Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 410 411 412 413 414 415 416 417 418 (of 580 pages)
Na around August b diz post when Dollar neva hit 570 go try buy am for market now maybe them go give you reach 4... |
Just kill him abg no waste time nd our tax money taking him to court.. |
ok now.... So that they can start giving birth to more criminal abi what I don't understand.. |
ok |
eh eh |
Since The CBN don talk say na him dey sabotage Nigeria economy nd na him dey cause why Bandit dey kidnap cos na him dey sell dem dollar to buy arms.... Laik diz Dollar is on the road of $1 equals to #1... since no be Cryptoo again na AbokiFx.. |
This one wey Sapa everywhere dem still dey carry Sacrifice.... |
ok |
Semo and Beans... |
Na Govt hostel or private own... if na Govt hostel at least dem suppose move dem to anoda hostel before dem demolish am.... and if na private owned the Govt might av warn dem mak the caretaker nd landlord no gri hear.... |
Take him to Sambisa or Zamfara since joining Army na him calling... |
eh murasi... Person wey him Ancestors don dey dial him number no dey du pass diz... |
Party dey all always dey bak den in schl.... Sapa fit deal with you all through the week buh when Saturday show he comes to the rescue Party for student area saves lives alot... |
He no fit go colet Prof for Sokoto or Borno.. Well enjoy your Professor..... Professor in Terrorism... always resist the urge to shalaye... |
Before na Cryptoo dey destabilize the Economy buh now na AbokiFx infact na AbokiFx dey make the president dey borrow more loan na him tel the president to dey go UK to receive treatment.. You guys will never track Bandits wwy dey cause famine for north or Boko buh always tracking someone far away... u neva ready to talk wetin e du u people shuld keep disguising.... |
Keep borrowing... I know say the next president go turn handicap las las wen e enta cos dere will b no funds for him to du any project den .. |
You people will still colet Tax from people masturbatting.. All the Vat wey u dey see on the Anointing oil, handkerchief, envelope the church dey use neva du u people.... |
No harass the man his a business man... he works in the oil industry e fit even get oil well wey e dey fetch from... |
I think say dem don off network to deal with this Bandit abi na batch by batch the FG dey deal with dem.... |
oga nuke dem if you wan nuke dem nd stop making mouth like Nigeria Labor Congress... |
Mak the judge go dey treat people for hospital na.. |
aw much b Ashawo wey diz one dey disgrace himsef... if u b regular customer sef u go dey colet discount nd du on credit... |
Abi Pep wan promote him to bench ni... |
ok appeal am make we know how much you can afford... Igboho suppose don send dem account down lik diz... Are dey paying in Dollar or paying in E Naira ![]() |
Na NiPOST dem dey use transmit the Judgement so calm down u will get the Judgement before month end.... |
Person gaz dey pray this prayer everytime.... on my day of joy God put my Village people for compulsory quarantine make dem no see my Mata reason.... |
mumu Court make the Judge pack all the Lawyer nd Judge like himsef to the hospital now nd goan b treating people... |
So outside influence dey always dey u people Judgement before |
What intrest me is dat I hear say u people no dey owe salary ![]() |
lol which Niger Bandit own.. You no go add Zamfara or Kastina at least If u can invest in Band*** business in diz two state you will get a massive ROI.. |
Confused somebody... If bipolar dey get representative for Olympic na FFK go represent Nigeria I'm sure e go come home with the Gold medal even if dey try to rig the result.... |
[quote author=Johnnonye post=105910074][/quote]Lol Dollars is so difficult to people wey b novice last 3 month or so I remember I still bought some dollar from doz aboki den for 500 wen I gt a trip wey I wan go wey i no lata go i had to go keep all d funds den so if I decide to goan sell dem all now I know aw much intrest wey don dey untop. So getting Dollar from abokki no hard if u can pay dere rate if u need 100k Usd dem go find am come out for u if u can afford dere rate... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 410 411 412 413 414 415 416 417 418 (of 580 pages)