Politics › Re: APC Supports Buhari's Twitter Ban, Calls For Homegrown Social Media Platforms by inoki247: 6:45am On Jun 06, 2021 |
we already have one with Cow na |
Politics › Re: BREAKING: Prophet T.B. Joshua Is Dead by inoki247: 3:55am On Jun 06, 2021 |
All man shall taste death in diz life nobody is leaving alive... |
Politics › Re: Insecurity: Obasanjo Tells Nigerians To Cry To God For Solutions by inoki247: 11:25pm On Jun 05, 2021 |
Cry bawo....
Which kain wahala be this again shey na Cry dey colet Tax from us ni... |
Jobs/Vacancies › Re: Twitter Ban : How Has It Affected Your Business? by inoki247: 9:55pm On Jun 05, 2021 |
lol |
Politics › Re: APC Defends Buhari’s Suspension Of Twitter by inoki247: 7:49pm On Jun 05, 2021 |
ok....
we know say you guys will always defend foolishness nd stupidity...
ones you join APC automatically Foolishness nd Stupidity will be installed in u..
if Stupidity nd foolishness get fans all APC member go dey d VIP list... |
Politics › Re: Twitter Dares Buhari, Vows To Restore Access To Platform Despite Nigeria Ban by inoki247: 3:34pm On Jun 05, 2021 |
Stupid Government wey we get wey we call Government instead mak we dey progress dem dey put us for reverse...
see that one up dere too shouting IPoB up and down calling it IPOB platform so Trump wey dem ban na IPoB also...
If sense waz free and birthright no APC member go still qualify to av any.... |
Politics › Re: How Boko Haram Leader, Abubakar Shekau Died—iswap by inoki247: 3:04pm On Jun 05, 2021 |
So like this now we are Changing From Boko Haram Tenure to ISWAP Tenure just like changing from PDP to APC.....
I pray say dere own regime no brutal... |
Politics › Re: Tension In Ekiti As Soldier Kills DSS Officer by inoki247: 3:02pm On Jun 05, 2021 |
Na family matter dem go settle am for round table.... |
Family › Re: Why Are Mothers So Loved By Their Children Than Their Fathers? by inoki247: 9:48am On Jun 05, 2021 |
Because they spend most time with their Mom while the father is out there chasing papers to pay Bill's nd give dem more comfortable life.... |
Politics › Re: Nigerians Opt For Vpns Following Twitter Ban by inoki247: 9:35am On Jun 05, 2021 |
donprinyo: Mumu do u have Twitter account in Nigeria? Don't quote me again it seems you're sharing brain with Adamu nd Cow Twitter wey I don get since 2009 u dey ask me rubbish... |
Politics › Re: Nigerians Opt For Vpns Following Twitter Ban by inoki247: 9:33am On Jun 05, 2021 |
GeneralPula: He’s actually right..
Phone do gets hot when using vpn - especially strong ones.. His not right bro have been using VPN even before now and I never feel am before is only when the weather is somehow or the type of phone you're using.... I can on my VPN all day on my Samsung for ones I never feel say he hot.. |
Politics › Re: Nigerians Opt For Vpns Following Twitter Ban by inoki247: 9:20am On Jun 05, 2021 |
NaijaProxyBase: Also remind people using Android phones that switching VPN on for a long time will always make your phone hot. Phone hot bawo abg na which kain phone u dey use |
Politics › Re: Nigerians Opt For Vpns Following Twitter Ban by inoki247: 9:15am On Jun 05, 2021 |
NaijaProxyBase: You people shouting VPN have forgotten that vpns drain data like crazy. lol if you can afford to use Instagram I no see any Data wey VPN wan suck wey Instagram no chop pass am.... |
Politics › Re: Nigerians Opt For Vpns Following Twitter Ban by inoki247: 9:11am On Jun 05, 2021 |
This people no get sense dey don't know if they pursue us nd we start using VPN....
There incompetency nd disgrace will be trending globally nd d country people are using their VPN mostly.....
You see people wake up in US dey check what's trending na Naija mata everyday it will keep exposing d kind of government we have.....
The thing na real blessing in Disguise sef...
if you pay an influencer to help u promote something US people sef go follow see am for wetin dey trend nd he go take ur market or anything u ar promoting globally..... |
Politics › Re: Emefiele: Nigeria To Save $3 Billion From Petroleum Imports Annually by inoki247: 7:36am On Jun 05, 2021 |
Audio Savings...
After the savings u still dey colet loan... |
Sports › Re: Buhari: With Good Organization Nigerian Football Can Match European Counterpart by inoki247: 6:48am On Jun 05, 2021 |
But with ur type of organization and how you dey run d country Nigeria no dey turn better country... |
Politics › Re: How We Were Recruited By IPOB To Train Over 4,000 ESN Members –Ex-Soldiers by inoki247: 6:47am On Jun 05, 2021 |
okay |
Politics › Re: I Just Discovered That Twitter Has Stop Working, How About You? by inoki247: 6:45am On Jun 05, 2021*. Modified: 7:08am On Jun 05, 2021 |
Na true oh I try refreshing e no gri refresh... I try View image e no view... with the way things are going shey diz people no go ban Oxygen like diz...  |
Politics › Re: Lai Mohammed: NBC To License All Social Media Operations In Nigeria by inoki247: 5:32am On Jun 05, 2021 |
He be lik say diz people use Juju for us aw we take dey comfortable with every rubbish wey dem dey du na him I never understand..... |
Politics › Re: Suspension Of Twitter: Nigerian Bar Association Reacts by inoki247: 9:00pm On Jun 04, 2021 |
all of dem just dey react na reaction only go end am las las... |
Politics › Re: Wole Soyinka Reacts To Suspension Of Twitter In Nigeria by inoki247: 8:58pm On Jun 04, 2021*. Modified: 9:29pm On Jun 04, 2021 |
Mak dem ban internet or VPN mak we kuku know say we don enta am..... |
Politics › Re: Facebook Deletes Buhari’s Post Against South East by inoki247: 8:50pm On Jun 04, 2021 |
Banning loading for Facebook |
Politics › Re: Politicians, Nigerians React To Suspension Of Twitter by inoki247: 8:34pm On Jun 04, 2021 |
Abeg when are dey banning VPN |
Politics › Re: Fact Chek: Has NIN-SIM Integration Reduced Kidnapping As Claimed By Pantami? by inoki247: 2:09pm On Jun 04, 2021 |
lol yes he reduce am wey kidnapper go dey use dere Victim number call... |
Politics › Re: insecurity: FG Sets Up Committee, Moves To Reduce Youths Leaving Nigeria by inoki247: 1:07pm On Jun 04, 2021 |
eh eh |
Crime › Re: Another Nigerian Busted In U.S. For Stealing $800,000 In Payroll Hacking by inoki247: 11:52pm On Jun 03, 2021 |
When we finally change name to UAR all our sins will be wash away.. |
Career › Re: Verbal Abuse Of Employees by inoki247: 9:27pm On Jun 03, 2021*. Modified: 9:44pm On Jun 03, 2021 |
slap him or
kill him or
invite Unknown Gun Men to pay him a visit |
Career › Re: Verbal Abuse Of Employees by inoki247: 9:27pm On Jun 03, 2021 |
slap |
Politics › Re: Tunde Bakare: Why Buhari And I Stopped Discussing by inoki247: 8:53pm On Jun 03, 2021 |
lol |
Science/Technology › Re: Longest Recorded Earthquake In The History Of The World Lasted For 32 Yrs (Pics) by inoki247: 2:59pm On Jun 03, 2021 |
People never plenty for this world den.. |
Politics › Re: General Farouk Yahaya: Army Alone Can’t Solve Nigeria’s Security Problems by inoki247: 9:22am On Jun 03, 2021 |
Okay but Army alone fit harass civilians |
Education › Re: Meet Ake Agatha: The First Female SU President In Benue State University Makurdi by inoki247: 8:24pm On Jun 02, 2021 |
OlayemiAshraf: Damn look at her forehead I would love to cum on it  Mr Cummandor Weldon..... |