 2021 |
You people still carry ur Stupidity cross border... |
Business › Re: Oil Surpasses $81, Nigerian Production Drops By 130,000 Barrels by inoki247: 9:13am On Oct 05, 2021 |
Another Excuse loading the oil don rise but why we can't see the impact is because our production is low laik someone who gt a low sperm count... |
Politics › Re: Fiscal Federalism: Lagos Requests For 1% In Revenue Allocation Formula by inoki247: 8:55am On Oct 05, 2021 |
ok |
Politics › Re: TCN: Power Upgrade To Cause 2-Month Blackout In Lagos (List of Affected Areas) by inoki247: 8:53am On Oct 05, 2021 |
Well Lagosians are used to Generator already so they can make it 1year or 2... |
Celebrities › Re: « 2face Accused Me Of Sleeping With His Wife, Brymo Alleges« by inoki247: 7:44am On Oct 05, 2021 |
Blackface don dey give u dat type of him brand igbo abi... |
Politics › Re: Pandora Papers Implicate Peter Obi, Nine Other Nigerians by inoki247: 7:41am On Oct 05, 2021 |
Na only a day old baby clean for this country ones e enta d 2nd day i no sure say e clean again... |
Celebrities › Re: DNA Result Certifies Davido As The Father Of Larissa London’s Son by inoki247: 2:54am On Oct 05, 2021 |
Emilokoiyawon: Abraham had only 2 kids. Try Solomon... Solomon na only 4 kids also na the protection wey e him use I still dey find  |
TV/Movies › Re: 2021 BBNaija Cost Us N4.3bn – Organisers by inoki247: 9:34pm On Oct 04, 2021 |
Make dem go sleep we're still dealing with Facebook mata for now... |
Politics › Re: Buhari Supporters Stranded Following Facebook Shutdown by inoki247: 9:15pm On Oct 04, 2021 |
lol Make dem go Crowwee now....
So tonight all of dem go on dere VPN to use Twitter so that they can see what's going on in the outside world...
They should goan watch NTA...
NTA Server is not down... |