Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 437 438 439 440 441 442 443 444 445 (of 580 pages)
lol |
ok |
lol |
Imagine say d guy come become Nigeria President.... He no dey increase something slightly na massively he dey always du imagine suggesting Petrol should be sold for 300 plus... |
lol Las Las diz Constitutional Review no go yield any beta results na rubbish nd junks all diz people just dey yarn..... with everything we are facing in diz country na name of country we go dey talk abt... |
He be lik say diz N power na Millions dem go dey pay monthly cos the rate at which the mods keep pushing anything that az N Power is alarming..... You go think say na only N Power b d only Job wey dey Nigeria..... |
ok |
This regime just dey break records in everything using people's life to play politics like Ludo... |
lol 2020 thread d op don high diz evening again.... |
if not for anything I just like that guy Kante... The guy doesn't surround himself with controversy mak dat stupid boy called Rashford come colet tutorial from Kante he black pass him d guy no dey complain abt racism nor cyberbullying cos he no get time for rubbish cause he always du iz best in every game.... |
lol this is massive.. Massive cashout... When EFCC too go start to dey parade kidnappers for cashing out... |
People no go ever learn if one die today another one go resurrect ttomorrow... |
Buh dem don convict am tru social media already mak am carry Placard put for chest.... I no believe that theory before buh na now i just dey believe say diz people ar out there to harrass the southern Youth.... |
lol make he feature Dino Asap.... |
Na ur beer..... Maybe Police go protest or go on strike diz time as dem wan ban one of there source of motivation..... |
lol person no even know say dem dey on strike... |
lol.... People wey dey always ask foolish questions that how's it possible for a man to be raped na one example b diz oh.... |
lol Dem don jam dere match.... What's with the marking of house up nd down sef..... you can just put a banner or sticker on a building e don du buh b using dat red paint spoil building wey e neva sure say u go win the case..... |
lol all na don come all na no dey sitdown for one place... if you like dress pass the owner of the Company nd dey start looking at you like diz one wey dress pass d owner hope say he no go carry the company money run... |
All na no dey tire..... Are you both sharing the same Dicktionary.... |
We already have one Manual currency na CowToCurrency maybe na the digital version dey load now where by you invest in Cow online... |
You better behave yourself you want your Daddy in Abuja to deal with you abi... He don talk is political... Make we sha no lata hear say na Fake News... Cause if you ban am now which occupation our Daddy wan start when he finish by 2023 cause he wan use him retirement dey follow Cow up nd down.... |
lol so na Mr Femi turn this time to say jargons.... |
lol if Buhari sef loose guard d crop of Youth we have will Scam him.... Them go tell him submit our Foreign reserve nd give him monthly 60 percent Roi Monthly.... |
Abeg it's been a while we hear from Mr Femi.. shey e dey alright sha. |
lol them don open PoS shop, while some don start Yahoo fully... Lol the guy still dey talk abt Marriage na dat time u go know d full meaning of depression u wey neva get signal u neva even know whr the road to survival dey u dey talk abt marriage try am na Suicide u dey dial him number so..... That's how they lied to our parent say na pikin head dey bring money or maybe na when dem marry money go come.... |
traihit:Na wetin I dey tell u b dat if na beta plan work na wetin dem go just go along with a big Truck wey get Container for back put am inside the container... comot d battery wey dey inside the car carry device wey dey detect tracker or any sensor wey still dey active afta u don comot d battery... Carry the vehicle nd go sell it as scrap lik stolen phone.... |
I no get time to dey du one Police dey investigate if av been blocked.... You blocked na for ur head na block u block me no Jail u jail me... |
traihit:lol he no jam beta tiff ni till date dem neva see Anthony Joshua Range abi UK no get sophisticated security also...... Na baby steal him car so make he thank him star there's nothing like sophisticated security system everything get him own loopholes... |
Okay |
This one na.... Known Gun Men Vs Known Gun Men... True definition of Man to Man... Abi Dog eat Dog... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 437 438 439 440 441 442 443 444 445 (of 580 pages)