₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,830 members, 8,513,901 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 05:45 PM

Toggle theme

Inoki247's Posts

Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 441 442 443 444 445 446 447 448 449 (of 580 pages)

Foreign Affairs › Re: U.S. Colonial Pipeline Pays N2.043b In Ransom To Hackers by inoki247: 9:07pm On May 13, 2021
ehn ehn our able America dey bow to online terrorist now...


If any hacker try hack NNPC for here na empty barrel e dey hack....
Jobs/Vacancies › Re: Please Is This Job Invite Genuine? by inoki247: 8:56pm On May 13, 2021
okay
Crime › Re: England: Serial Killer To Marry Lesbian Lover, A Street Robber She Met In Jail by inoki247: 9:49am On May 13, 2021
Dem go soon Adopt a kid and name him or her Terrorist cause na terrorist dem go breed las las....
TV/Movies › Re: Mortal Kombat 2021: What's Your Review? by inoki247: 9:34am On May 13, 2021
I no expect anything for the movie before pass make them kill dere sef....
Politics › Re: British trained Nigerian Airforce Pilots use skills to mass murder Nigerians by inoki247: 9:26am On May 13, 2021
okay
Politics › Re: Family Petitions Sanwo-olu Over Herdsmen Invasion Of Epe Farm by inoki247: 6:58am On May 13, 2021
This Fulani people don turn them sef to Nuisance everywhere....
Crime › Re: CCTV Captures Armed Robbery Operation In A Wine Shop by inoki247: 5:47am On May 13, 2021
is not funny shey d man head they attract him ni abi why he still go break bottle for person wey no fight back head....
Politics › Re: Youths Should Be Ashamed For Failing Nigeria, Says Adebanjo by inoki247:
lol old age dey worry you baba....

Dem don fail dem come dey find who dem go pin dere failure for him neck....
Politics › Re: Eid: Buhari Asks Nigerians To Pray Against Banditry, Kidnapping by inoki247: 8:57pm On May 12, 2021
So na prayer we Vote for abi..

Na prayer dey in charge of the Armed forces...

Na prayer dey colet money yearly to buy arms.....
Politics › Re: US Citizens Buy Fuel In Plastic Bags, Kegs As Fuel Scarcity Hits Some US States by inoki247: 4:33pm On May 12, 2021
lol make them come buy for Naija...


Dem go soon start dey remove there fuel tank carry am go filling station....



My people wey dey dat side go don start to dey think aw dem go start black market nd Cashout while stock last...
Politics › Re: The National Electricity Grid Has Experienced A System Collapse. by inoki247: 12:35pm On May 12, 2021
No wonder since yesterday light dey some how....

Wetin neva collapse for this country sef...


Na everything dey collapse...
Jobs/Vacancies › Re: Disquiet In NAMA Over Secret Recruitments As Half Of Candidate Are From Katsina by inoki247: 11:34am On May 12, 2021
Abokii everywhere that's why the country no get direction again....


Pack Clueless people follow body....
Politics › Re: Usman Yusuf: Bandits Are Tired, They Want Genuine Peace (Ex-NHIS Boss) by inoki247: 5:57pm On May 11, 2021
lol just as Boko want peace and want there country....


Dem don kuku dey share Ramadan Palliatives and 20k Boko money....

who knows maybe them get dere own Oil well too...
Politics › Re: Southern Governors Outlaw Open Grazing, Call For National Conference by inoki247: 5:40pm On May 11, 2021
okay
Travel › Re: Real Reason Nigerians Can’t Get Passports Without Tears by inoki247: 5:24pm On May 11, 2021
lol ordinary passport we can't get in our country how we wan come take get Visa Laik diz...

it seems d Government no want mak anybody leave diz country again...
Politics › Re: Boko Haram Distributes Ramadan Packages, Cash To Borno, Yobe Residents (photos) by inoki247: 2:23pm On May 11, 2021
Imagine even Boko dey share Palliative e b like say this people gt one oil well for one corner..
Politics › Re: Troops Avert Deadly Attack On Worshippers At Katsina Mosque by inoki247: 12:50pm On May 11, 2021
okay
Politics › Re: Insecurity In Nigeria: Do You Have A Plan B? (Pastor Paul Adefarasin's Plan) by inoki247: 12:35pm On May 11, 2021
mayb
Politics › Re: Eric Okwaji: Man Who Challenged SARS Operatives Has Been Missing For 6 Years by inoki247: 12:09pm On May 11, 2021
Dem don mail am to anoda planet
Politics › Re: Garba Shehu Deletes Tweet On How CCTV Caught Attempt To Rob Aso Rock by inoki247: 8:46am On May 11, 2021
lol Confused leader CCTV wey Nigeria dey use dey different he no dey catch the culprit...
Crime › Re: EFCC Distances Self From Dismissed Staff, Peter Akpanke by inoki247: 7:39am On May 11, 2021
Dem dey deny dere own....
Crime › Re: Pickpockets Are Now In Computer Village. by inoki247: 1:28am On May 11, 2021
lol shey diz person just come diz world ni.

Abi na ur first time of going to Ikeja...


if u stand any aw for Ikeja dem go move u move the Key to ur house when u still dey Ikeja sef dem don reach ur ouse to go move the things dere also.....
Crime › Re: Yomi Fabiyi: A Man Close To Princess Raped Her 14-year-old Girl, Not Baba Ijesha by inoki247: 8:37pm On May 10, 2021
Story yi fe ma long....
Business › Re: Have You Mistakenly Credited A Bank Account Before? Share Your Experience by inoki247: 6:38pm On May 10, 2021
I neva experience am before... I dey always open my eyes wella....


even if I'm typing the amount I count the Zero 1 by 1 to b sure say I no go add an extra Zero...

Just like that warning wey say don't drink and drive...


Don't also drink and try to du transfer
Education › Re: Help Confirm If this Is Legit by inoki247: 5:49pm On May 10, 2021
shey na u apply
Phones › Re: TECNO Announces Chris Evans As Ambassador by inoki247: 9:50am On May 10, 2021
eflintsone:
Is this your fact ?
lol you this Tecno lover sef av bin buying from US store I neva jam dere device before unless u ar buying from India store...

goan check any Tecno dey don't use the same band network with US and Canada dere carrier no support am me I don't know aw to convince u anymore if you still don't get it...
Politics › Re: Armed Bandits Abduct 40 Muslim Worshippers In Katsina by inoki247: 8:29am On May 10, 2021
Them be family maybe them take dem to go du special prayer together....
Politics › Re: Diplomat Spotted Peeing On The Road Side In Lagos: Pictures & Video by inoki247: 8:22am On May 10, 2021
lol ones u enta Naija dat spirit go enta u.....

Maybe na the driver sef give am morale to try am....


At least in diz country if u can't enjoy anything u will still enjoy to pee around, buy pure water throw d nylon anywhere u like, Buy table water or plastic drink throw it anywhere...


even our own police dey pee for where them write don't urinate here order by police
Politics › Re: How Social Media Was Used To Expose Boko Haram Suspects Who Sneaked Into Kano by inoki247: 6:56am On May 10, 2021
okay...


No be NiN again..

NiN no fit expose them again...
Sports › Re: Ajax Players Dancing To Burna Boy’s, Song "on The Low" by inoki247: 5:19am On May 09, 2021
Boyero abi dirty dey my ear ni...
Sports › Re: Super League: UEFA Metes Out Punishment To 9 Clubs; Real, Juve, Barca React by inoki247: 6:21pm On May 08, 2021
lol wahala be like super league e no dey last reach 2 seconds man....

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 441 442 443 444 445 446 447 448 449 (of 580 pages)