Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 300 pages)
It wont be nice to hear what happened afterwards ![]() |
relaxed |
Ben, why u go bring ghanaian technology come naija na? |
I don tire for some things for this NLD Infobaba must be on a diet of gala and chin-chin |
Heheheehe ![]() Wetin militant wan carry me do na? |
Una stupid internet luve don start again oh |
TYTY, u don dey follow them? |
Clemcy is just getting beautiful and beautiful everyday |
Thanks bro ![]() @jeovy I believe you woke up this morning with banana peel in ur mouth |
Tufe bobo, I still dey. I bin hear some rumours people dey carry around say i use bucket play free kick. Water no wasy oh. Will be in lagos this weekend. Will call you Dont worry, wen i land, equilibrum and co will see hell |
wetin concern me and phelps? If im sabi swim, make im come my village win medal |
Jeo, to live ontop water for months no be child's play oh. Imagine i never see my wives since. |
See how small girls dey carry my wife name play ![]() |
Nice joke jeovy. I dey miss una. Keep the good work |
I dey miss all of una. Just decided to drop in. Will come back and face my enemies ![]() |
I'm waiting for the list, Showbobo |
shit |
Yes i agree with u Sunej nice joke |
nice pix |
old |
meat |
Allow hem to be abeg All of una dey jealous. FYI, this has been the longest courtship in NLD |
una silly oh ![]() |
cos u dont understand it |
We suppose eliminate that guy |
clementina ojukwu |
What a studded ring I didnt know Jeovy would borrow a Plastic ring for the wedding ![]() |
the joke makes mega sense |
To all the old men and grand women on this section: Una time don pass |
Equil and Showbobo ![]() |
Clemcy sweetie, My oga don kidnap me again oh. Na work i from dey reply you so. The man just cut my trip short |
tenses |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 300 pages)