Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 580 pages)
Forumites:Lol did you see me wishing her RIP what do u mean by una mentality.... We all gonna die that's the reality that's what I'm trying to say is now your problem how you choose to interpret my message..... |
TechCapon:Lol Wale no dey the Song na the name of the song b Wale.... |
Lol waste of money waste of sound... |
Hmmmn.... The rate at which people are dying now.... He be like say we all jus dey wait our turn as the mata be now.... |
Lol Omo next generation na war... If the GenZ are like this aw dere pikin go come dey aw Dem wan train dem... And if he be borrow pose for SM content to get more followers... |
Lol Na to go dey speak French... Bonjour.... |
Lol Sha colet approval before u go build on water and Lagos wake up one day with caterpillar and uproot it.... |
Lol |
Lol... I just saw some asking for 100kBTc Wu du people like this... When you finish kidnapping yourself and u cashout you will join bandit fully.... |
Lol your money and how you choose to spend it that's your problem.... Doz Giveaway you call clout have helped some people not to give up on life imagine someone who's depressed and needs Schl fees and a celebrity pays the schl fees wether na clout or not at least somebody as been helped.... This same Giveaway you call clout Alot of people av been empowered through it... People might be doing too much asking for giveaway buh our own is still better that is Giveaway our people are hunting and asking for not like Indians that hunt for nudes up nd down all over the Internet like a daily bread..... |
Lol.... Make we no talk before Japa people start to dey say we dey hate say na bkuz we don give up on life.... |
Lol wahala no too much like this.... |
Lol |
Lol shey people still dey use first bank this year alone I never see anybody send me FirstBank account mk I credit..... |
Lol this movie wan sweet pass action movie... Eluupee 75 the party of Saint.... If something happens like this dere supporter is always looking for someone to blame or call the person a mole they've nobody to blame right now.. |
Lol people fighting cause of boundaries wey dem go leave for the earth.... |
Mak he go sign up for gayyy class... |
Lol the type of shiit wey person dey hear everyday sef... |
That one bearing Oyiza na transgendered bkuz I think say na only woman dey bare Oyiza... |
Hmmm... The day Lagos go start demolition for this Idumota people go hear am... Them no jus plan this Idumota area build house together like Spaghetti wey get too much starch if one house dey burn na to carry several house follow body..... |
Lol they say Love is Blind Love can also be Thief ![]() |
Lol Alot must be going through D Tigress mind right now the way Alot is going through Arsenal in UCL facing Bayern.... |
Lol mk dem hold dere Form A if them see rate unify truly is not a must I pass through the bank before I can access Forex... |
Earthquakes:Lol where did u get your statistics from 90 percent even in my opinion I didn't add statistics.... If 90 percent are enjoying where's all the tears coming from Abroad of now is not like the olden days own unless you want to lie to urself.... Last night one my friend was still complaining Abt UK and how's lacking behind have bills to pay and schl fees.. |
Lol be like say na him mouth go still send him go where he no know... He turn himself to NSA and DSS dishing out intelligence... |
Beautifulday:What I'm just saying is that A road isn't rosy as before.... Imagine someone needing crowd funding for trip that won't take him more than 2k USD roundtrip and maybe an extra 2k USD to use guide when he comes back home.... My friend is still lamenting to me how he earn low in UK 420 pounds last week and couldn't get a job to do this week and he has a lot of bill he needs to pay that his confused right now... |
Lol Nigerians always looking for loopholes in every situation.. |
DCmonster:Yea most Civil servant can't also travel out so his not different from them someone that can't afford 3000 USD two way ticket can't be more than 1500 and 1500 to come guide so how's he living better than a civil servant they can't afford the basic.... So look for another example until he can afford the flight ticket on his own then we can say his living a better life than a civil servant.... |
Lol mak person no talk... With all the we earn in Dollar to travel home for vacation still hard ![]() Apart from good infrastructure and maybe Good health care all this Japa people basic still dey unaffordable for them too..... |
Ok mak una dey cut una sef.... Wether you can cut it to get it cure or not I'm not interested in having the disease abg mak una getat.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 580 pages)
