Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 580 pages)
pocohantas:Lol things still bought at 1900 rate how can your 1100 rate meet up im talking from experience... |
Lol my own be say make the Dollar rise back since things no wan gri come down.. people earning in Dollar right now are at loss bkuz after converting money no go still reach.... |
Lol automatically is on your... |
I pray.... I even prefer Subsidy on Diesel than Petrol bkuz na him all this manufacturing company dey use and na Diesel Dem go still use distribute market.... |
Lol everybody go dey alright.... One aspect of life wey Muslim dey enjoy before u marry a strong Muslim jus av at the back of ur mind say ur husband fit turn hunter anytime.... |
Lol he go sell to BDC I never hear that him Last name before Zenabdin... |
Lol mak the Dollar dey rise back since things have refuse to fall with the Dollar fall.... Imagine earning in Dollar like this after conversation the Dollar no still reach wetin u wan buy.. make the Dollar rise back... |
Lol u go beg tire... |
Lagos island house no get plan at all I no fit spend 1 night inside Lagos Island house no space between the house nothing nothing mak person mess for inside him room the next house go smell am... |
Lol he go soon make it to jail., |
Lol for permit renewal I pay $500 yearly in Ghana as we be same West Africa nd I will still have to pay some bribe wey go make am reach like 750 and $60 for Ecowas renewal yearly all to be taken in Dollars and not even there local currency.... If you're from other part that's not West your renewal is $1000 and first Payment $2000... Buh I don't understand this our own Visa fees is much Ghana own no pass 10 Cedis or 20 if I can remember 3month... Africans needs stop ripping each other.... |
Lol |
Lol na Band BANDit my area dey dem dey always bring light like say dem dey test am nd the testing na like once in a week na why I jus leave the grid... |
okoroemeka:Lol no be all rain Farmer dey pray for oh... Too much of everything fit turn disaster.... |
Gbese Omo people don too enter gbese like this.... They made sure they unified the rate before they start defending... All the Save in Dollar crew like this will be doing testimony right now... |
Lol and State still dey load so na the two go dey extort us together like this .. |
Lol if is authorized will NYSC management fixed the road and turn to driver.... |
Lol no go yarn this in front of Hisbah oh.... |
Lol cheap Dollar for arbitrage don too sweet dem.... Lol na during Easter I see say Black Market rate come low pass CBN own the thing surprise me so automatically no much gain for all this BDC anymore they need it to be reduced so they can be back to the old way.... |
Lol. The name of the university reach to dey masturbateee sef Waterloo.... |
Happy Union.... Why always UK be like say once Nigerian go UK one Spirit dey enta Dem... Nigerians from other countries no dey face wetin Nigerians in UK dey face.... |
Lol always looking for people to blame instead of putting there house in order call every member together settle things out and anybody not ready to get things settled should be suspended from the Party buh no they will always look for someone to blame.... |
Lol I hope We won't be seeing hungry Police men wey Neva colet salary for some months passing aggression on the citizens kuz even the Federal own are calamity.... |
What's the feasibility study can the coastal rail and the linking generate more money than what all this area are giving the Govt.... |
Psoul:It takes a Foo0l to know one.... Clap for yourself at least I'm not the cause of your stupidityyyy since you're pained by my opinion.... |
Lol Portable fit be the next scape goat.... Be like the breakfast wan dey go round small small... |
RiP... We joke with our health In this part of the world maybe na because we no get the infrastructure and insurance... |
Omo he don go run the wrong person street.... That one too will find himself in Jail too... Imagine people that will take care of people's life paying bribe for good grade so when they finally finish the quack Dr will be sent to one General Hospital.... |
Lol how the Water salute stops people from landing or leaving in Air peace u people must av problem with everything... |
Lol... I don kukuma comot for the grid fully ire oh.... |
Omo this DNA stuff fit start killing alot of Men nd start giving heart attack... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 580 pages)