Politics › Re: We Are Not Useless – Nigerian Army Replies The Economist by inoki247: 9:32am On Oct 24, 2021*. Modified: 10:50am On Oct 24, 2021 |
lol...
So u people av time to reply why not let ur work speak for u if truly u ar doin ur job.... |
Christianity Etc › Re: What A Teenager In A Keke Said That Inspired Hope In Me For The Future by inoki247: 9:29am On Oct 24, 2021 |
u no talk wetin she preach wey inspire you.. |
Politics › Re: Bandits Are Harvesting Our Crops, Katsina Monarch Cries Out by inoki247: 6:57am On Oct 24, 2021 |
Cashing out left and right...
Bandit the legit organization with an enterprise account... |
Politics › Re: Gunmen Attack Abolongo Correctional Facility In Oyo, Set Prisoners Free by inoki247: 7:51am On Oct 23, 2021 |
e don reach dat side too... |
Business › Re: We’re Unaware Of Otedola’s Share Acquisitions – FBN Holdings by inoki247: 7:38am On Oct 23, 2021 |
lol |
Pets › Re: Checkout This Monkey's Performance At A Beach In Lagos (Video) by inoki247: 5:03pm On Oct 22, 2021 |
Where Snake Perfomance abi na only kill dem dey kill dat one... |
Politics › Re: Bandit Attacks: Protesting Zamfara Women Block Gusau-Kaduna Road by inoki247: 7:42am On Oct 22, 2021 |
The Government is allergic to protest mak them go sit down....
Them want mak the Government send Army there to goan clear dem abi... |
Politics › Re: Comditional Cash Transfer: 98% Of 1.1 Million Beneficiaries Are Women — Osinbajo by inoki247: 7:40am On Oct 22, 2021 |
Make them check well mak dem no go dey give Bobrisky type of woman... |
Politics › Re: CBN: Enaira Will Make Government Be Able To Send Payments To Citizens Directly by inoki247: 12:45am On Oct 21, 2021 |
with all this Hype we no go still get beta results...
Na so dem Hype China currency swap deal den till today na Audio swap... |
Family › Re: Have You Ever Had An Odd Guest? (my experience) by inoki247: 3:58pm On Oct 20, 2021 |
lol |
Family › Re: What's The Greatest LESSONS You Learnt From Your Parents by inoki247: 3:50pm On Oct 20, 2021 |
ok |
Politics › Re: 830 Persons Kidnapped In Kaduna Within 3 Months by inoki247: 3:49pm On Oct 20, 2021 |
So na 830 people dem add to the same Bandit WhatsApp group.. |
Crime › Re: Suspected Robber Given The Beating Of His Life In Bayelsa (Graphic Photos) by inoki247: 11:25am On Oct 20, 2021 |
Thank ur star say no be Cross River ur Mata happen dem for don barbecue u... |
Politics › Re: #EndSARSMemorial: Lagos Denies Sanwo-Olu Ordered Crackdown On Protesters by inoki247: 10:52am On Oct 20, 2021 |
ok na so u people deny say dem send Soldier |
Sports › Re: During Your Childhood, Who Was Your Football Idol? by inoki247: 9:51pm On Oct 19, 2021 |
Buhari cos he was a good player he played Nigerians twice... |
Phones › Re: MTN Nigeria Compensates Subscribers For Network Downtime by inoki247: 11:43am On Oct 17, 2021 |
With 1Mb or what..
Thunder fire them and there compensation...
|
|
Jobs/Vacancies › Re: A Company Didn't Accept My Resignation by inoki247: 10:46pm On Oct 14, 2021 |
lol |
Crime › Re: 3 Kidnapped Seminarians Regain Freedom In Kaduna by inoki247: 7:31am On Oct 14, 2021 |
ok |
Food › Re: Why Do Most Nigerian Visitors Dont Finish The Food Served To Them? by inoki247: 6:22pm On Oct 13, 2021 |
Which one be Most Nigerian aw u take du d censors U don invite me to ur house before to confirm... |
Sports › Re: Germany Defeat North Macedonia 4-0 Become First Nation To Qualify For World Cup by inoki247: 8:00am On Oct 12, 2021 |
All this yeye country wey dey dash people goal laik Giveaway... |
NYSC › Re: NYSC: Why Over 80% Of Nigerian Adults Don't Support Scrapping The Programme by inoki247: 6:38am On Oct 12, 2021 |
This crop of Youth wey dey outside now see NYSC as achievement....
I see people doing different photoshoot and posting it on status, social media and start congratulating them sef lik they won some Throphy or dey won dem sef multi billion dollar contract... |
Politics › Re: Boko Haram: 6 Girls Escape From Terrorists’ Camp With 9 Children, One Pregnant by inoki247: 6:26am On Oct 12, 2021 |
He b lik say this Boko Boys don dey run Baby Factory... |
Politics › Re: Two Years After, FG Loses ₦2.4 Billion To Land Border Closure In Ogun by inoki247: 6:32am On Oct 11, 2021 |
So far so good wetin we don gain for the border closure things keeps getting costly everyday...
No be amount wey u buy something for morning u go see am for afternoon... |
Phones › Re: Millions Barred From Calls, SMS, Data As MTN Experience Service Hitch by inoki247: 4:59am On Oct 10, 2021 |
Abi as Diesel don cost MTN decide to go off all dere Gen to save cost  I first think say abi dem don off the state Network like Zamfara ni wey dem no tell us... |
Politics › Re: Bandits Release 5 More Baptist High School Students In Kaduna by inoki247: 9:00pm On Oct 08, 2021 |
This Baptist student neva finish ba everyday dem dey release dem ni.. |
Health › Re: Telecom Mast: Can This Cause Cancer? (Photo) by inoki247: 7:02pm On Oct 08, 2021 |
lol |
Music/Radio › Re: “I Win Big Brother, Them Wan Finish Me…” – Efe Says In His Latest Song (Video) by inoki247: 2:04pm On Oct 08, 2021 |
70years old man |
Politics › Re: Nigeria’s Corruption Respects Diversity And Federal Character By Fred Nwabufo by inoki247: 1:05pm On Oct 08, 2021 |
When it comes to corruption the equation dey always balance... |
Politics › Re: Bandits From Neighbouring States Terrorizing Anambra - Obiano Tells Buhari by inoki247: 8:49pm On Oct 07, 2021 |
eh eh so make them off Anambra Network also...
Neighboring state shey all na share border with Zamfara or Kastina.. |
Politics › Re: Africa Magic Considers Making Film About Aisha Buhari by inoki247: 8:38pm On Oct 07, 2021*. Modified: 5:59am On Oct 08, 2021 |
Wetin go dey d movie pass make she dey stay for Kitchen nd the Oza room nd also go Dubai  |
Politics › Re: Police Speaks On Reviving Disbanded SARS by inoki247: 8:29pm On Oct 07, 2021 |
Make we still chop am say na fake news before e go turn real... |