Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 442 443 444 445 446 447 448 449 450 (of 580 pages)
lol see wetin dem finally turn the country to from comparing Pure water price, Cement Now na engine oil lik play we go start to dey compare the Oxygen we breath... Na wen we go compare Garri cos dat one sef just dey sky rocket any aw.... |
lol wey I don compile list already which kain wahala be diz..... Oya make dem du 3 for 1 million we go colet laik dat... Lol if e be true sef if you snitch at ur own risk sha go use the payment buy your casket and use inside buy cow down wey dem go use celebrate ur funeral..... |
Joysticks:lol abi manufacture ordinary matches... |
e don b... Lol he dey tak insecticide shey na energy drink be that.... |
You go soon see the Future is Diezani |
lol make them send Dog to farm to cultivate dem now Bandits can't kidnap Dog..... Since the state don buy plenty dog lately for security purposes.... |
lol Na there brother's from Jail.... Las las everybody go dey alright.. |
From the honourable spokesman and Middleman.... The only lucrative business now is to become a Bandit. You can also apply as middleman you help in negotiating... This are the only People enjoying Nigeria right nd cashing out left and right and enjoying the Economy.... |
lol shebi the president is here to fight corruption abi na shadow he dey fight since he enter ni.... |
They've to loose weight and go back to there old size.... Because with this there present size dem no fit give us the type of vibe and energy dem get then.... |
Lol as he don du already. The crook av left u guys behind... I believe with ordinary Sim registration dem suppose fit catch a Crook sef cos without sim registration your sim no go work... So I don't really think the NiN stuff dey useful... |
lol I think say dem talk say derr sponsor as been arrested.... |
okay.... Me no even understand shey na with the Greenfield student dem release... Bandit smiling to the bank na only dem dey enjoy this our Nigeria and the Economy presently.... |
so when them start the 50million recruit na like diz dem go dey Sacrifice dem... |
We need Mendy to come and help us secure Nigeria as all our Military nd police no sure again.... |
Na there Capital be that so why the tension.... Dem go greet dere oga for dere ni... |
eflintsone:this Ebay for you make you see rubbish wey he dey show you can only see them on the India store...
|
eflintsone:you people sabi argue if u have a Us Ebay put Tecno nd see the result or type Us.amazon.com and see if there's any tecno there. I no dey hate on them na wetin I know...
|
in Lai's voice all offense are now state offenses... |
The money must be somewhere in Dubai right now in form a building... |
Dem Neo Life Gang.... But na Only Lagos and Abuja dey the List... When will other states join the WhatsApp group... |
okay happy working |
lol we no send u sir we don Give our President the title of Chief Dullard before you talk... |
eflintsone:Lol check any US store wey dey sell phone if you see that junks dere. Tecno no dey use the same network band wey US carrier dey use all na no go hear.. Buy am from here carry am go dere las las no to dey find wu go on u hotspot |
lol nobody dey take the country serious again... Las las we go sell d Country as iron Condemn cos d country no qualify for ordinary Tokunbo sef.... |
lol he be like say the future wey dem call female don dey show already... |
in Lai's Voice Terrorism and insecurity is not a Federal offense I guess iz Local Govt offence.. Cos na Locally dem dey operate... Na Local Government dem dey always seize dem no dey go Abuja ... |
Agbebakun22:na dat one dey pain u ordinary Operating system go dey force stop himself.... if person give me torch light Nokia Phone nd Tecno, Infinix make I choose 1 I will take d Nokia Torch light cos I know say e don sure say dat one no go dey force stop app dey force stop OS... |
Agbebakun22:If you check Ebay US store, Amazon US store, Walmart US store or Bestbuy or even any Canada store you will never jam all this type of brand na only India store u go see dem... So anybody wey dey travel go Yankee or Canada carry Tecno, Infinix nd co go na waste of money unless u wan use wireless e no support any of dere carrier.... |
lol I laugh in Swahili.... Phone wey no enta USA how the guy wan take use am.... Phone wey no dey use dere band aw he wan take work with there Network this people are confused like Buhari.... |
lol the shiit is getting real in India... Shey d Mata concern Lion ni.... I remember say last Year China get issues with India abi na dem dey deal with dem ni... |
okay na... Dem don send dat one money be that.. or maybe him parent don link derr NiN in Zombies voice.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 442 443 444 445 446 447 448 449 450 (of 580 pages)