Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 300 pages)
jeovy, u no trust me again ![]() well make i go see ben, the outcome go determine whether i like una union or not |
princess, i know ur trying to porotect ur territory But u must understand jeovy is a man Imagine that you are a Bank in Lagos. Jeovy opened his account with you. Jeovy goes to abuja and needs money from one branch (that has the same xteristics with urs - eyes, ears, lips, breast P****); wld u deny him that priviledge of withdrawing his cash? |
AshtonJake:why spoil this thread? @topic conclusion |
@Segun, stupid boy ![]() every joke about me is funny to you |
With that thread "IBKAYE ON THE BEACH", i dont think we may be seeing saucekid with Ibkaye again |
i have a feeling that some pictures where removed |
@segun i tot i was the only one that noticed |
Nooo Na my senior brother, Migines, i dey console. But wetin i like be say they have been doing fine and no problems for them Hw clemcy pull dat one, i no know ![]() |
yea segun, true talk |
You cant blame ben. . . . na princess dey trip scatter |
Jeovy, At least you and princess shld be happy now. We now have girls Ben can go after. |
Jeovy, u no dey see as human dey talk, na frog dey respond |
nuts |
This joke is older than nairaland itself. |
@joke, This is bloody nice We can make jeovy, ben and showbobo manage one branch |
showbobo don dey go out of control Na who talk say i go for repentance? People dey carry me play for this nairaland. I tink its high time i text my jujuman |
yes i can MAGINE |
Showbobo don hold snake tail with 2 hands |
Make e dey closed oh. . . . . . . Dont want bacteria to be rendered homeless |
My sister, we still dey steal small small but government wan commot us from biz come first, hw u dey use thief beer? i no think say i don join u for that deal b4 oh |
Clemcy, Tell them oh ![]() Very soon, u go dey recieve calls for modelling |
Even if you misplace ur car keys, keep telling yourself . . . . . .JESUS IS THE KEY, JESUS IS THE KEY |
The 2nd joke is really funny |
All of una no sabi drink 10 bottles of small stout and still counting. . . . . 11, 12, 14 |
Clemcy, help me knock am again The boy too silly Make i send my oga this form make im fill ![]() |
Welcome back from FCID alagbon |
Na wa for 2face oh Na so so born im dey do. Very soon im go release new album "Muskeeteers out of wedlock" |
Jeovy, I go visit ben to calm all issues. Na we we know where we dey siddon drink |
ituen runs into the lab frm outside, holdin 5 satchets of pure water Sir gunny, sorry i'm late for class. equilibrum took my spot as the 1st student to try the experiment @jeovy Pls stop exposing my absence. didnt u ask me for pure water? |
Man, That serena "backassi" carry something oh |
Gunny imma gonna fry ur ass when i see u ![]() |
@Mohawk Na u dem dey carry play like this? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 300 pages)