Ituen's Posts
Nairaland Forum › Ituen's Profile › Ituen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 300 pages)
but seun said that riddles shld be posted here too |
just watch me |
If na TYTY, then the coffin master go give am discount |
pls do next time cos copy&paste rule says u must read the joke too b4 posting |
. . . the mouth we get scabies too |
you too fear ![]() dats why u cant be a chief in kuvuki |
advanced fartology |
and we'll make sure he'sdrilled to international standards |
I aint coming clem Do want u taking samples of my . . . . . in order to fufil ur insemination desires using urself of course!! |
sammy didnt take care of anything at all ![]() No be im dy arrange my wife for tufe? |
Now u know that even if dem use juju, na stammer dem go dey do wen dem wan approach my wives |
Hmmmmm jealousy runs in ur blood |
are u sure you know the answer? |
. . . and if ur not careful, dem go snatch ur husband. Me i don tie bell for the waists of all my wives so that i go know where dem dey |
Yea ohilebo, i think the poster was also affected |
No wonder u no sabi anything I hear say u dey select leg anytime u wan kick ball |
thanks lady Miss u too, migines, saucy, tessy, nightnurse, aristole, kaka, niajastyle if i no call ur name, vex for u no be babe |
Na their compensation plan make me forget about the burning issue |
. . . . who is a sillyhino |
TOo stale for my liking |
Say me well to him And tell him to get up quick cos i heard that NAFDAC is at the gate of his purewater office |
Make we try build scholarship scheme for tufe looks like his villagers are broke to send him money from community bank |
Clem, u are free to do so. anyone who charges you for doing dat shld be shot |
Its not possible. Na tufe wife fit do dat kain tin |
well my mind no dey there again |
well foolish people say wise tins attimes |
this is cracking ![]() |
wetin i dey nurse my wounds for? My wives no get people time oh |
[size=1q2pt]I wonder why all these shootings no dey enter the parties concerned?[/size] |
the joke is old. the poster just used a diff fromat |
[size=18pt]ONE OF THE GUYS SHOULD LEAVE HIS HORSE AND GO BACK HOME ON FOOT[/size] |
BR AND Y Mr poster, you were supposed to say 3 words not 3 letters |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 300 pages)