Crime › Re: Emmanuel Oyinbo Missing After Visiting Sip Night Club In Lagos State (photo) by inoki247: 12:13pm On Jun 27, 2018 |
abi e dey sars Net |
Sports › Re: Odion Ighalo Apologises: 'I Take Responsibility For Super Eagles' Loss'' by inoki247: 12:06pm On Jun 27, 2018 |
u are mad.. u wey dem suppose use du sacrifice for Boko Haram |
Sports › Re: Over 18,000 Angry Nigerians Storm IG Page Of 'nigeria Vs Argentina' Referee by inoki247: 11:54am On Jun 27, 2018 |
iz time d constitutions approve death sentence for people like Ighalo, Yakubu.. so diz can stop... |
Sports › Re: Atiku Abubakar Reacts Following Nigeria Defeat To Argentina by inoki247: 11:53am On Jun 27, 2018 |
we need new laws dat will sentence people like Ighalo to death... |
Sports › Re: Bukola Saraki Reacts After Argentina Beat Nigeria 2 - 1 by inoki247: 11:49am On Jun 27, 2018 |
player like dat Ighalo dem suppose sentence am to death so pipul will stop making mistakes.. Dey nid to ammend d Constitutions.. Yakubu du am e go scott free is time dey pass into law any player dat du rubbish shuld be killed by firing squad |
Celebrities › Re: Uti Nwachukwu Calls Out Instagram Users Always Begging For Money by inoki247: 9:29am On Jun 27, 2018 |
a Beggar is beta dan a kidnapper or Armed Rubber dat will force u to give out ur moni... so be grateful to God is beggar u are experiencing... if u don't like wat i just said don't quote me if u don't want Thunder dat make pipul commit suicide at 3rd Mainland Bridge visit u.... |
Politics › Re: Buhari Has Ordered Review Of SARS Operations – Osinbajo by inoki247: 9:20am On Jun 27, 2018 |
e b like say dey want to tell uz anoda story again in 2baba voice... Review wey dem du for December dat make dem more brutal.... |
Sports › Re: Nigerians React To Ighalo's Missed Chances During Nigeria Vs Argentina Game by inoki247: 10:07pm On Jun 26, 2018 |
The type of Thunder dat fire 2pac nd e went missing will Locate Ighalo.... |
Business › Re: The Worrisome Trend Of Sensational Social Media Journalism About Nigerian Banks by inoki247: 9:33pm On Jun 26, 2018 |
wetin b diz we are still mourning d World Cup na... |
Sports › Re: Man Who Accurately Predicted Nigeria VS Iceland, Predicts Right Again (Pics) by inoki247: 9:18pm On Jun 26, 2018 |
lets get back to Blaming Buhari for not fulfilling is promises... |
Celebrities › Re: Banky W & Juliet Ibrahim Arrive Russia Ahead Of Nigeria’s Match With Argentina by inoki247: 5:53pm On Jun 26, 2018 |
with d way pressure dey diz boy neck if dem no win am sure Boko Haram will Volunteer dere sef to bomb dem.... |
Celebrities › Re: Tunde Usman 'Okele' Wears Super Eagles Jersey With Charm, Summons The Oracle by inoki247: 5:49pm On Jun 26, 2018 |
our ancestors wey no get Joy wey go give u 1goal use am colet 20goals abeg no disturb dem dey can ruin joy ooooo. a case study person wey du blood moni... |
Celebrities › Re: BBNaija Star, Cee-C Looks Classy In New Photos by inoki247: 5:41pm On Jun 26, 2018 |
u guys are still on diz matter program dat did not bring us Joy. Abeg Change am to football dat bring everyone together... moreover shey she use makeup rub body ni abi na filter? lol |
Crime › Re: Sokoto Kidnappers Who Wrote Letter To Wealthy Victims, Arrested By Security Men by inoki247: 5:39pm On Jun 26, 2018 |
e sure for u in Phynos Voice.... |
Sports › Re: Mikel Obi: 'I Have Beaten Messi At Club Level, I Hope To Do It Again Today’ by inoki247: 3:26pm On Jun 26, 2018 |
SeunPhantom: Ode is that how it happened in your dream? ur stupidity is legendary must u quote everyone u c. must u abuse everyone dere comment irritates u. can't you just mind ur business. daz aw u will go for an interview nd open dat ur mouth in people's matter nd dey will deny u d job... |
Sports › Re: Mikel Obi: 'I Have Beaten Messi At Club Level, I Hope To Do It Again Today’ by inoki247: 3:08pm On Jun 26, 2018 |
make 7 nack now y time come dey slow like say is Coming back of Jesus Christ.... |
Celebrities › Re: Uriel Oputa Becomes Unaku Upenda Fashion Ambassador, A Chinese Clothing Company by inoki247: 1:46pm On Jun 26, 2018 |
is that one of our player? |
Business › Re: CBN Orders Banks To Spy On 19 Persons (Full List) by inoki247: 1:38pm On Jun 26, 2018 |
No time to check name.. if my Name dey dere my Bank knows my Number dey will text me... abi dey sha dey text me when money dey enta nd waka comot for my Akant... |
Business › Re: Indimi sisters: Rahmayi wishes Hauwa well as she sets to wed their sister's 'ex' by inoki247: 1:32pm On Jun 26, 2018 |
#NGRAGR on my mind all diz one is none of my business... if u guys like marry one man e no concern me... |
Sports › Re: Argentina Fan Shows Off Nigerian Jersey Ahead Of Today's March (Photo) by inoki247: 1:19pm On Jun 26, 2018 |
afta u av bin mercilessly embarrassed from d group stage u will mak it ur uniform to work everyday.... |
Romance › Re: Man Surprises Girlfriend On Her Birthday After Cheating On Him by inoki247: 1:17pm On Jun 26, 2018 |
ur cup of tea |
Politics › Re: Bayelsa Government Officials' Boat Capsized In A River While On Duty (Photo) by inoki247: 1:04pm On Jun 26, 2018 |
Doz guys can not die dey are ex militant dey can Swim from Australia to Bermuda triangle and still survive... |
Sports › Re: Nigeria Vs Argentina: Rohr States What Eagles Must Do, Speaks On Messi by inoki247: 11:51am On Jun 26, 2018 |
Moses311: Very clean Uk use Infinix hot5 lite for sale buy and use na wen Infinix enta UK? |
Sports › Re: Nigeria Vs Argentina: See The Previous Games Argentina Defeated Nigeria by inoki247: 11:06am On Jun 26, 2018 |
if ApC can Dethrone PdP in d last election even though we are tired of APC already... so nothing is impossible.... so leave record alone issa matter of life nd Death... |
Sports › Re: Google App Doesn’t ‘think’ Nigeria Can Beat Argentina by inoki247: 10:45am On Jun 26, 2018 |
at Goal.com dey were routing for Argentina dat Nigeria will b d Team to Rescue Argentina to enta d round of 16 dat d Goal Musa Scored help d Argentinian... i just know say we go shock dem just like a Natural Disaster... |
Crime › Re: Lady Sets Her Only Son Ablaze For Stealing MP3 Player In Abia (Graphic Photo) by inoki247: 10:12am On Jun 26, 2018 |
Ikpongiton: he brought shame upon the mother.an mp3 thief of today can become a national disaster tomorrow.kudos to the mother . D boy sha don die Legendary stupidity dey worry u.. even queen of England dey use style dey tiff dem no kill her... |
Crime › Re: 14-Year-Old Boy Set Ablaze By His Mother In Abia State Has Died (Graphic Photos) by inoki247: 10:01am On Jun 26, 2018*. Modified: 10:43am On Jun 26, 2018 |
i talk am just kill the woman... one mumu was quoting me in d oda post dat d woman needs to discipline d child... iz diz discipline or murder... |
Jobs/Vacancies › Re: I Forgot To Print My Acknowledgement Form For Prison Service.pls Advi Me by inoki247: 7:58am On Jun 26, 2018 |
justifyme: they have closed the portal!!! eh eh Village people at work. check the link in ur email nd follow the link to login |
Jobs/Vacancies › Re: I Forgot To Print My Acknowledgement Form For Prison Service.pls Advi Me by inoki247: 7:55am On Jun 26, 2018 |
asuustrike2009: What of referee form? Login back you see everything you need dere... |
Crime › Re: Lady Sets Her Only Son Ablaze For Stealing MP3 Player In Abia (Graphic Photo) by inoki247: 7:35am On Jun 26, 2018 |
Which kain mother be this when no b say she steal Classified information From North Korea for USA just Mp3 d woman needs to be killed... |
Jobs/Vacancies › Re: I Forgot To Print My Acknowledgement Form For Prison Service.pls Advi Me by inoki247: 7:34am On Jun 26, 2018 |
s3tt1ngz003: How I wish it's buhari he locked up mistakenly Lol i no dey. dey will soon cum for ur head.. |
Jobs/Vacancies › Re: I Forgot To Print My Acknowledgement Form For Prison Service.pls Advi Me by inoki247: 7:27am On Jun 26, 2018 |
try re login to d Portal but if you cant remember ur login Email and Password... i just pray u don't forget to lock someone in d prison nd mistakenly lost the Key when u get d Job.... |