Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 403 404 405 406 407 408 409 410 411 (of 580 pages)
ok na u talk am now say we dey mak more money from Non oil export buh wen oil carry reverse go $10 per barrel now u people will find anoda excuse... |
Yea na Cryptocurrencyyy trader be looters fools in Govt... |
Na dem dey mak stupid policy going bak to violate am that's how one of dem dey use Cryptoo app the oda day... |
Today na Friday na... |
ok people wey dey face war still dey overtake us... |
ok |
Disguise in Chief D.I.C |
lol just say you want me to lose my life you don't argue with someone with a Gun.. |
Them go for hunting..... Why're you reporting business men.... |
Check dere Girlfriend house I'm sure most of dem na woman house dem go dey laik diz.... Remember to also tell dem dat derr feeding allowance as been increased to 1k... ![]() |
This one is stil saying jargons.... You say mak we link our sim we don link am still the country is not safe mayb na until we link our kidney to our sim before u people will get it right... |
lol |
lol.... He even get student made DSS.... And doz guys too go dey pay schl fees laik dat oh nd dem dey du bodyguard for person... Paying schl fees to become a bodyguard everyone with different type of dream..... |
Next Please... Dem be Govt too on dere own so they're only dere for supervision and to execute some project... |
hmmmm You people shuld rest Jarey... Sha na d only job for Naija b diz wey person no hear word.. |
With all diz card wey him get him suppose open him own bank... |
Rest oga.... Why wahala come plenty laik diz untop 30k with the way this thing is going shey u people no go get hypertension before money start coming in sef.. |
Wheat rate nd flour about to shoot up laik BTCc... This people sha wan come destroy everything before they leave... Leaving only grass for free for the masses... Awa Rice wey e ban till today the rate shoot up ni u no fit even see local rice buy for 20k so I don't understand with all the noise we can't get what we produce ourselves at cheaper rate imported goods come dey cheaper pass wetin we dey produce.... |
They should also move motion on how money will be deducted from defaulters account and also abide by the terms and conditions of the app dem no use rope come drag dem.... |
This life jus be somehow... |
ok |
Them try now Cow dey scarce to see for dat side unless u want mak dem dey put Vulture for food for you ![]() |
lol West Asia Goal.... Shey dem dey play ball for dat side ni na only person wey sabi Shaolin Soccer fit rule for dat side... |
lol iro po.... Lai Mohammed Daughter.... Murasi... Are you trying to say your tummy is bigger than the company Account balance or what I don gerrit.. |
u need am |
Frustrated man no b d gurl talk say mak u bring am to diz world na... |
Buh e no boost the life of the masses u see diz people keep making policies that will help dere circle..... |
bkool7:For now putting things on the internet is like you having a receipt of what you gave someone so when tomorrow comes you won't hear story lik I didn't receive any car from her or the person you send to deliver the car no gri deliver the car.... |
When the peace wan turn pisses remember to run before e turn rest in peace.. |
dapolaw:So they deserve more are they not collecting the same amount of minimum wage so dey deserve more than the minimum wage.. prisoners are also human being some are there cause of wrong accusation some are innocent... Them they've freedom to hustle and mak money du prisoners av dat freedom we need to be considerate sometimes.. |
Kicks on what basis dem dey colet alawee du prisoners collect alawee... Prisoners are also human being dey shuld b reasonable... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 403 404 405 406 407 408 409 410 411 (of 580 pages)
