Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 155 156 157 158 159 160 161 162 163 (of 300 pages)
u sabi wetin u dey talk ![]() |
The guys need to be trashed |
just becos of u |
e go cause fight na |
. . who got a big heart for chic |
well ![]() |
y i no go do wen people like u full this forum |
I dunno wat to say |
are u insinuating that TJ is a . . . . . . . . ![]() |
lol ![]() |
even ashawo sef? |
Tufe wan dey shyne eim eye for newbies He learnt tru the hard way |
she doesnt wanna know |
. . for u too ![]() |
very silly ideas |
Emperoh Sir, All is well, we have been practising some moves and scenarios and all seems to go well. But we are lacking financially and we under-planned our budgetary allocation and it seems that we'll need an extra $200m to continue the project. I am trying to see if I can lend you $100m from my acct pending when you come so that we can sign the papers. So pls just assume that i give u the first half, you gotta raise the 2nd half so that we can get this started. We need to beef up the security measures so i'll soon hold a meeting with saucekid to that effect. He's just doing the routin security check so when he's back, we can have a 3-persons conference at the Banquet Hall, Transcorp Hilton. So welcome back sir |
Clemy, SHARRRAAAPPPPP!!!! ![]() No dey put talk for men matter. We wan settle this beef like men and u come dey preach like say you be ANita Oyakhilome Migines no dey teach u hw to respect elders oh |
the girl must be on heat now |
Na wa for Janeluv oh She just dey post scatter the thread. Anytime i wan reply her post, Seun go tell me say "a reply has been posted earlier" for about 30 mins. She really needs to re-register @Janeluv You never reach the level for me to praise you. try harder next time |
see una 2 lyfe. na so so creek life una dey live |
then shutup and enjoy the scenario |
of course na |
O boy, leave kobok outta this make we see who go win this fite |
so ![]() eim go give you money? |
I dey my house TJ @Clem lol ![]() |
i don tire oh ![]() |
They are much more educated than u are |
alternative |
Have u given this suggestion to Migines |
linkin:I'm a simple and humble man with 3 wives and a mistress in the following order Tessy - 1st wife Nightnurse - 2nd wife Aristole - 3rd wife Kaka - Mistress And for your info, i dont flirt around so pls ignore TJ's talk on my family issuce |
bla bla madam warning bla bla pikin!!! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 155 156 157 158 159 160 161 162 163 (of 300 pages)
