Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 580 pages)
Lol |
Lol be like say dem no get problem for that side.... |
Lol mak dem kill dem sef join what happen to sharing it between each other... |
Church don turn where people dish out Content and Skit now... |
Lol |
Hmmm |
Be like say na Cult season we dey.... |
Lol is that against the country constitution... Dem no suppose bring dere belief come work anything religion should be done at home a work place should be a place of work and not a place or worship,... |
Better.... I no fit imagine using my FcMB for day to day activities omo money go lost tire.... |
DryMouth:With all this custom rate been raise left and right people selling things imported are still adjusting and still considerate buh u see things we produce locally doz seller are brutal nd feels like hiking price anyhow nd find Petrol or Dollar to lie on nd the real people using the Dollar to import no cry reach dem.... |
Lol make the Dollar go back to 1800 since everybody don choose to be mad..... since the things we no dey import cost pass imported goods Rice came down Garri and other Local produce fail to come down instead na rise he dey rise... |
Lol Cultist wey no fit face Herdsmen na Ekuke.... U be cultist u no fit protect ur territory from invaders buh having joy in killing each other.... |
Lol Make them send Dem to Border mak dem go join Custom... |
Lol why lock up the schl cause of people making use of the field for training shey football na things of the devil again... |
Lol Nigeria need suppose be channel wey be say na only Comedy Dem dey dish out..... |
People believe everything should be settled with SM now... If you want to come and start ur case on SM please try and be adding evidence and also proceed to court with ur evidence.... |
Lol he don resign now.... |
When he travel to UK he will upgrade to skateboard 🛹 Is better u just walkway before u let ur anger seize away your freedom..... |
When will dey stop parading people wey dem Neva convinct.. |
Arafat1:That's the problem with you guys wether Igbo or Yoruba or hausa everybody must voice out there bad behavior.... You can't be treating people bad after taking money from them to render a service... |
We can see how people are complaining Abt all this airline how they treat dere Passenger buh when someone complain Abt Airpeace also people will come out and say they're sponsored one thing is all this Local flight carrier behave anyway they like because they all know there's no consequence.... The Govt needs to start to sanction all this people all this derr ill treatment is enough.... |
nedekid:And they should've done out of court settlement instead of wasting money they're supposed to use and compensate the Man instead of jumping from one court appealing up nd down.... |
Wahala.... I'm good with my Smart TV.... |
People are too greedy in this part of the world Person engage una service Una no turn up what stops you guy's from refunding instead u dey Jump go from one court to another when Simple refund immediately would av solve it.... |
The eye never Chinese |
Lol Make Man U and Chelsea Fan go watch the Match nd use am pass time... This kain thing no fit qualify for NPFL.... Dem go jus dey spoil people under 1.5 NPFL wey team no dey score pass 1:0... 1:1..... |
Lol Politics isn't for the weak not even this modern day where people av turn SM to where they pass out dere frustration.... |
How many times una wan push this story to FP.... We don know say wetin people dey use kill each other for Nigeria Skateboard no dey dere so na outside fight.... Nobody force una leave the country una don see say Japa isn't what it is again mak una no dey pass the frustration to each other..... |
Lol the money wey some people dey complain say he no reach.. Buh Okada I fear to own am oh since the day I don try to learn am he don go knack me for wall I don run.... |
Some people might still come nd complain dem fit say is because of dere oyel.... Everything comes with conspiracy to Dem even if is to dere own benefits dey will find excuse and story to make up... |
Lol wetin no need rest even the Machine wey dey du the produce needs rest nd maintainance... |
Mak dem allow Dem deal with dem sef.... Land wey dem no carry come from heaven people wey dem inherit am from don die na the same thing derr ancestors no fit carry go heaven na him dem wan kill dem sef on..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 76 77 (of 580 pages)