Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 580 pages)
Lol this are the reciprocation people av been asking for.... Before now they always av justification for not appointing outsiders good dere politicians are finally recriprocating.... Even EL Rufai they call tribalist and bigot appoints people from other region.... |
Lol this world is a confused place.... If someone die at 30 dem go say too young to die or gone too soon buh if person Neva mak am at 30 he don late for him.... We go all dey alright.... |
greedy people everywhere na some people u wan render dere life useless like this to get doz stolen things with Forex in this economy woes no go be easy thing..... I think say na only Aboki dey du iron condemn wetin this set of people dey du with iron |
The name of the Radio Station go hard for outsider to pronounce the thing even heavy for mouth.... If dem get insurance na small thing... |
Lol that guy fit beat AJ silly... |
Lol NL don dey du Billionaire Sponsored post Imagine Elon or Dangote doing sponsored post to let people know dere worth.... Drum wey get water no dey make noise.... Du sponsored post on what you sell or produce not sponsored post on what you worth buh anyway no be me go tell Billionaire how he go spend his money.... |
Lol una war never finish be using forever to fight war like say na Boko haram dey fight.... |
Lol why men alone.... So he dey mak woman life better... Have never seen anyone been Jailed for watching Porn so far no be underage own u dey watch.... |
Every soul will surely taste death.... Today I saw on someone status saying how his Aide escape death... I jus smile you can be doing testimony everyday aw u escape from death buh a day will come you won't be able to share the testimony anymore na jus interval dey different u no fit escape death wether Rich or Poor..... |
Lol... If I can provide the Dollar and pay with my Dollar card mak dem no worry no be by force to pay in Naira.... |
Lol he no fit work.... I remember the last Fertilizers wey I buy I see not for sell for the Sack even though is cheaper than the normal one buh why're people selling what have not for sell content..... |
Lol Between PawPaw and Mr Ibu I Neva see role wey dem Neva act.... Most especially PawPaw any Meme he dey available.... |
Lol so dem wan use am control child birth so dere population can reduce or what.... |
Lol how going for NYSC becomes an achievement I never still understand... Wetin u go finish he go be like say dem sack u from a job... |
Sctests:Lol Same country where u will die and still blame Nigeria u want me to go dere..... I won't sell my things to go turn slave.... I don't think like you I wish safe journey you can go enjoy ur modern day slavery.... |
Lol people don too abuse the word activist for this country.... |
Lol even ordinary Community guard State Govt no fit control aw Dem wan take control State Police.... |
Sctests:Lol and you believe you're the solution to the country.... Before you say I'm part of the problem of this country I must have come and beg u for money.... So far haven't beg u or any of ur family I'm not a problem you're the one that's the problem time you're supposed to use to focus on ur life u dey use am cry over another person's comment nd turn ur sef to Messiah..... No be Nigeria travel pass buh u people still come around and cry and make noise like say una Japa reach Chinis, Indians, Pakistani.... |
Sctests:Lol so na messy Govt put her to overworking stage.... You people will always look for a way to always blame the Govt even if the incident didn't happen in Nigeria.... You think Japa is meant for the poor.... People don dey Japa before now even more population Dan diz since 90s 2000 people take Sahara Desert, Mediterranean sea jus that dere are records now.... Stop blaming Govt for everything she wants a better life with her family and they opt for it so why blaming the Govt.... The Population of India, China, Pakistan outside there country will swallow Nigeria population X2.... I guess we should also blame d Govt of doz country for making dere citizens to opt in for a new country.... |
RIP.... Nobody will blame the Govt here let it happen in Nigeria people will call for the Govt head... Someone can die anywhere every death must not be attached to the Govt.... People are really overworking in that side jus bkuz what they meet on ground isn't what they projected... |
Lol illegal refinery can produce while Dangote the Legal one no see Crude Produce |
Lol mak dem pack dem go farm or go face bandits.... |
Lol Wu du Benue people like this una dey get Herdsmen problem you can't fight against dem una still dey kill each other join... |
Lol dey will still look for a Party to blame and call this one a mole.... To them anybody in derr party is a saint.... |
Lol everybody sha wan cashout X2 .... |
Lol |
Hmmm |
Lol buh all the Custom officers wey we see wey loot in billions lately are all billionaires... |
spiSeyi:Dey Play.... Naso education dey lucrative and no professor on Forbes list.... |
Lol this one buy Twitter to dey use am catch cruise at will... |
250m for schl na so schl dey so precious... I will rather take my 250m nd use it to du something else... |
Lol |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 580 pages)