Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 580 pages)
Una still Neva tell us the cause of the Cable cut shey na Shark go chop Cable or negative go touch positive |
He come be like everybody jus come taste the throne... |
Lol exporting Beans on Snipper.... |
Lol Virgin Hunter.... Mr Ned shey dem don update u say dem dey edit pvssyy now to look tight nd look like say na virgin.. Fake Virginity dey I jus say mk I update you..... |
Give it to a Dr then dem go get Wu need am .... |
Lol Dey Play.... Glo user no dey even complain about Network outage... Have never seen on Glo user Status complain Abt dere Network bkuz dey don't even av network to complain Abt they don't av network to post and complain.... I don see on NL, Whatsapp Status, Twitter people complain about Airtel and MTN network.... Buh Glo user not having network is norm to Dem no be new thing they don't care Abt Network.... |
Make the kill him too or feed him to Lion and blame alcohol and drug too... |
Lol people will resell the Fertilizer..... The last fertilizer I bought get Not For Sell tag on it and the Nigeria quote of arm on the sack... |
Still organized than all this Soun, Alafin wey Mata dey go court.... |
Lol this one go make people dey pass aggression on people wey mad truly around the area.... |
Lol |
Lol.... I have no problem with whatever they're getting... Where I av problem is will the money even be used to develop dere constituency nd will the masses in dere constituency feel the impact.... |
Hmmm.... Everything is for SM consumption now.... I'm sure if is the other way round dey might tag the man petty.... |
Lol this kids thinks is easy.... Until they also grow up nd become an uncle or brother to someone and see nobody's stingy is jus not easy been an adult..... |
Lol must everything be Validated through SM..... U know wetin he don dey du since he die.... So if person die mak life no go on or mak people no chop again.... |
Lol |
Lol I Pass I don't eat Onions.. . Money wey I go use chop well mak I use am buy only spice for food... If anybody comes here with that Onion is good for the eyes shiit if is so good we no suppose dey get blind people go use am cure dem.... |
Kukutenla:Lol nonsense to you... Peugout is 1500 and you couldn't inherit 1 from your forefather.... |
Lol people will go and resell it.... The Last Fertilizer wey I buy the Coat of Arm dey d sack and it was written clearly Not for sell.... |
Lol this shitt I'm seeing it everywhere.... And how many people have this... We need the population of people that can buy this... As poor as the country is right now up to 50m will buy 1500 bread can 50m people of that generation buy the Peugout.... If the car is easy to buy den almost everybody in Nigeria will own it in 1975.... The value of 1500 right now and then isn't the same and the work you will do to earn that 1500 is not even the same with now.... |
Justinlean02:Lol maybe you're on the wrong NL,.. When he reach 68k there was a News Abt on FP.... Today or yesterday there was News on FP saying it has hit 70k |
Lol since the ban the Dollar jus stay for one place... Make the Dollar try go down na abi he don reach bus stop ni... |
Lol this place looks like Ghana.... |
Lol so dem dey du Freshers too for NASS.... Freshers dey colet lower money.... |
Make dem Sha no turn Nigeria to India... Na the two Religion and the 3 tribe even represent here.... |
The one wey dey flog people nko... |
Lol this one no fit be Wife Material.... She go dey lift the husband anyhow anytime he misbehave.... |
Lol country of few people still not getting right and confused... |
Lol after displaying to ur Village people say u sef don buy car mak u come discover say ur car dey part of the stolen car..... Naso most people iPhone be na stolen iPhone dem dey use until village people will answer dere Japa prayer.... Buh on a lighter note this people Port too are porous na hyping dem jus dey use hide dere own how 300 plus car take leave una country without verification wen no be Paper... That's why I look at people always shouting saner Clime our corruption are jus noise if u enter this people system you will discover they're worst na Media dem dey use hide am .. |
Lol you mean your Niger Border.... When the Southern Border was Locked everybody was okay with it.... Buy things in Nigeria right now is more cheaper than buying from neighboring countries due to currency floating.... If u try buy car from Cotonue now na gbese u go enta straight.... |
Lol Internet where everybody is a Special Advicer ask Dem who av dey help dey will go on mute.... Imagine comparing someone using the money for his constituency project to du Giveaway and will be needing people's vote soon and a private citizen who doesn't need people's vote... |
Lol some grace get craze.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 580 pages)