Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 438 439 440 441 442 443 444 445 446 (of 580 pages)
Make dem Carry dere cross we dey face our own for here also.... |
MeMe loading..... The beating no be here at all Person wey steal From Sango or Amadioha sef no fit suffer like diz... |
temitope27:lol u no dey alright ni maybe dem don build our own road for Ikorodu finish wey dem go dey look after Ogun.... Shey na Lagos Born Ogun ni.... |
Make Lagos sha no let Ogun scam am use him resources build dere road... |
Double Wahala for Dead Body... |
How many Air u dey Advertise laik diz.. |
ok... I no get issues with Female going to studio for birthday photoshoot Na Male own I never understand.... |
Yes they're Togolese nd Malians ![]() |
lol You just come this world abi.. na for bombing na... and the ones that buy pages wey get plenty followers na for marketing nd still fit use am run scam... |
we neva survive this one wey we enta you dey plan for anoda Disaster raise to power 2.... |
one mind dey tell me say na diz man bellow be our New Chief of Army Staff
|
Kzinne:Lol nothing strong if u like wear helmet and put on safety kit when driving mak the body b Bullet proof wen ur time don reach u will surely pick up the call... Na him mak Burna talk say... We must go when the most high call us |
Most used words in 2021 on Nairaland na Fact Check and anything Unknown.... if he like make he appoint one now or 6month later las las na rubbish he go appoint... |
okay If na banning of spare part in the North go bring peace ban am... at least we no go fear to go farm again.... na u people go lose las las people wey rent shop dey pay Tax on d spare part no go pay again.. so rent the shop and pack cow put for there.... |
Wahala just be like Shekau hard to kill easy to resurrect.... |
I can see Pata mi dere.... Na when be General Shekau Burial maybe the President will go dat one.... Abi dem neva see him own body... |
Yes India and Nigeria ![]() |
lol |
lol he come from your mind abi u just dey talk Make e no be like say u sef no talk... |
lol Wande Coal don get belle las las |
We need to setup a Panel that will take forever and instant money that money that will be disbursed... |
lol.. So people in Ogun state will have to start using Firewood, Charcoal and Kerosene now.... Abeg if you know sabi light nd use Firewood or Charcoal abg DM me for training nd training Fees... Abg na me start d business first oh.... Na confam business be diz now person suppose ship Firewood nd Charcoal go Ogun state now ni to turn Billionaire..... |
lol odas na Jeh le oh simi... Na Lagos u go see Viewing Center wey dey show ball for evening, Du school for the place for morning time nd use am run Church programs on Sunday nd weekly service... Multi Purpose center everywhere.... |
Conspiracy theory don start... Na Angel Gabriel and Angel Michael carry Parachute fly comot inside the jet so that they can goan welcome dem in heaven..... |
lol he don reach dat stage... Abeg wu get beta link to Gun seller I wan relocate to Benue to start the business na d next thing wey go dey boom for Benue be that now.... |
Only dismissed get them arrested and get them killed.... I don forget na North we dey talk dere own constitution support terrorism... |
Waka any how for my land.... You go know the meaning of trespass... That day we go use u du Sacrifice.... |
TheRareGem1:Lol you people can deceive ursef sha.. Praying for better security na prayer go withdraw urgent 1 billion dollars for arms abi.. Abi when Hamas attack Israel na prayer dem use reply dem u people shuld Kontinu.. |
Na only Death dey certain for diz life.... |
Buh sha one day one day u av plan to increase it before Election.... |
we don enta am.... Before dem say with NiN we will be safe and secured now na Imei registration dem dey talk what a confused Government... And there supporter will keep coming out with stupid narrative.. Ehn that's done in the West, America and Asia... if you don't know something just shut up only the phone wey u buy from ur service provider na him d service provider go get the imei.. if you choose to buy an unlocked phone that works with all carrier no service provider or government will say you should come nd register it.... or even used locked carrier phone so far say na the same service provider you've no business registering any shiit with ur service provider or the Government.... Very soon dem go say mak we go register our Blood nd kidney with the way things are going.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 438 439 440 441 442 443 444 445 446 (of 580 pages)